Family › Re: Most Brutal Responses From Angry Ladies To Annoying Chykers by ekim004(m): 4:03pm On Jul 13, 2015 |
space booked |
|
Politics › Re: Bomb explosion Hits Military Checkpoint In Maiduguri - PremiumTimes by ekim004(m): 2:41pm On Jul 13, 2015 |
 wetin does guys dey sell shey na ofio |
Politics › Re: PHOTOS: ISIS Releases Video Of Biggest Massacre – Prisoners Made To Lay In Mass by ekim004(m): 2:34pm On Jul 13, 2015 |
nd we dey complain of boko boys wey jst control ordinary sambisa
isis control cities town countries capital |
Politics › Re: Why Are PDP/TAN Members Saying ''this Is Not The CHANGE I Voted For''? by ekim004(m): 9:00am On Jul 13, 2015 |
saTAN blackmailing since 11BC |
Celebrities › Re: City People Awards 2015 Nominees List by ekim004(m): 8:58am On Jul 13, 2015 |
im really pissed off whr z m.i |
Business › Re: GT Bank Is The Best Bank Of The Year by ekim004(m): 8:55am On Jul 13, 2015 |
with their wacky customer care i prefer access |
Celebrities › Re: Caption This Hilarious Photo Of Dede One Day, Bishop Umoh And Francis Odega by ekim004(m): 8:54am On Jul 13, 2015 |
scary *screams* runs out of thread* |
Celebrities › Re: Serena Williams Stuns At Wimbledon' Champions Dinner (photos) by ekim004(m): 8:49am On Jul 13, 2015 |
dis gal muscle na die d hubby go dey tie him captain jack anytime she komot i fit bet am na one slap fit turn tins around |
Crime › Re: Falana To Okonjo-iweala: Apologise For ‘illegal’ ECA Withdrawal by ekim004(m): 8:43am On Jul 13, 2015 |
|
Crime › Re: Falana To Okonjo-iweala: Apologise For ‘illegal’ ECA Withdrawal by ekim004(m): 8:40am On Jul 13, 2015 |
wetin concern agbero concern twitter |
Politics › Re: Buharimeter: Fact-based Assessment Of The
president’s Scorecard by ekim004(m): 11:05am On Jul 12, 2015 |
incase
buh "buharimeter" lmao |
Politics › Re: APC Accuses Akpabio Of Bribing Akwa Ibom INEC Chief With N2.5 Billion by ekim004(m): 11:03am On Jul 12, 2015 |
2billion
ah ah what happen
wise up apc |
|
Education › Re: Compare Dis Site With 9jabae.com by ekim004(m): 1:16am On Jul 12, 2015 |
cool buh change d background |
Celebrities › Re: Singer, Dare Art Alade With Ex President Yakubu Gowon In A Flight [photo] by ekim004(m): 1:07am On Jul 12, 2015 |
how does this change d price of durex cd |
Celebrities › Re: See How Make Up Transform Another Granny To A Young Woman!! by ekim004(m): 12:11pm On Jul 11, 2015 |
omg at first i thought she was robert mugabe d make up artist na 101 ova 100 i give u |
Family › Re: What Will You Do If Your Spouse Slaps You In Public? by ekim004(m): 4:53am On Jul 11, 2015 |
jst waka comot do as if say notin apun buh da would b d last she would hear frm me |
Crime › Re: Photos: Boko Haram Releases 1st Beheading Video Since Joining ISIS by ekim004(m): 4:50am On Jul 11, 2015 |
nawa o d ? Hu dey spons dis guys hw dem they get dose dier terrible equipment |
Politics › Re: Tinubu Behind Plot To Remove Ekweremadu –ohanaeze by ekim004(m): 4:46am On Jul 11, 2015 |
igbos ranting since 1966 |
Phones › Re: How To Browse On Airtel For One Month With #200 by ekim004(m): 11:56am On Jul 10, 2015 |
herald9: lol with #300 you can get 250mb for a month ... You can even check your balance.I'm using this.. guy hw far na give us d coco |
Crime › Re: How Boko Haram Paid 4 Children N2,500 To Carry Out Bomb Attack by ekim004(m): 2:34am On Jul 10, 2015 |
op sleep dey my eye i no fit read am maybe da early mo mo |
Nairaland General › Re: THE GREAT Illuminati:mr Fred by ekim004(m): 2:32am On Jul 10, 2015 |
nawa o una still dey exist u were meant 2 b in extinction |
Nairaland General › Re: What Is Wrong With This Photo Of Obasanjo And Akon by ekim004(m): 10:50am On Jul 09, 2015 |
wat z dis one sayin |
Politics › Re: BREAKING: Enugu Markets Shut Over Relocation Of Boko Haram Prisoners by ekim004(m): 10:47am On Jul 09, 2015 |
na them they claim Biafra na y dem kon dey fear d funniest tin d prisoners are unarmed igbos fearing notherners since 196* |
Politics › Re: #jonathannowthatyouareback#: Treanding On Facebook by ekim004(m): 10:40am On Jul 09, 2015 |
tanoids hear una sef#jonadaftnowthatyouareback abi gone if i was meant 2 vote anoda 100 times i will stil vote buhari |
Nairaland General › Re: I’m Not Sure Abacha Was Poisoned By Ladies – Former Personal Physician by ekim004(m): 10:37am On Jul 09, 2015 |
na those nothern ogbanjes wey him no settle kpai am |
Travel › Re: Top 10 Mysterious Places Of The World by ekim004(m): 10:21am On Jul 09, 2015 |
where z sambisa forest |
Politics › Re: Angry Youths Destroy The Church Where A Man Was Killed During Deliverance In Edo by ekim004(m): 10:19am On Jul 09, 2015 |
wey pinshur na or else i wont comment op u wan make i dey stream wit my 2mb wey remain |
Sports › Re: New FIFA Ranking (men) by ekim004(m): 10:16am On Jul 09, 2015 |
ftc buh i cant see nigeria ar the above 100 |
Celebrities › Re: NFF Confirms Sunday Oliseh As New Super Eagles Coach, Appoint Dutch Assistant by ekim004(m): 8:24am On Jul 09, 2015 |
y always me #ftc buh i xpected yakubu 2 coach mtchew d truth b say naija no fit play ball its still hard 2 remember wen they use a corner or free kick 2 score appoint mourinho nigeria will still flop |
|