Eleko1's Posts
Nairaland Forum › Eleko1's Profile › Eleko1's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 201 202 203 204 205 206 207 208 209 (of 373 pages)
Edet Ebong is a typical goat,very stubborn/heady.Make He go have Sx in hell It is too late to type RIP cos afta death nah judgement. ![]() |
U dey make. Money andu wan helep pipu to make money too abii?Go and pay Seun the CEO of Nairaland for dis advert and we'll believe/click,register ASAP ![]() |
Persin wey neva chop belleful go pay 31k ? U probably want to do hit N run with her ![]() |
wetin make she come wear Leaf abi ? ![]() |
Gud one.This is why I like Deeper life/Jehovah witness Church.They do their thing devoid of rolling,crying/make noise.God ear isn't deaf/dumb dat he can't hear.And alhamudulai!,dos mosque hadly make noise again |
![]() |
![]() |
![]() |
Make Mukinat2 catch U.Nah 2 yrs in prison without option emmyrichie: |
Shake off the fear.Can't wait to watch u dance Ur traditional sekem sekem. mukina2: |
Cunny Man .Anoda stunt/dance kukere to PMB goverment .The self acclaimed Bastardiho ![]() |
Vickyrotex come see ooo. |
Evil pipu.I knw say nah dem e go be.May God keep us safe from evil friend/enemy within.Nkan mbe o ![]() |
Heartfelt congrats.I rejoice with U.Dnt allow any useless/hopeless pipu discourage U about Marketing job.Marketing is FUN.Just believe in yoself/trust GOD ![]() |
The side effect is dat U'll go dey born 'ndakoba' short short pickin.Make E stop am Nayok: |
Cos he see her as prostitute.Abi nor bi so Asewo dey collect per round ?And why did she collect it ![]() |
Only dos who have slipper's' like bweast wear dis stuff.U can't imagine mammals like bimbo Akintola and dat igbo lady to wear stuff like dis. But OP,why u dey expose persin yansh like dis ![]() |
Na strategy to draw Area boiz to Christ.good one |
I'm igbo man from Nsukka.There's nothing like Biafra.I am not sure if ikemba Ojukwu(may his soul RIP) is alive,he'll support dis useless/confusionist Kanu.The truth is dat KANU is a scammer.We remain one NIG ![]() |
![]() |
Good one Aroso I mean Arase but nothing shud hamper investigation of Madamu Saraki corruption deed.larmode shud be redeploy to kirikiri asap if found wanting. Come again,that useless ojukwu shud be change.He's always not aware of dis/dat,incompetence @ it peak |
we have a president then,who rather Dan act,dance Kukere and shake his waist like epilepsy patient |
As in counterfeit product.I give up. sojiboy: |
Covenant glorified Secondary school?.U nid need help. WarRLaY: ![]() |
which one be. Pebbles,Pilgrims,Bolta,Titus as in TIU,Julius Berger construction uni(JBC),Lobi star Football Uni(Lobi),Blacksmith (Nah to manufacture axe,Guns,hoes(farming tools).The same way we have mushrooms church/Mosque here/there.NIG,E GO BETTER ![]() |
So sad Had Jona acted swiftly instead of playing politic/dance Kukere around,dey shud by now reunited with their family.so no hope now I Fear Shekau yaf killed dos girls since ![]() |
Ebora Owu,the Fada of Jona.Thnk God!Pa Aremu nOr go service,he for ddey report His Zi and dos who abscond |
Make wey dey observe. Bagwellz:Aren't men Living in Dubai again ? |
he's probably not the biological fada,even if he's,then he's a pathetic bastard. Justice served. Hope our trial by error judge anD Lawyers wey dey collect bribe fom Rapist/criminal dey read dis . |
Nah Bettle vanagon u wan sell wey u dey show us Engine for back ?II pity Ur customer .Make I dey observe U ![]() |
The goat open his market on 25/8/15 and display his scam ware here.He think NL nah 2go,Badoo/OLX. Bagwellz: |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 201 202 203 204 205 206 207 208 209 (of 373 pages)
Edet Ebong is a typical goat,very stubborn/heady.Make He go have Sx in hell


Cunny Man 