Ebimoye's Posts
Nairaland Forum › Ebimoye's Profile › Ebimoye's Posts
1 (of 1 pages)
IS NADIA BUHARI REALLY A NIGERIAN OR A GHANIAN? PLEASE I NEED ANSWERS AND IT SHOULD BE FROM DOSE DAT KNOWS HER VERY WELL. |
How can ethical standards be maintained in electioneering campaigns in Nigeria? |
[color=#770077][/color]Na only witch go do dis kind hair since am not a witch NO dis d ultimate answer :DNa only witch go do dis kind hair since am not a witch NO dis d ultimate answer |
Una 4 NL worse pass dose politicians. wetin dey even worry una sef? GEJ una nor wan hear, GMB una nor wan hear, ok d man choose 2 quiet una nor wan still hear. Na wah I dey shame 4 some kind naira landers o. |
wetin dey even det worry dis monkey ? he don craze b4? somebody should tell him he is on his way 2 d habits of hell fire. mtchhhheeeewwwwww |
Ur gal frend nor get sense o. If dem marry her wetin she go cum do? as e b like say she dey do all dese fins and dem neva marry her. Nawa for niger gals. |
Dey re saying invalid address |
Rock55555 ur story is da bomb I have bin on it since 4 days now. U re 2 much u re doing great |
Go MJ go MJ go MJ,u re d bomb. I love u MJ. |
A round of applause 4 tonton. She really tried on this 1. |
Jehovah shall make ur son thrive nd his organs shall b normal,he will live 2 declare the glory of God in Jesus name. Amen...... |
Bipi is an ode 4 him 2 call a woman on earth his Jesus |
1 (of 1 pages)