Eleko1's Posts
Nairaland Forum › Eleko1's Profile › Eleko1's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 112 113 114 115 116 117 118 119 120 (of 373 pages)
decatalyst: |
Yes! She DeY Hide here/there. . rotexteymie:I bin Wan CarrY her mata go BaBa SEkere house but Sake of Sake she bi beta persin. Talk to her to pay me ![]() |
No information about ur location. Do u sacked Some disgruntled domestic workers?They won't go far,it's not their papa property. Stop inviting pipu to ur house in the name of Party.Those thieves aren't ur neighbor,but those u knw well. |
FAYOSE neva see anything yet |
ATIKU IS A PAtHEtIC THIEF. Dandsome: |
We HeaR u Sir NO VACANCY FOR U In ASO ROCK . |
Cry of IPobs"BUBU is a tribalist,Gworo/kulikuli chewing Bastards,kunu sipping Winch ",. I love this BABA BUBU.MAy SHOELESS SoUL not rule us here again |
. |
I am not a praise Singer.Wetin I do? 99foxxy: |
Nah who una wan deceive ? Anyway thank God,the "wicked,Winch,Daura President,Gworo eating,Kunu Sipping,TuWo MAsara eating BAstard" (any other name) is watching them. STEALING IS NOW CORRUPTION |
Trobu dey Sleep,una go Wake am. . 200M or 20M ? Probably slip of tongue . Nh like dis Dem dey invite Amu Roba to com and chop .Pathetic |
OK,we understand ur gimmick "truancy' of Adamawa BUT NO vacancy in Aso Rock for ATIKU ![]() |
The Man Akamu go don full,he'll discharge em tO hiS NNpc Private tank. ThAnk U BABA DAUra Stealing is now corruption |
See the Criminal FAce Dis one don Shack betA LEaf b4 dey carry LAnd for Court. Ogbologbo ole ![]() |
if that thief want to reach 90 yrs old, he beta rebuild a new house for the old man, |
Who dey wan deceive ? |
I have decide to follow JeSUS.I Have decide to follow JESUS,I Have decide to follow JesUS,NO TURNING Back NO Turning bback. seafarers: U take the Whole world,But give me JESUS U take the Whole World but give me JESUS, No turning Back, No turning Back ![]() |
The He-goat of a scammer think he Mama Nah Mumuni ![]() |
Mi o Mo JESU Oyingbo , Mi Mo.Jesu Agege, Mi o Mo.Jesu Ketu . JESU ti Momo APATA AYERAIYE ![]() |
Good for them. They from that popular OLU...... . They go around extortin Money from hapless pipu.Woe betide PerSin wey no Setlle.Thank God Nah Soldiers flogged them nor bi those Police. |
HoW much is 2.5 billion the gospel according to the SHOELESS ONE, STEALING iS NOT CORRUPTION . |
She dey follow Sarakl Up/down.To IPOBS,BUBU Nah Winch tomakint: |
See how the SHOELESS ONE dey make NIAgra govt Waste moneY on dis Chibok girls Issue. ![]() |
Nah wah ooo dey all still live in DAura/alive Sai Baba(s) |
How much Stealer Oduah Stole wey una Wan arrest her ? Ordinary 2.5 billion You kal that stealing ? No! No! STEALING IS NOT CORRUPTION . In fact,Amelika will Know . # IPobsSupportBabaDauratoeradicatecorruption# |
No WAHALA iamdotune: |
I nominate Iamdotune .CC: Degeasy |
Like begat like.U are free to say WhAtever u like,u can only Fool the gullible. NnamdiChidi: ![]() |
CHarity begin @ home. NAh those pipu go vote for u Mumu ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 112 113 114 115 116 117 118 119 120 (of 373 pages)
.
Stealing is now corruption