Education › Re: Veritas University, Abuja Shuts Down Academic Activities Over insecurity by Ekpekus(m): 6:09pm On Jul 27, 2022 |
Wahala dey o |
Politics › Re: Reno Omokri: Tinubu Named El-Rufai As DG of His Campaign by Ekpekus(m): 8:12am On Jul 27, 2022 |
|
Sports › Re: Nigeria vs Morocco: WAFCON Semi Finals (4 - 5)pens On 18th July 2022 by Ekpekus(m): 11:46pm On Jul 18, 2022 |
Kudos Super Falcons. You did well... hold your heads up high |
Sports › Re: Nigeria vs Morocco: WAFCON Semi Finals (4 - 5)pens On 18th July 2022 by Ekpekus(m): 11:44pm On Jul 18, 2022 |
This commentators are horrible |
Sports › Re: Nigeria vs Morocco: WAFCON Semi Finals (4 - 5)pens On 18th July 2022 by Ekpekus(m): 11:39pm On Jul 18, 2022 |
Onumonu has done it... we don talk am tire |
Sports › Re: Nigeria vs Morocco: WAFCON Semi Finals (4 - 5)pens On 18th July 2022 by Ekpekus(m): 11:38pm On Jul 18, 2022 |
All these laser wey dem dey shine for players eyes... Make CAF/FIFA do something about it. |
Sports › Re: Nigeria vs Morocco: WAFCON Semi Finals (4 - 5)pens On 18th July 2022 by Ekpekus(m): 11:36pm On Jul 18, 2022 |
Let's go Super Falcons... we can do it!!!! |
Sports › Re: Nigeria vs Morocco: WAFCON Semi Finals (4 - 5)pens On 18th July 2022 by Ekpekus(m): 11:36pm On Jul 18, 2022 |
einsteine: She is Nigerian. A former super falcons goalkeeper sef She need knock for her head... capping nonsense |
Sports › Re: Nigeria vs Morocco: WAFCON Semi Finals (4 - 5)pens On 18th July 2022 by Ekpekus(m): 11:31pm On Jul 18, 2022 |
FT... Well done Falcons Anyhow the PK go, we dey proud of una. BTW make person take microphone from that woman mouth... |
Sports › Re: Nigeria vs Morocco: WAFCON Semi Finals (4 - 5)pens On 18th July 2022 by Ekpekus(m): 11:30pm On Jul 18, 2022 |
Proud of the girls... If na so Super Eagles play we for dey Qatar |
Sports › Re: Nigeria vs Morocco: WAFCON Semi Finals (4 - 5)pens On 18th July 2022 by Ekpekus(m): 11:26pm On Jul 18, 2022 |
|
Sports › Re: Nigeria vs Morocco: WAFCON Semi Finals (4 - 5)pens On 18th July 2022 by Ekpekus(m): 11:25pm On Jul 18, 2022 |
So nobody to replace Onumonu for bench abi is the coach sleeping on a bicycle? |
Sports › Re: Nigeria vs Morocco: WAFCON Semi Finals (4 - 5)pens On 18th July 2022 by Ekpekus(m): 11:21pm On Jul 18, 2022 |
helinues: With 2 red cards, Super Eagles without red card would have lose the game Paddin  |
Sports › Re: Nigeria vs Morocco: WAFCON Semi Finals (4 - 5)pens On 18th July 2022 by Ekpekus(m): 11:17pm On Jul 18, 2022 |
GK dey redeem herself small small |
Sports › Re: Nigeria vs Morocco: WAFCON Semi Finals (4 - 5)pens On 18th July 2022 by Ekpekus(m): 11:14pm On Jul 18, 2022 |
|
Sports › Re: Nigeria vs Morocco: WAFCON Semi Finals (4 - 5)pens On 18th July 2022 by Ekpekus(m): 11:14pm On Jul 18, 2022 |
15 mins to hold..
Win or lose, the Falcons played their heart out |
Sports › Re: Nigeria vs Morocco: WAFCON Semi Finals (4 - 5)pens On 18th July 2022 by Ekpekus(m): 11:09pm On Jul 18, 2022 |
EngrOsax: As in ehhh...trash that can't be recycled!  |
Sports › Re: Nigeria vs Morocco: WAFCON Semi Finals (4 - 5)pens On 18th July 2022 by Ekpekus(m): 11:06pm On Jul 18, 2022 |
The coach dey mad? He nor go remove Onumonu? |
Sports › Re: Nigeria vs Morocco: WAFCON Semi Finals (4 - 5)pens On 18th July 2022 by Ekpekus(m): 10:52pm On Jul 18, 2022 |
The ref spoil this match joor... with the VAR officials |
Sports › Re: Nigeria vs Morocco: WAFCON Semi Finals (4 - 5)pens On 18th July 2022 by Ekpekus(m): 10:51pm On Jul 18, 2022 |
Ohale is solid |
Sports › Re: Nigeria vs Morocco: WAFCON Semi Finals (4 - 5)pens On 18th July 2022 by Ekpekus(m): 10:51pm On Jul 18, 2022 |
Omotaday: I can’t see any ojoro in this match. We are just being unlucky, and we played against a tactical superior team. I see no referee bias. Shey you know say a Moroccan player also stamped on someone and she escape with a yellow with no VAR review. |
Sports › Re: Nigeria vs Morocco: WAFCON Semi Finals (4 - 5)pens On 18th July 2022 by Ekpekus(m): 10:49pm On Jul 18, 2022 |
This Payne na baller... See pace |
Sports › Re: Nigeria vs Morocco: WAFCON Semi Finals (4 - 5)pens On 18th July 2022 by Ekpekus(m): 10:46pm On Jul 18, 2022 |
6 mins? Person die? |
Travel › Re: Why Do African Brothers Abroad Discourage Others From Moving Abroad Too? by Ekpekus(m): 9:01am On Jul 16, 2022 |
ednut1: its a free website. Go there and do what i put there. Don’t be lazy. You dont have LinkedIn i can see it shows you a a low lifers or riff raff Comrade pls be calming down naw  |
Travel › Re: Why Do African Brothers Abroad Discourage Others From Moving Abroad Too? by Ekpekus(m): 8:52am On Jul 16, 2022*. Modified: 9:17am On Jul 16, 2022 |
Sassy256: Now I See your perspective you have absolutely No idea what you're talking about... That's why you're typing what you're typing. Nevermind. I leave you with this statement "Travel and see". Absolutely no idea... the guy just dey cap nonsense  |
Travel › Re: Why Do African Brothers Abroad Discourage Others From Moving Abroad Too? by Ekpekus(m): 8:47am On Jul 16, 2022 |
okeysoninv: it's someone that survive that builds house, all your bills can't reach 30% of ur monthly salary. Shey you know say rent/mortgage dey the bill. So that your 30% is not realistic |
Travel › Re: Why Do African Brothers Abroad Discourage Others From Moving Abroad Too? by Ekpekus(m): 8:46am On Jul 16, 2022 |
AnthonyAk: This is an ideal situation you have described but most won’t pay any rent or for any bills and will just eat your food.
On the other hand it’s soo expensive that most will already have room mates. Things are hard, it’s rare to see people that have an entire house with a spare room.
That arrangement is more likely in calgary.
I’ll put it in perspective, I pay $2950 for a 2 bedroom 2 bath. My spare room is free but it will be hard to take in a roommate mainly because I live with my wife and even then I would need to have a guarantee the person will leave within a month.
My wife and I are even managing to share the space , I can’t imagine another adult with us Una dey try for that Vancouver sha... almost 3k for 2BR... mehn I twale for una. |
|
Travel › Re: Why Do African Brothers Abroad Discourage Others From Moving Abroad Too? by Ekpekus(m): 3:01pm On Jul 15, 2022 |
Enumerator: For your mind
I'm sure you are below 20 with this your comment which tells you know nothing about abroad The person you quote na bros o... and he lives in Canada. So chill bro |
Car Talk › Re: Igbo Christian Buys Toyota Corolla As Sallah Gift For His Hausa Driver by Ekpekus(m): 10:39pm On Jul 11, 2022 |
Why the caption? Na now I know say this tribal war on NL is intentional to drive traffic. SMH |
Politics › Re: Senatorial Seat: Akpabio, Lawan Stand Disqualified – INEC by Ekpekus(m): 6:39am On Jul 10, 2022 |
Good... more strength to our electoral laws |
Politics › Re: 7 Passengers Of Abuja-Kaduna Train Freed by Terrorists by Ekpekus(m): 6:28am On Jul 10, 2022 |
Someone said this when the Kuje prison break (prisoners exchange) occured  |