European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: EPL Chatroom - All Discussions by Ebukacute(m): 10:11am On Feb 16, 2024 |
iamoyindamola: And some people are here to troll us with it Obi is their headache Na una wey don chop bele full with two meat and big stout get strength to argue.  |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: EPL Chatroom - All Discussions by Ebukacute(m): 10:04am On Feb 16, 2024 |
Why are we even suffering like this? What did we do to deserve this kind of government. Pesin go enter market like this to buy food stuff , he go Waka in frustration for hours because price of items don pas his budget. And the price of items increases daily. Nigeria have never been this worst before aswr  A cup of beans na 2h and e no dey even gree swell sef...Choi!!!!  |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: EPL Chatroom - All Discussions by Ebukacute(m): 8:58pm On Feb 11, 2024 |
izzou: [color=royalblue]Segedinho get church mind. He can allow Ellexy to live till 80
But you see Ebukacute, na 5 years (highest) e go give am.[/color]  |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: EPL Chatroom - All Discussions by Ebukacute(m): 8:34am On Feb 09, 2024 |
afrodoc2: That kind person no suppose complain. If you do anyhow you have to see anyhow.
You are collecting 30k monthly you still get concubine, you still dey subscribe to mojo, or you still dey go club, it is not Tinubu that is doing you.  Bad doctor like u  |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: EPL Chatroom - All Discussions by Ebukacute(m): 8:32am On Feb 09, 2024 |
izzou: [color=royalblue]You better give Mazi Hyginus him money, or better still, let him know the condition of the market. 
Na why i dey laugh at the bolded. Unless you want to chill with the big boys, 600k go take care of you well. [/color] E dey pain me if I see pesin wey dey abroad use all him strength dey defend this government. Why na!! You no get relatives or friends wey dey tell you whatsup? You no dey read news? The way wey this inflation dey go baba, if it continues like this kpatakpata 3months time omo all hell will let loose oo. Everywhere for this country go burst guy Sweet country wey we suppose dey enjoy, dey manage our PDP shege wey we dey collect , dem donjazeeet 😁and co wey Sabi blow grammar pas us come carry APC give us now na shege banza we dey see |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: EPL Chatroom - All Discussions by Ebukacute(m): 8:20am On Feb 09, 2024 |
afrodoc2: Person wey dey collect 30k per month no suppose get concubine o.  E go shock u na |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: EPL Chatroom - All Discussions by Ebukacute(m): 8:15am On Feb 09, 2024 |
izzou: [color=royalblue]I think i sold something tangible twice in January.
Thank God for Ebonyi and PH runs that made me smile well.
Na God hand we dey for this 2024.
The funniest part is there is no sign of the naira coming stronger. [/color] Yesterday one of my customers nearly curse hell out of me. December 29th I supplied 2.5mm Lagos star cable at the rate of 28k each cable and wired his beer palor for him. Last week ,he called me on phone to supply two more rolls of the cable to him for another job(me wey never see work for days now, see as I happy  ),he forwarded 54k to me. As I phone emeka the dealer e come be say 2.5mm cable's current price na 38k each. Something wey he supplied 25k to me just about 6 weeks ago. I freeze!!! God!!. I enter bike go the market dey Waka shop to shop like ashawoo wey dey find customer. e come be say na emeka sell cheap pas sef cos e be like say he never get info say others don dey sell 40k,42k. 2.5mm wey we dey buy 16k early last year oo. Obara Jesus!!! ... Which mouth I wan use tell oga hyginus say cable don add 11k each within the space of 6 weeks. I enter bike dey go house na, comot 5k inside am cook better egusi soup, buy hero beer take quench my vex for tinubu and his supporters. Begin dodge the man call. After two days I call am tell am say I no well na why he never see me abi he go like make I forward the money back make he buy am by himself? He say e better , I send am back. E no reach 5hrs he begin call me, he call me almost 15times😁 I bon am. If u see text message wey this silly man send to me eh😁😁😁😁 Baba this country have gone to the dogs oo... I dey find who go dash me gun make I begin tifff jor, no levels for we the poor. No breath Senior man up there dey talk say 600k no dey do am a month  e plenty wey dey survive on 30k or less a month. With kids oo,in-laws, concubines plus house boy/girl |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by Ebukacute(m): 5:56am On Feb 06, 2024 |
afrodoc2: Connor Gragra. When your name is GraGra why won't you cause chaos. 😁😁 Na yeye footballer |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by Ebukacute(m): 1:22pm On Feb 05, 2024 |
dostr4: I heard Gallagher has ZERO PL goals this season Garbage |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by Ebukacute(m): 7:28pm On Feb 04, 2024 |
|
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by Ebukacute(m): 7:27pm On Feb 04, 2024 |
raumdeuter: Put your name on this mail The owners Sabi |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by Ebukacute(m): 7:22pm On Feb 04, 2024 |
Jorginho led midfield trashing Liverpool while emzor and caicedo are opening their legs for 8 goals in two matches.  |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by Ebukacute(m): 5:06pm On Feb 04, 2024 |
raumdeuter: Even if Chelsea rally round and win this game without conceding more goals
How can you be playing and conceding bucket full every match and think that's a strategy Citadel of shalaye |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by Ebukacute(m): 5:05pm On Feb 04, 2024 |
timbros: 5-4 too small...
Airmark and Popizaino prefer 11-10 or 17-16 .... As long as attackers outscore opponent, we are good to go. Uburu okikpo😁 |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by Ebukacute(m): 4:01pm On Feb 04, 2024 |
|
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by Ebukacute(m): 10:27pm On Jan 31, 2024 |
Speed merchant 😁😁😁 |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by Ebukacute(m): 10:09pm On Jan 31, 2024 |
Gallagher? Brought back to replace Mason. Rubbish player. Enzo? Signed with Lagos State budget to replace jorginho. Rubbish player. Madueke ? Jackson ? Broja etc cannot even lace havertz's boots yet they are starters here. None of these newly signed players are better than the players they were signed to replace. Sterling? Kai!!!Bums |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by Ebukacute(m): 9:42pm On Jan 31, 2024 |
Useless Gallagher |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by Ebukacute(m): 8:54pm On Jan 31, 2024 |
KDB is not human!!!!!  |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by Ebukacute(m): 12:07am On Jan 30, 2024 |
raumdeuter: Popizaino the spirit of our ancestors dey with you fear not
I don sacrifice something hefty on your behalf to Ebukacute and Segedinho Your subscription have already expired to Maguire. It needs renewal |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: EPL Chatroom - All Discussions by Ebukacute(m): 4:25pm On Jan 28, 2024 |
raumdeuter: I see am for TV yesterday, my throat just dey long for am Nothing special about it.  |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: EPL Chatroom - All Discussions by Ebukacute(m): 11:39am On Jan 28, 2024 |
Incognito9: Naira is 1430
Fuel is still 650
Which magic tinubu dey perform like this 😆 Corruption is fighting back. |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: EPL Chatroom - All Discussions by Ebukacute(m): 11:32am On Jan 28, 2024 |
raumdeuter: We dey drink Goldberg and Life beer If I hear say egbon dayo don taste life beer for him life  |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: EPL Chatroom - All Discussions by Ebukacute(m): 11:07am On Jan 26, 2024 |
|
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: EPL Chatroom - All Discussions by Ebukacute(m): 6:01am On Jan 26, 2024 |
|
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: R36L Madrid - Most Successful & Greatest Champ15ns of Spain, Europe & W9rld by Ebukacute(m): 4:38am On Jan 25, 2024 |
OhBritannia:
 They are wailing not because they are out, it's because they know Barcelona will now win it   |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by Ebukacute(m): 7:24pm On Jan 22, 2024 |
This coach is very stuuupid |
Romance › Re: The Big Question Facing New Graduates: Should You Scam Or Find A Job? by Ebukacute(m): 6:59pm On Jan 22, 2024 |
4mee: How can anyone survive on 15K per month? That's 500 per day? How? 
You guys can't be telling the truth  Go out and make enquires. |
Romance › Re: The Big Question Facing New Graduates: Should You Scam Or Find A Job? by Ebukacute(m): 6:59pm On Jan 22, 2024 |
Illegal1: omoh..........i tink say nah only me slf. We plenty |
Romance › Re: The Big Question Facing New Graduates: Should You Scam Or Find A Job? by Ebukacute(m): 3:31pm On Jan 22, 2024 |
4mee: Nobody is ready to work anymore in this country. Nobody Where do you see work sef. a graduate will be earning 40k-50k monthly while his daily transport to and fro is 1500 or more , feeding for morning afternoon and night 1500(let's assume).that's 3k daily , calculate that in a week alone and it will give you almost half his salary not to talk of 4 weeks in a month. He still has house rent to pay, nepa bill of about 5k monthly,he go buy water, wear cloth, he still get family for village, he go marry ,born kids ETC. How people like that survive is still a mystery. That particular job has about 30more Interested applicants so he will even be called lucky if he gets the job. This country is rubbish. Say I never join the Yahoo sef na because I never see who go put me through |
Romance › Re: The Big Question Facing New Graduates: Should You Scam Or Find A Job? by Ebukacute(m): 3:23pm On Jan 22, 2024 |
4mee: How can anyone be working for 28,000 a month?
That can't possibly be true, can it? Lol . There are people who earn lower than that. Most sales boys and girls here in enugu earn 15k-25k . How much do you think bet9ja cashiers are paid monthly. |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: EPL Chatroom - All Discussions by Ebukacute(m): 8:13am On Jan 15, 2024 |
izzou: [color=royalblue]Make una help me thank God say I never die
Na today dem born me.
[/color] Happy buyday izuchukwu |