Dytbabe's Posts
Nairaland Forum › Dytbabe's Profile › Dytbabe's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 33 34 35 36 37 38 39 40 41 (of 72 pages)
tpia1: section mod, take note, I'm sure you are following the thread even though you are yet to post on it.Go take ur night dose And pls don't open a thread on/in my name |
mikael3: lolz.... is like d guy injured ur heart wit d agidiNa u sabi o ![]() |
tpia1: ma'am, please stop stalking me.And u are more sick than I thought |
macof: Yes am Ekiti, proud omo udo oganganmoduOh Heart menders I seeeeeeee |
Dry yoke |
macof: You know we no dey gree so it's good as you gree firstMe wey don give up tey tey Arguing with u ppl is a lost battle ![]() |
tpia1: certain parts of the southwest like opening these types of threads on nl every now and then.Oh my beauriful tpia I have bn expectin u long before now How was ur journey I really did missed u o |
macof: love break ke? Ah!Macof Fimile oooo *still running* |
He shld visit yemkem or oko oloyun jor ![]() Nkan to je loyo mehn |
Pap Palmwine They help. When I had my son, my milk flow is like nothing cos it didn't even show in my boobs, am sure he got fed up and stoppped at 4mnths by himself, I took pap everymorning and evening bt still same, the body is diff, jst try take lots of pap/palmwine, there shld be changes |
sunnedee: I already checked some..Ehn ehn U must be willing to gimme more than enuf reasons not to flirt with Idowuogbo niyen o ![]() |
macof:Macof? U? Ekiti? My crush? *runs as fast as I cld* I go cash ya lara |
sunnedee: Me self don gree.. Before you go say our agidi too much. Make we postpone the discussion..Cool *fistbump* I hp u won't mind all my posts sha? ![]() |
sunnedee: Argument sha... No.. We have better things to do than argue blindly...Everyone condemns cheating, its no particular tribe, bt una no dey ever gree kan kan I no get strength for u tonight oo ![]() Cos I know say u no gree Me I gree if u no gree me ![]() |
sunnedee: That's good to know but you must have some EKITI blood the way you insisted we got agidi.. Iwo gan lagidi mhen..Na una blodas transfer to me na ![]() I think I have agidi, bt not compared to u ekiti/ondo ppl Una no dey gree Never Person no dey argue with una win Lai lai |
sunnedee: C'mon dyt... We get agidi.. Yes... But never trouble trouble until trouble troubles you. Where you from? Just curious..Omo eko gidigan Asale jeje bi eni ti o ri obirin ri Ikorodu oga |
Tymax: It's funny how peeps keep saying you can't know if a gal is a runz gal. It is very obvious for Pete's sake!Yimu |
temigracie: ...lol...I have dated like 4diff ekiti/ondo men and blv u me They have this royal ego, stubborness, they don't ever wanna listen to u when u talk, infact e plenty That's the only bad side tho They are adorable, caring, u can't help bt to love them deep |
temigracie: ...lol...Hhehehheheh We never ka ifa nile Una no dey ever gree to another I give up ![]() |
temigracie: ...lol..Plenty agidi jor ![]() |
gede7744: anyway we are proud of ourselvesOfcus Its like theroyals, madt ego, I know, I expected that agidi inu okan, agidi ita Infact agidi agidi agidi agidi agidi |
gede7744: ekiti ppl are. not just stubborn like that o- they just. HATE Cheating. so if u are looking for ekiti man's problem just try to cheat or be insultive to him. then u are on ur ownYh I know bt they can do it abi ![]() Abegi una stubborness na grade ++++1 |
temigracie: ..Haba now!!!....no be all of us ooooYh Very very intelligent, like u guys are good No doubt Bt na dis agidi shaaa |
temigracie: ....issonfair oooWen nice baje baje *in ijebu accent* I am tellin u all y'all ekiti/ondo ppl are stubborn. Stubborness wey not get measure *frowns* Agidi to ni ade lori, diamond crown oo ![]() |
Where's born2fuck? |
temigracie: ..rara oooo..When I hear ekiti/ondo, I pick race Infact faster than usain I have suffered love brk in the hands of these men ![]() U go fear na Them agidi inu and ita fit kee sombori |
temigracie: ..haa!!!....rara oooAgidi yin ju 20yards of ankara lo ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 33 34 35 36 37 38 39 40 41 (of 72 pages)
