European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: EPL Chatroom - All Discussions by Ebukacute(m): 4:06pm On May 27, 2025 |
raumdeuter: Na him and the hypeman dey collabo do the thing, E also get one white ski man wey dey follow for the video, Maybe na one of those Lebanese wey dem forget for Nigeria
Have you heard Pastor Ebuka preaching?
PS: Dont listen without earphones Egbon how do you enjoy those contents without understanding igbo  |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by Ebukacute(m): 8:13am On May 26, 2025 |
Normally FA CUP starts in January for EPL top teams. But for Manchester United ,they will start their own by July with unknown teams.  |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: EPL Chatroom - All Discussions by Ebukacute(m): 8:03am On May 21, 2025 |
obainojazz: Learnt my lesson that day  But what actually motivated you to call egbon a BDC operator 😁😁😁😁 |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by Ebukacute(m): 2:19pm On Apr 20, 2024 |
Sportsweb: I thank you once again for the correction.
Now show us the hattrick you said Mr Erling son of Alf-Inge Haaland would score vs Real Madrid at Etihad.
Also show us medical proof that Madrid players suffered PTSD As simple as ABC  |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: EPL Chatroom - All Discussions by Ebukacute(m): 11:30am On Apr 10, 2024 |
OasisX:

.....I don turn pope. Ramadan spirit still dey body. 😁😁 |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: EPL Chatroom - All Discussions by Ebukacute(m): 11:29am On Apr 10, 2024 |
iamoyindamola: Una do Easter for us
#nogreeforanybody Egbon sodik!!!!! Who be the una? I am an otemite na. I don't celebrate Easter. Happy sallah😁  |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: EPL Chatroom - All Discussions by Ebukacute(m): 10:26am On Apr 10, 2024 |
OasisX:

......I dey Eid. LOL! Is it true that this will you in coming days?
|
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: EPL Chatroom - All Discussions by Ebukacute(m): 10:22am On Apr 10, 2024 |
OasisX:

......hold your dollars to your chest bro, don't fold. Alhaji Oasis you dey wait make Eunoiaa rub your chest before you do sallah give away for here abi😁 Happy sallah sir |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by Ebukacute(m): 7:29pm On Apr 07, 2024 |
Unlimited22: Benoît Badiashile.
I have no words. Defense is not the problem. Citadel 2024 |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by Ebukacute(m): 5:51pm On Mar 30, 2024 |
Total dominance from Burnley... Shame!!!!! |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by Ebukacute(m): 5:49pm On Mar 30, 2024 |
A 10 man Burnley without coach... What a stuuuupid club |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by Ebukacute(m): 5:44pm On Mar 30, 2024 |
Dumb ass coach with his rubbish team |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by Ebukacute(m): 5:14pm On Mar 30, 2024 |
Trashy Gallagher |
|
|
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: EPL Chatroom - All Discussions by Ebukacute(m): 5:55am On Mar 19, 2024 |
4444 |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Manchester United Fan Thread:''20 Times EPL Champion by Ebukacute(m): 5:22pm On Mar 17, 2024 |
CrystalTiger: If there's £75m in for Rashford, he's got to be sold.. Who are you expecting to price current Rashford £75m Which club? Maybe AL Hilal or AL nassr. |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: EPL Chatroom - All Discussions by Ebukacute(m): 9:43pm On Mar 07, 2024 |
raumdeuter: Las las you go create your own religion
Na the kain thing wey vex Ebukacute and made him follow the religion of his ancestors inside Okpo joint Egbon leave me ooo, Sapa dey hammer me here you dey join me with okpo😁 You never do March give away sir |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: EPL Chatroom - All Discussions by Ebukacute(m): 8:07pm On Mar 06, 2024 |
raumdeuter: me wey suppose dey sell heaven ticket, I know people on this forum I wont give sha You wey your white don stain |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: EPL Chatroom - All Discussions by Ebukacute(m): 7:25pm On Mar 06, 2024 |
iamoyindamola: Raumdeuter they carry ministry for Ile ashewo Holy spirit sef shock Egbon dayo no fit make heaven |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: EPL Chatroom - All Discussions by Ebukacute(m): 5:49pm On Mar 06, 2024 |
iamoyindamola: Na ebukacute🤣🤣 Old but golden Wetin man no go see for this our MISSIONARY journey |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: EPL Chatroom - All Discussions by Ebukacute(m): 3:42pm On Mar 06, 2024 |
 raumdeuter: Evangelism work. Rural rugged Evangelism
Your corrupt mind think say every dey nack okpo when no be Ebukacute abi which guy dey ask for location that time  |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: EPL Chatroom - All Discussions by Ebukacute(m): 4:57pm On Feb 27, 2024 |
|
Science/Technology › Re: Northern Green Anaconda: World Biggest Snake Discovered In The Amazon Rainforest by Ebukacute(m): 4:47pm On Feb 20, 2024 |
osanobua!!!  |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: EPL Chatroom - All Discussions by Ebukacute(m): 2:12pm On Feb 20, 2024 |
|
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: EPL Chatroom - All Discussions by Ebukacute(m): 1:33pm On Feb 20, 2024 |
Amigoss: Wow!!!!!! E never reach lagos and abuja na why the noise never loud, Everyone is focused on the dollar..... Na ceiling fan. E go soon blow una |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: EPL Chatroom - All Discussions by Ebukacute(m): 1:33pm On Feb 20, 2024 |
|
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: EPL Chatroom - All Discussions by Ebukacute(m): 1:11pm On Feb 20, 2024 |
Amigoss: Una dey joke right,right? For real.... Na only one station dey sell 1k as at today but if you CDQ ,you go dey discouraged  |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: EPL Chatroom - All Discussions by Ebukacute(m): 1:10pm On Feb 20, 2024 |
akwesenana: Of fuel?
Like the one them dey put for motor? 😂 I bought two litters of fuel here in nsukka enugu state 2600. A liter of black market is 1500 here. All these started yesterday evening |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: EPL Chatroom - All Discussions by Ebukacute(m): 12:04pm On Feb 20, 2024 |
Unlimited22: Lol fuel don go 1k overnight. From 700.
It is well. 1300 per litter here |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: EPL Chatroom - All Discussions by Ebukacute(m): 11:09am On Feb 16, 2024 |
|
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: EPL Chatroom - All Discussions by Ebukacute(m): 10:11am On Feb 16, 2024 |
liveLongNprospa: The litmus test of this person's reasoning can be found here. . Anytime you think they have sense, just come back and look at their posts through out this page to remind yourself "oh still an idiot" 😂.
Wtf did I just read again😭 WTF  |