Eaglevision's Posts
Nairaland Forum › Eaglevision's Profile › Eaglevision's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 27 28 29 30 31 32 33 34 35 (of 53 pages)
iambibi:tooor! in b like say i go change ur moniker to fruit salad very soon,who is in charge of change of moniker,minister of justice i tink,ok i knw his ministry address. |
iambibi:im lost! will u show me d way? ma P.A just dea drop dis file ontop my desk,wetin dae make u vex,abi make i no investigate,u con dae yabb a whole me. watkanfa |
merikims:wetin we do? wha did i miss. awayu sweedie,its been a while,hpe uv been good? |
iambibi:u and all this oyinbo food sha! just gimme amala or pounded yam, i'll take salad later. happy sunday dear. |
DTOBS:change abi chains make God just deliver our country cos naija is messed up ATM. |
Fraiser:no mind d yeye people,d tin no last 1hour,una don hype them. |
hardie14:na me sabi tru tru,see her face like sista sabi. |
Fraiser:tnx padi mi,it might still b useful. happy sunday! |
happy sunday to yall. how was service abi una no go church as usual? happy bornday chisophia,may God bless ur new age dearie.hav a wow day |
Pls who knows d short sms code for transferring funds frm access acct? shdnt b asking this here bt its very urgent nd im running out of time. help a brother biko. Cc - all Thanks in advance |
Oyehomie:lol! u sha dae enta me, na circumstances dae make me soar for night jare bt i do navigate d airspace during d day as well nw. |
UPPPPPPPP NEPPPPPPAAAAAAAAA! LOl. For the first time in this year,we having more than 3hrs of public power supply in a day,like am surprised its taking me one hour to type. CHANGE IS HERE! |
hardie14:u dae rain things? u don become small god in short |
abbeyunique2 my guy! i no see ur break light for the other end,u still interested? to y'all wey dae looku looku frm downstairs i throway salute. |
Fraiser:no talk am again say u gentle,u wey dae cast me wen i went on official assignment,all because of dis GC baes wey go leave us later,u don forget say na we we go remain. |
[quote author=iambibi post=43709701].. Haba!!!..... super eagle!!! It is not like dat naa... I go always pray for u!! [/quoteLol! i hope its nt dose super chicken u dae compare me to o? and no b only prayer i go chop jare.ordinary chilld water u no offer me |
Fraiser! i dae see u,i go reply ya mentions soon
oyehomie i double sight u boss
hardie 14 ki lo npopin
sc31 ma sweet marketer aw market nw? |
iambibi:u dinnor even knw if ayam fine or nt,me i dae take kia of u but una wan use work kill me. |
THE EAGLE HAS LANDED!!!!! singing * If i sleep wake up iyo ku keree! and if i see food chop iyo ku kere!! and if i wan thank God i go dance kukere!!!!* The eagle had issues nd hitches landing but the coast is clear and the honourable minister for women affairs is back,i bring good tidings nd i hope i meet everyone well. Cc- All |
Seems too much babes dae worry me,so so weak tonight,it aint easy coping with all dis babes,i gotta settle down with sm1 soon.yet i gotta perform my duties as d minister for women affairs nw. Chaii Dis headache no get part 2. |
LogoDWhiz:Baba y u dae worry urself nw,dia is nothing to defend fa.meanwhile she dae mkt,she wanna buy some foodstuff for d nyt so rest ur temple bros mi |
Abbeyunique2:Dnt mind me i dn forget say na frustrating club u dae support,bt shepe fc fit qualify sha,sebi Dj exclusive don talk am |
LogoDWhiz:I wnt touch her dis nyt sef,we are starting a vigil tonight.prayer tins |
tosyne2much:Lol bt i no fit joke with my babes,if i deactivate my NL acct,who will take care of my concubines for me.am still d minister for women affairs na.hehe |
BlizzydoDo:Its a surprise,dnt worry fraiser knws about it. |
Ellanaire:Sure u do. I like it wen babes shine their beautiful set of teeth for me,moreso a gorgeous one,im already considering u like that |
Abbeyunique2:Sepe people we see una,bt sorry is ur case,u are goin nowhere |
1714!!! Dedicated to all my sweet concubines out there,but for d love that we all have for money,pls nd pls who help me see my one and only magymagz and my darling oluwafirefunmi Pls i am helplessWhere are these baiday guys now,i wan chop cake |
Fraiser:These babes are classy o,u knw my taste nw.make we cruise dem enta sheraton hotel and towers,dae will b more than happy to treat u well.i go foot d bill no worry,bt u gats see dis babes, assssssin!!! dem too tight walahi,u go forget all these under aged babes wey u dae chase for here |
LogoDWhiz:We go settle in camera bt merikims is passing d nyt at my place bro.we'll talk abt it as well |
tiippie:good evenin missy nd how u doin dis pm? hpe u aint too stressd,if u are,lemme knw so i can ease ur stress. |
merikims:Bae wia are u o,i dnt like missing my baes. |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 27 28 29 30 31 32 33 34 35 (of 53 pages)
Wetin i go do
make God just deliver our country cos naija is messed up ATM.
It is not like dat naa... I go always pray for u!! [/quote