Dyt's Posts
Nairaland Forum › Dyt's Profile › Dyt's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 833 834 835 836 837 838 839 840 841 (of 869 pages)
Trying 2 b gd o, showapa sha |
Nobody dey |
mtcheeeew opolo |
comot 4 hia jo mk i c beta pple |
i b man? |
u dey disturb me abeg, i no get pure water 2 give u dis afternoon, all d one u owe me u neba pay |
ki lon she caretaker yi |
nice one |
ha sorry o oga, i know say u no lyk beta name, no b me go tell u if house dey 4 rent, go meet dat drunk landlord wey dey under dat tree n hey no tell am say i call am drunk o whispers, dongo oshi |
shebi u both play very well abi? while playin mk sure she is carried away den kiss er n tell er wat u feel |
tay0,he is nt askin u bt cindarella |
[quote author=tosinaded@ link=topic=457711.msg6157709#msg6157709 date=1275744338]slowpoke the man is dead. . . he's the former president![/quote]na fight? |
karo93:u no get sense |
wey dese mongers now |
n he says his name is dele |
sees an huge hefty man walkin in hello i hrd u r lookin 4 an appartment |
tryin 2 pick up wat is goin on in d compound |
tatafo strollin by, |
Cry him off my cousin said drink 2 stupor |
Nnnnnnnnnn |
David Ologbo |
Mtchewwwww |
As me jst dey waka 4 backyard i com hear voices *hmm ha hmm ha oooo hmm* i cm look say which kind noise b dis 4 dis afternoon,u no wetin i c? |
Poster u go tell me say u no no ow 2 fin am or u wan mk we console u,u no sabi chop poison,jump 4 water,stay 4 front of train,enuf ways dey o,bt u fit try any of dis n mk sure wen u wan do am nobody c u o or beta still stab urself,oloshi *mimickin, death where r u* oniranu |
Wey baba ubong waka go now,ow far na Talingo, y baba shioma dey look lyk thief lyk dis,eferytime e c baba landlord e lyk 2 dey do ova sabi |
Ow? |
Wetin le woli dat baba kokumo sef,gerraway u |
Tatafo whispers 2 Atupa i go tell u only if u fit drop,jst N100 ll do o |
Tatafo overhrd d conversation of nich i.e. Atupa n phemor i.e. Agama hmmm i bin no dis Agama of a guy o,wetin e con do 4 compound 2day? Me i go find out nothing dey pass me lailai |
D thing sef don tire me 4 romsky nasoso wrapper e dey tie flexystar na iyamileko i neba c aunty juulie o n bros bashiru baba ubong don dey do dat e thing again landlady don sack Audu |
U no ibun get resket,cm greet u no sabi,sure say na one of iya solo thing b dis ow i go 4get romsky now,mk u check d 1st page i don modify am baba ubong no b 4rm iya shidima room u dey talk 4rm? Ewele o,iya shidima dey follow do dat thing sef |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 833 834 835 836 837 838 839 840 841 (of 869 pages)