EFOSAVAL's Posts
Nairaland Forum › EFOSAVAL's Profile › EFOSAVAL's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 42 43 44 45 46 47 48 49 50 (of 78 pages)
Bbeee the only yansh Governor how u dey na? ![]() |
i am thinking of how to steal this car ![]()
|
Gabrywyl atutupoyoyo i no u did not miss me ![]()
|
bcoz i am gay ![]() |
awwaawawah i miss u sef ![]() |
anyone miss me
|
am back |
rukia go shit ![]() |
i go rep her today |
thats so nice ![]() sssso una two don die ![]() |
iysaa na how many pipo rape u ![]() ![]() |
hehehehehe just hope thatby the grace of god she will not chup ya head one day ![]() |
i troway salute o! ![]() |
so u be fulani?bros u don see any bebe yet ![]() make them quick come o! b4 u grow old ![]() |
i don't believe this shit ![]() |
bettes:shame to u ![]() |
jennikadri:chai madam u dey vex ![]() no vex na ![]() but if u wan vex i dey ready o! any time atutupoyoyo ![]() |
oh lololololol ![]() |
[quote author=r_o_b_b_y link=topic=183177.msg2946149#msg2946149 date=1224073465]we can't control ourselves because our girlfriend is under the covers with us allowing us to handle and kiss her and when the thing is as strong as a rock, we try to enter and she says no while chuckling. . . . . . . . . . . . . . . should i go on?[/quote]plssssssssssssss go on fine boy ![]() i just want to laff ![]() what a constructive post @ roobythat gal na mumu ![]() |
hahaaaaaa ! na u? ![]() madam how far now ![]() i just dey yarn jare ![]() i was talking to the next person ![]() ****she turns away and says**** ![]() |
na how many u don climb ![]() bonsuwe! ![]() |
if na me be the bebe this na the right time to attack you and ya family and i will make sure i finish them one by one! ![]() yeye boy ![]() why not just tell us here that after u do the gal ones you fell like doing more with her ![]() u do not even talk about ya present bebe as much as u daydream of this gal that has refused u for 2 years ![]() you should thank ya star that she let u even try ya skills in bed with her ![]() so chup ur humble pie and accept the fact that u cant get her again |
why do i think u have done this b4 ![]() |
i like the word ''old cargo'' it really made me ![]() like u have no choice but to love ya marriage by force true talk |
hottest chick on nairaland hun ![]() na me na! ![]() [s]any contender dey ? make i kill am to death [/s] ![]() |
GoldCircle:chai u have 2 b a belifa to make Efosa's kingdom ! ![]() |
Okanran:yes for sure i get one seat ![]() ammmh please can i reserve 5 more seats for my pips ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 42 43 44 45 46 47 48 49 50 (of 78 pages)
yansh Governor how u dey na?



so u be fulani?
