Eaglevision's Posts
Nairaland Forum › Eaglevision's Profile › Eaglevision's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 36 37 38 39 40 41 42 43 44 (of 53 pages)
Beckytee:Wetin do me? u wan use style ask me out ba,better stay for reserve bench for nw,I'll sn call on u jare |
Fraiser:Fake prohet wey dae deceive una,sebi na u dae in charge of those my village people wey dae pursue me,holy ghost fire go soon romance all of una |
Fraiser:My sweetheart will answer u on that,but as u dae poke nose like poker I go 1st do plastic surgery for ya noise mk in no dae smell wetin no be in own |
Kuronima:Are u still in the stone age,common leave dt ya village and embrace civilisation o |
Kuronima: |
Shammak:Go ask baba God for further inquiries jare |
Kuronima:I tink I have those one's as well,I kept them in the bank o,I will withdraw dem soon |
Junior waec result collected!O level result collected!Pre degree result collected! ID card collected! SOR collected!! CUN received! CUL- downloading,a dozen of round neck and shorts downloaded,white sneakers and white salubata gotten! B like say I dn dae get ready for camp like dis ba? |
Magymagz:Heheheheheheh! See as I dae laff like mumu unto say maggylicious yabb me o,bt I wnt yabb u sugar,hpe u slept well? |
oluwafirefunmi:This ma sweedie,just like to dae laugh sha,na wia dem do the jazz for u b dt abi,say anytime u smile and laugh like dis,my memory musto wipe off.chai. |
[quote author=Walexz02 post=43056207]Na wa for una o with this una 10pages per day thread.. Sometimes I just have to frank my face and skip some pages knowing very well that I'll miss some interesting post.. Hope you guys are all doing well We are doing well,hope u are doing bore hole too,hehe,10pages per day sef na understatemnt,smtyms u no go fit count.Bless u bro |
Abbeyunique2:Chaiiiii! Early mormor nd u wan make I invoke some spirit for u abi,beckytee dn scatter ur head ba? As u dae wish me well I dae wish u well as well,u dn dae showcase ur talent for p*rn industry? |
Keep trying!Let me tell you something... Those successful people you see, have tried more times than you've failed Success is walking from failure to failure with no loss of enthusiasm! Keep kicking on! Never ever give up and the sky will be a starting point.Good morning to y'all wonderful citishin of the GC,hope y'all slept soundly,na so I dream see NYSC DG dae pursue me for dream o,abeg who fit interprete dis kind dream for me biko,if na bad in make I start my prayer and fasting kiamosa. *sips emu oguro* |
Fraiser:No be beef o,na pork mixed with brotherly love,u have nothing to fear sho gbo,I gat u bro,oya goan wee-wee,Gooooo nait! |
CROBBOY:Oh! I'm really sorry my boss for that slip of the finger,was having an argument wif ma fone then,I'm aiii boss,catch ya laer bro, #Shalom |
[quote author=Shammak post=43044189]Every weapons formed against me shall not... /quote] I come in peace tonight,good morning/good night bro,see u again |
My people my people *in Okorocha's voice*,how una dae,sm circumstances don turn me to night crawler,but I got my eyes on y'all especially my concubines,b like say some people dn dae share dem self,God is on the throne,seems evry1 is in bed,y'all have a splendid and romantic nyt rest |
missprudence:And u will see the goodness of the lord in this land of the living dear |
Fraih:*singing* I have decided na u go press am(x3) no turning back,no turning back.it has been customised for u to press d button 1st,so continue pressing dear,no more. Complains just praises. |
[quote author=Armynu post=43038403 Old things have passed away,behold all things are become new,I now concentrate only on my beautiful blessed nd blossoming Concubines that gives me joy on daily basis. |
missprudence:I have a position for u which is higher than the 1st lady's,just be patient and see d goodness of the lord |
[quote author=SexySapphire post=42952512]Hello house. A wonderful evening to you all. I will really appreciate it if someone can clarify this issue for me, I paid online since thursday and I haven't received my call up number via sms since then. The call up number I have is the one I saw on the call up letter I printed through that nysc11/print link we all got last week and I can't even access my dashboard to check if it the CUN is there already. So pls I will like someone to help me through this. Thanks. Oh sweeedie,I think ur questions have been duely answered,since u saw the CUN on the leaked CUL,I tink ur good to go cos most of the so calld 'new' CUN tallies with the one on the leaked CUL,but u can still chill a lil as u'll be able to access ur dashboard again, hope ur doing good dear? *whispers into ur ear* I miss u like Fish misses water |
LogoDWhiz:Eeeeyah,I for dn commot sha,but no worry boss mi,plans to roll the drums still in place wen u arrive |
Fraiser:No just include God@ll @all,by d time I'm finishd with u,even devil go dae hail me,waaa gba! |
Fraih:No worry nw,I will continue to praise u henceforth,Fraih darling,ife mi atorunwa,d loff wey I get for u no get part 2,if u like abuse me,if u like slap me,if u like do me anyhow I wnt complain,God don give u the grace to press my mumu button,dae press am dae go,anybody wey wan turn u against me thunder go romance d person for yunsh,rain is falling,oya let's go to bed u hear |
LogoDWhiz:No enjoymnt anywhere jare,just wantd to change environment,this waiting sef dn tire person |
Yezzy:Gbayi brother mi,na UNAD gimme admissio,dt Eksu of a tin no dae stay for my head,hpe uv collected ur SOR. |
[quote author=Fraih post=43032459]*** Eaglevision, I see You Thanks for the shoutout I was abt accusing u for just looking at me and keeping mute,b like say u wia. In my mind,na me be I seeee you abi,they hav poisoned ur mind against ur switheart, nice one *sad face* |
Sunnepa17:Be like say I get person wey fit give u Fraiser address bt d fellow no go cooperate,but as for shammak I still gats deal wif am physically,if na by spiritual I for dn finish am tey tey.Ogun yaaapa |
missprudence:Whaaaaaaaaaat! I didn't get that clearly o,WTF! Like who does that,pressy no go wan chop wetin no b in own nw,u sef dnt be mugulised o,use ur head na. Lol |
missprudence:Catch ya later darling,say no to evry toaster in ur dreams ok *winks* |
LogoDWhiz:Baba me I see u o,I don enta sch since last wk but I never collect SOR,I just enta hometown go dae chillax |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 36 37 38 39 40 41 42 43 44 (of 53 pages)

Thanks for the shoutout