EIC1's Posts
Nairaland Forum › EIC1's Profile › EIC1's Posts
1 (of 1 pages)
wazzaman: Dis is absolute lie. Dere is nothing lyk room 101 in nicon hotel, 'cos dat is wia I work. ![]() Haba!!! why u come uncover op face like dis na? ![]() |
Sexxydivaa: see as babes sef dey form here... So una go go visit guy tru d weekend,e nor give u shishi..not even 'thankx for coming'..n u go stil go back again...mtchewwwwee'@sexyy: its not a matter of forming... we both enjoyed the weekend so why wud i be expecting anything from him? if he gimme, fine! if he no give me, he go gimme anoda time... so wetin come happen? must i collect it from him at that particular time? u no try at all jare! ![]() |
Haba!!!! Mogbe!!!!(iyaf finish) Na postitute she be? Come on girls!!! why on earth would u be expecting money after spending quality time with your bf over the weekend? hehn!!! o ma ga ke, e just be like say i never hear am before. kai!! how earth wud u feel after collecting the money? |
hmm..... abeg make una all settle this matter amicably o, una wan almost turn am into physical tinz. chai!!! me i don wear helmet sha, to save ma head ![]() |
Mynd_44: She should report to the police na. What would we do about it here? will reporting to the police bring back her virginity? #sarcastic# |
Mo ti fowo mi, kowe ohnu rere... emi ko ni pada mo. Halleluyah |
dipotech: No at all.Sure u'll be able to do such? ![]() |
Oops, its really a serious matter ![]() |
1 (of 1 pages)


