NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Electronzeez(m): 9:04pm On Mar 22, 2015 |
Owliver: I like her gan ooooo. She short, yerroow and get backy... That's how I roll  agbaya niyin sir. Well if you like her...na me you go settle....pinki no look dr face o. |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Electronzeez(m): 9:03pm On Mar 22, 2015 |
erisegun: lolz!!! Bere ke? I jus dy go dier to see sum of my niggas ni*dose guys dem be baddest*dem get juju die*most of dem,dia papa na babalawo*Tnk God say am born again* no wonder your spoken yoruba is of high standard, the calibre of guys you roll with. You too go sabi some odu ife oo....abi na ayajo dem de call am. |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Electronzeez(m): 8:59pm On Mar 22, 2015 |
|
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Electronzeez(m): 8:57pm On Mar 22, 2015 |
Owliver: I don get fulani herdsmen wey wan buy her pipty naiya  looooooool, oh, i aint selling her to a fulani oo. I still like my sleekyonyx. I'd rather sell her to one of the yoruba top notch!. I wan make she double her size. |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Electronzeez(m): 8:54pm On Mar 22, 2015 |
erisegun: ahan! Zeez,ibeji leme jo bawo*kilode? Se emi moo pa abiola ni* you dont like ibeji...... Are you not that guys that lives in bere ibadan?  |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Electronzeez(m): 8:51pm On Mar 22, 2015 |
sleekyonyx: Lolzzzz una no fit, my sis chidexsmokey dey na. She go interpret 4 me, so I'm covered. oh chidex, chidex had already been initiated to the yoruba confraternity, she'd most likely not betray us  as she is married to one. I sha no say we go sell you. |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Electronzeez(m): 8:36pm On Mar 22, 2015 |
erisegun: hahaha! Zeez ore mi*oun' feel e abi* o sori re omo yi* ase wa!..... Enje sadua fun yin sir. Ema bi ibeji leme jo.ameen |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Electronzeez(m): 8:33pm On Mar 22, 2015 |
sleekyonyx: na dat small calabar wey I spk, na im mk u wan scatter my head wit yoruba ni  me an erisegun go sell you for party with yoruba. |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Electronzeez(m): 8:29pm On Mar 22, 2015 |
erisegun: so tun bere abi? Ma babor*owo wa lara e*moo ro ti double007 ni*mi o ba bu e*lo bere mi lowo electronzeez*moo bad to ba je ti. Ebu*"to ba de sure fun e,dami wo*"awon yoruba nma sope "dan wo lo bi iya okere"* boda enu ja wire    . Enu oni payin o. |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Electronzeez(m): 2:20pm On Mar 22, 2015 |
mzjaney: Abeg who stand for ur road? look where u dey go befor u fall oo 
Jealous people everywhere...hmmmmmm  Wetin dem de jealous for una body  . Una still de learn  .....abeg make una clear well make i see chidexsmokey well  Yeye....shio  . How weekend na? |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Electronzeez(m): 11:01am On Mar 22, 2015 |
Walexsammy: great dear.....Jst missing u Make una comot for road make i pass now mzjaney: Was fine bae...How was urs? |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Electronzeez(m): 3:35am On Mar 22, 2015 |
sleekyonyx: Happy Sunday 2 u all!
Wishing you all a happy new wk too!
44 (Forty-four) days to go!
I pray we all go with stream one come may5th
*Partyhardjuly4th* You go explain why you never sleep by this time.  .. |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Electronzeez(m): 3:33am On Mar 22, 2015 |
Ogbenijhybo: Recap of today Headlines
I found another lady to move on with!
femolala married neighbors met on fb
Electronzeez have never met a couple that hooked up @NYSC camp
Lool, like seriously i have not seen one
Owliver wrote his 9th story abt being a madman for a day
Erisegun wasn't interested in anything
and finally from d entertainment scene
Femolala Explained to Yokitten abt putting up a thread
thank you for joining us on the news 2nyt
*btw* Owliver, that was a very nice story... I hope to tell my stories too one of these days. Owliver, d international mad man of Oshodi Weldone |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Electronzeez(m): 9:41pm On Mar 21, 2015 |
Owliver: in facebook a guy said he's going to camp to find a virgin to marry hahaha kan see as girls dey yab am ehn... I laff tire. Loooool  , that one is going on a mission impossible. Of course there are........ femolala001: Yes o! It is existing.. I knw of some pple in my hood, dat met their heartrob in camp and they got married. Oh, i've not seen one actually and i have never for one day believe in online relationship, with friends yes.....but relationship Big No. |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Electronzeez(m): 9:07pm On Mar 21, 2015 |
femolala001: I knw of some pple that are looking forward to get their spouse in camp.. *goodluck* do such thing exist?? If yes....i would really want to see those with such mindsect   |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Electronzeez(m): 9:02pm On Mar 21, 2015 |
erisegun: ma wo eleyi sha! Ori e gbagu gbagu bi igba iru loooool, iru boo. Boda yii sha   |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Electronzeez(m): 6:55pm On Mar 21, 2015 |
erisegun: pele o! Omo kwara to lenu bi agutan elenu gbotila gbotila...eyin e toda bi pakute ode yen. |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Electronzeez(m): 5:10pm On Mar 21, 2015 |
erisegun: in dagrin's voice*emi ømø ögun omo ogun to lenu bi ewure.  |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Electronzeez(m): 3:43pm On Mar 21, 2015 |
erisegun: so ara e*enu lo ni bi ti aje akara*smh* loooool   . Omo bo nie gan. Awon yoruba gbankogbi to man soyi gan sha.  |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Electronzeez(m): 3:27pm On Mar 21, 2015 |
erisegun: really? Anyway ask owliver the harm i can cause, you know i can easily brake your head, or brake your ankle. Be warn! |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Electronzeez(m): 3:10pm On Mar 21, 2015 |
Oh thank God for the rain   ..... Make i continue ma sleep. Lagos cant kill me, emini mo ma reyin e. For those who'd want to serve in lag....eko oni baje o  |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Electronzeez(m): 9:06pm On Mar 20, 2015 |
femolala001: kingphilip: electronzeez my pin 55893677 fix me in da groupLmao. Na pin be dis one sef? Shey na office pin abi safety in or staple pin sef. Ur own pin no get any alphabeth. Which group be dat? Done sir |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Electronzeez(m): 6:40pm On Mar 19, 2015 |
Kingphillip wetin  |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Electronzeez(m): 6:38pm On Mar 19, 2015 |
Happy birthday sheyman4phy, long life and prosperity. |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Electronzeez(m): 7:24pm On Mar 18, 2015 |
|
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Electronzeez(m): 6:15pm On Mar 18, 2015 |
|
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Electronzeez(m): 6:02pm On Mar 18, 2015 |
doublezero7: You want to cause another war, abi? I thought you were my bro? ? Am i? Oh, i forgot  |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Electronzeez(m): 5:52pm On Mar 18, 2015 |
sleekyonyx: Draws him closer *lands him hot slap* stop sharing luv meant for Sleekyonyx with Estellar. hav I md myslf clear? * nods his big head in affirmation * gud boy, luv u bae. now come to mama So slapping is the best way to prove you love em?  |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Electronzeez(m): 5:48pm On Mar 18, 2015 |
doublezero7: Oh...I'll chop the hot slap then!  Who says honourably accepting the thermal action signifies love?  ? |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Electronzeez(m): 10:19am On Mar 18, 2015 |
|
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Electronzeez(m): 10:17am On Mar 18, 2015 |
|
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Electronzeez(m): 8:18am On Mar 18, 2015 |
sleekyonyx: Awww sorry dear!
A15 party# turn up# Make una de dr make pant de wear una two  Cc: doublezero7 #A15Party |