NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by eaglevision(m): 9:39pm On Feb 22, 2016 |
[quote author=Fraih post=43161295][i]
Hmmmmmmmmmmmmm! |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by eaglevision(m): 9:33pm On Feb 22, 2016 |
Fraiser: baba na u b my mentor o No be only mentor,na trebor. |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by eaglevision(m): 9:32pm On Feb 22, 2016 |
Fraiser: lol... My real G wetin dey sopin, hope ur day was kul My day was super stressful,how abt urs? And wetin be the latest frm the meeting u held with the NYSC DG. |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by eaglevision(m): 9:27pm On Feb 22, 2016 |
Fraiser: babe shey u won turn minister of censor affairs ni? Dis one wey u dey count pple Is it ur census? |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by eaglevision(m): 9:22pm On Feb 22, 2016 |
kalimera101: Junior waec kwa? Go collect urs if u dnt have it at hand.thank me later. |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by eaglevision(m): 2:04pm On Feb 22, 2016 |
Kbs468: Like I once said, Nobody is paying anybody for any effort here and Nobody is soliciting for praise singing,
But I don't think he had ever posted any acknowledgement of the so called 'good good' comments to him b4, only to come online and address people as being DUMB? come on Bro.
I should have ignored his post but you no sometimes, some persons actually post b4 thinking really. Think he wanted attention nd I tink he's got it,u made his day already,he must b laughing at that old post of his u brought to the fore,but coming online to insult people u don't knw or havnt heard any kind of 'conversation' with is so childish and immature,well we have some under age graduate though,so no surprise |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by eaglevision(m): 1:43pm On Feb 22, 2016 |
Kbs468: Bros, why are you inconsistent nauw 
Was the below not from you  O boi! U people can like to keep record o,where did u get that frm,ur not nice bro |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by eaglevision(m): 1:39pm On Feb 22, 2016 |
Magymagz!!! Yaaaaaaaaaay! My latest babe is in the building,happy new day darl,hpe ur nt feeling dis heat my honeycomb? Oya cm take vewi cold origin,sorry I mean Hollandia yoghurt.ma babay doesn't take Alcohol. Hehe |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by eaglevision(m): 1:35pm On Feb 22, 2016 |
Kbs468:
 It's everywhere Bro. Out of laziness towards reading and digesting what there students put forward b4 accessing them numerically, rather, they prefer getting from students what they themselves have known already as a carbon copy forgetting that they achieved theirs over a period of years of successive lecturing that has subconsciously become rhetorical. Bros what happin na,d heat wey dae here no be fake o,which wan be all dis big big grammar for dis hot afternoon,na only for night persn fit understand dis kind vocab o, abeg no suffocate me jare.Lol |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by eaglevision(m): 1:29pm On Feb 22, 2016 |
Abeg who help me see my Fraih ooooo!!! I don miss her die,BlizzydoDo I sight u sweedie |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by eaglevision(m): 1:13pm On Feb 22, 2016 |
I been dae see some football related posts since mawnin,make I give una dis one. Have u ever put your cellfone in your pocket or handbag without locking the screen...? Remember when it bumps against other things it writes something like "Mitytyyyland"...? Yes... That's the name of the team that beat United the other day. But, since it's not easy to spell the name or pronounce it... If someone asks u - just say Man U lost to a strong password.� bwahahahaha! |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by eaglevision(m): 1:02pm On Feb 22, 2016 |
Kbs468: Exactly. And that is why a school teacher would not expect the same words to words answers from his or her pupils or students except for a yes or no answers or optional ones.
Though it transcend beyond WORD but WORDS as a collective unit also such as pre-statement, etc. Not like some lecturers in my alma-ma ta though,some want u to put down what they gave u in Verbatim,upload nd download. |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by eaglevision(m): 12:15pm On Feb 22, 2016 |
Fraiser: gbayi jor padimi, I no say u no dey carry last for dat kyn make sense reply Na u I take am resemble. |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by eaglevision(m): 12:10pm On Feb 22, 2016 |
Kbs468: It's used within a particular context to mean 'exactly that' when someone corroborates your point of view or was saying what you have in mind.
I know say bobolil go still count this against me  Errrrrrmmmm! U try,basically its something of emphasis,just stressing a 'pre-said' word |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by eaglevision(m): 12:07pm On Feb 22, 2016 |
merikims: wetin b gangan? 'Gangan' in dis context is like You yourself,like its u gangan am viewing |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by eaglevision(m): 9:10am On Feb 22, 2016 |
[quote author=merikims post=43142467]Na u gangan I dae view jare. |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by eaglevision(m): 8:54am On Feb 22, 2016 |
House don tire meoooooooooo! All dis pepo no wan employ part time job seeker fa,God dae,power holders no gree release power,baba bubu keeps travelling up and dowm,Naira keeps 'falling in love' with the dollar, All is well. |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by eaglevision(m): 8:47am On Feb 22, 2016 |
Fraiser: gbayi jor padimi, I no say u no dey carry last for dat kyn make sense reply Ewwwww! For the first time in history,u no say anythin negative abt ma post,oya kneel down lemme bless u. *lookingfor afose* |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by eaglevision(m): 8:46am On Feb 22, 2016 |
Fraiser: gbayi jor padimi, I no say u no dey carry last for dat kyn make sense reply |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by eaglevision(m): 8:44am On Feb 22, 2016 |
Fraiser: lol... I won help ur mata free of charge now u dey do shakara, wen e happen again, u go dey seek my advice wit money I no go answer u I neva know hw to reply u,stubborn pikin,good morning jare |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by eaglevision(m): 8:30am On Feb 22, 2016 |
Sometimes you just have to stop and thank God. Not just for what he gives you but for what he keeps away from you." Gooodu morning my beautiful people,sure y'all had a grt nyt rest,last week of registration for PCM's A16,I'm sure 90% of the citizens of GC are tru with reg,its gonna be a long week especially for those of us in the 'sleep,eat n surf' enterprise,shoutouts to everyone,God bless y'all,much love to ma baes |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by eaglevision(m): 6:19pm On Feb 21, 2016 |
obajemj: good people of this city we the association of followers of the forum which to bring to your notice that we enjoy your contribution by turning our forum to be loving zone without complaining but please when any of you have important message to pass, help pass and repost or repeat it for the benefit of all because this forum is really moving fast as in 20 page a day # continue enjoy yourself Eeeeeeeeyah, I smell jealousy here,u for talk say u need babe for this city,I for find one for u nw,wetin dm dae use Bello do for Ilorin,anywaiz ur observation has bn noted and d appropriate authority will see to that,enjoy ya stay *hands u emu oguro* |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by eaglevision(m): 6:06pm On Feb 21, 2016 |
Fraiser: lol... Nice one bur d truth is dat her body is wit u while her heart is wit somone else, heart is much more important dan body u know because one day d body will definitely take to d decision of d heart. Cc bolagabriella To ri olorun,y u always on my case nw,I collect ya wife ni?bros na by force I say I no do nw biko. |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by eaglevision(m): 5:57pm On Feb 21, 2016 |
Shammak: *enters thread with face covered Retrieves my goal *walks out Who be dis wan? Shepe pepo |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by eaglevision(m): 5:28pm On Feb 21, 2016 |
Magymagz: hehehe...tel dem swty My! Oh! My! I knw u've got me baby,nd I'm gonna tell d whole world abt us,any1 wu cares to listen will listen,anybody wey wan hate,we imprison them dear. |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by eaglevision(m): 3:02pm On Feb 21, 2016 |
Fraiser: lol... na which person dey sin btw me wey my body cool lyk say i dey inside AC nd u wey ur body hot lyk say u dey hell fire. u better go repent may b God go help u lower d temp of ur body small Liarrrrrr!,u wantu cover up ur sins abi,just bkos A/C dae blow for that ya head,better confess for people like us wey no get A/C nw, |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by eaglevision(m): 2:56pm On Feb 21, 2016 |
Fraiser: luv at first sight abi mo ti gbo, lets see hw far d luv we go, make i still dey mind my own business for now That's defo wha u shld b doin,nd leave me and my Magymagz alone biko,tnx for ur cooperation mr gbeborun. |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by eaglevision(m): 2:50pm On Feb 21, 2016 |
[quote author=Fraiser post=43122763][/quote]I saw u there,olori nla somebody |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by eaglevision(m): 2:46pm On Feb 21, 2016 |
Happy sunday to y'all,hope d sunday is going on fine at our respective arena,b like say na 3rd service most of ma GC citizens attend fa,may God bless us all as we r moving into another fresh week. #Shalom |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by eaglevision(m): 11:52pm On Feb 20, 2016 |
Shammak: Thread ma to close fah eaglevision abeg con use that your heat melt the padlock wey den use lock the thread Network went on strike jare,sha dae mention me for tins unpalatable u hear,Kontinu. |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by eaglevision(m): 10:22pm On Feb 20, 2016 |
Shammak: U wey turn ursef into Judge... Ur gaying no be sin? Shebi na bread that one fit bake... The one wey dey dey come go bake stone, e go melt metal sef I am a new creature |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by eaglevision(m): 9:48pm On Feb 20, 2016 |
Shammak:
sign of end time Why on NL will you tell a man (not ordinary man, a prophet) of God to swerve
REPENT!!! Cos ur fake noni,thank God say na anoda person tell u say make u swerve and nt me |