Eleko1's Posts
Nairaland Forum › Eleko1's Profile › Eleko1's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 151 152 153 154 155 156 157 158 159 (of 373 pages)
Only the gullible/long neck thieves like him fall for the trick.Good for him/his potential customers ![]() |
Nothing is there to view :-Xst white towel ![]() |
37 yrs old still in 400l everything nah business for dis pipu from East Africa ![]() |
Nah Dem Dem from East Africa . Give Dem standing ovation Victor Umeh(nor bi that baba Apga) ,uche Igwelo ,Egbuche Fidelis Osiita(thank God,nor bi our own nija boi Osita ),Ijema ojukwu .They aren't Niagra ![]() |
God bless u Tonyebarcanista.Anybody dat's dissatisfied can hit their head on transformer,God nor go vex. |
Yeyey man.Make he continue to act Tom and jerry.he must vomit our money.Ole,barawo ![]() |
Man Utd 3 -- NC 1 ![]() |
believe in GOD nd yourself make u nor jam a beast |
what advise do u need here oga LINUS ? U open fake username,that one nah ofensi self. 2,fake girlfriend name. 3, u met a student who earn tripple income dan u. 4, u are a jobless(u are probably a student too)..so,if una rent the flat,what about furniture etc? All i read here amount to ARABIAN TALES |
*.jona is a waste of time.Asking him about Dasukigate is like pouring water in a basket,all u'll hear from him is a clueless talk like'I'M NOT AWARE, HOW MUCH DID DASUKI STOLE WEY UNA DEY CHASE HIM AROUND, STEALING IS NOT CORRUPTION, I'M NOT A THIEF ETC. Thank jah,i'm part of those who kick him outa ASO ROCK. |
No wonder .I kip sending u message to no avail,wondering why a whole medical doc nor fit subscribe/think say dem rascal there don wake with ur phone.May sango fire MTN.After registered my 4 MTN sim 5 times,the useless network still send me sms to go here nd there with my identity card for another register.I'll simply go there this weekend and burn the useless sim.Sorry ![]() |
Nah only God dey protect His own. Dey should have pray/anoint every gift.Human beings are wicked,nobody knw the heart of man ![]() |
May his guardian angel watch over him,kip him safe/protect him/his family from rampaging pdp herdsmen *Hide inside bunker* ![]() |
*Roll on the floor.Do zig zag,Rotate like Igbo fan.Romota,rasakii , jahhh,sekemsekem. Woman u rejoice,u'll be award a contract to sew blue clothes for/ be in charge of food supply to Dasuki and his co yam eaters in KIRIKIRI. Lakulaku Lalasticlala . pweetychyka:light fade |
U shud have rain curse on his head/household.Useless pipu |
Nothing like rich men's car then.I don enter some of the above especially that bole kaja plank truck(U can enter dat one @ Mushin/ojuwoye axis in those days of LStc buses.They ply mostly oshodi,isolo,stadium,yaba etc.Then the ever rugged 404,504,505 evolution,IJapa etc. deewhone: |
Good for the biabia goat, eater of our yam. Make e dey display his insanity.Thief ![]() |
Lobatan! Tonyebarcanista belong to everbody and NO TO THIEVES. TonyeBarcanista:keep up with the truth.Make Anonimi dey post his 2015 campaign poster |
Pray Wicked WIKE nor go kidnap/blow it off. |
She go wear male dress for her wedding abi ? |
And the Prophet/Pastor nor go die one day abi ? Oni sokuso.Iranu gba : |
TAN is Jona.U are all saTANist. Nobody will call ur fellow thieves number..Imagine a Pastor taking/giving bribe .Only in PDP .Tufia! ![]() |
[quote author=TonyeBarcanista post=41864576][/quote] |
Why are they begging those irresponsible thieves ? Kick their balls,they'll vomit our money.I pity pa falae. Abeg,make una nor forget pa Ayo oritisheJET and dat Bagco super sac Pius Ayim.They must release fart by force ![]() |
Baba is working,mourners are free to roll on the floor till 2023. Even Tonyebarcanista believe in baba Daura.#strangulateouryameaters# ![]() |
How airline wey dey under suspension wan take recruit una is WONDER of Age.I give up |
Arabian nite tales . Come to my shrine for solution ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 151 152 153 154 155 156 157 158 159 (of 373 pages)

:-Xst white towel 
Nah Dem Dem from East Africa
. Give Dem standing ovation
Victor Umeh(nor bi that baba Apga)
),Ijema ojukwu
.They aren't Niagra