Eleko1's Posts
Nairaland Forum › Eleko1's Profile › Eleko1's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 150 151 152 153 154 155 156 157 158 (of 373 pages)
Go to their head office and ask them.they'll surely assist u with tools |
Inform Eti osa local govt/social worker .May God set her free IJN |
There is something darling/special with his pen.I can give u all pen/biro but can't give u my personal pen to use.Dnt blame the staff,he can afford to buy 12 packet,but what do u xpect him to use wen u 'Miraculous take ur French leave/disappear with his pen'? |
Nothing good can come out from dat side.Awon eyan raurau bekpo: |
Useless pipu nah oonly fada MbakA talk so ? God nor go gree for una Ipod pipu. Una go wail till 2023 ![]() |
Thank God,ur mama Spirit/Angel Noo forsake U.thank obatala foor the civil defender that come to ur rescue,they'll probably barbecue U(orunmila reject it)U'll not be a sacrifice food for the god/goddess. Benin Winches noor goo see u 'capsure' Ise . Lesson to all those kids wey like to sag/twist/wear dreadlocks hair,Dem noor diff from mad pipu. |
MTN dey do me one kind.I nor go buy data till Monday VickyRotex: ![]() |
Grab VIckyrotex *walk away majestically/fulfilled blow trumpet * |
candidbabe.God of TB JOSHUA is ur GOD?do u pipu delight in insulting,mocking,make fun of pipu in ur church?a girl for dat mata?I PITY U. @ OP, never mind those kids making fun of ur situation.Every problem have expiry date.Every problem have solution..if u are in lagos,send me message,i'll direct u to a medical doc,i'll pay |
missKiffy:who get their time self?u abuse them back,nah ban.Make we dey watch dem remain |
I dnt comment on Igbo post again .Their wahala nah 2 in 1 ![]() |
U don kill olongbo Iya Agba. midnight battle ![]() |
The wicked run when none one purse them.They can run not hide.We'll surely 'capsure' those useless GOATS. Stealing is now corruption.May God strengthen/kip baba Daura,Magu,Alhaji Daura(Dss) till 2023 ![]() |
Dey use aradite sealed the door/bonnet? ![]() |
Niagra scamming fellow Niagra . Pity! |
Young boy,reason well.The error is due to my keyboard issue. 9jaBloke: |
The guy is right.No slander whatever.Nah so dey tell us Holy Mary with one Angel appeared @ One popular Catholic Church,IKeja sometimes in 1993/94.They told us dat the apparatus will disappearin a day(I wondered how dey take knw self) Nah so we are rush there to greet/touch Mother Mary but nah one Statue like figure we see.(u are free to go there are verify) 9jaBloke: |
Scam made easy for the mumus |
Ok.operation eliminate/kill all RATS/YAM eaters .kill all Dem PEST b4 dey spread show no mercy ![]() |
U mean Santa dasuki Smartsyn: |
7 |
Nor bi only una.I don registered my own up to 5 x already,d useless network still dey send me message that I shud go and register it again.It is between me and them dis Saturday.Bastards Trunaijian: |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 150 151 152 153 154 155 156 157 158 (of 373 pages)
.May God set her free IJN
? God nor go gree for una Ipod pipu. Una go wail till 2023 

blow trumpet 
Can someone help re-type in simple English