Eleko1's Posts
Nairaland Forum › Eleko1's Profile › Eleko1's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 197 198 199 200 201 202 203 204 205 (of 373 pages)
Good bless U.Baba Daura don do in 3 months wot the Otuoke clown can't do in 6 yrs.Wailers gon wail till 2023 agabusta: |
I love reading his upside down analysis but seem he don follow Pa Bode go Exile.The young man was doing so fine until he port to Clowns FC.I believe dey use money jazz carry am go dat useless party.He'll come back home soon.Abeg,I wan prepare my white flake corn b4 I go church. donholy28: |
It won't be nice to see jona and his compatriots in thieving Allison Madueke,Okonjo Wahala in Prison but if they are eventually toast to Kirikiri,blame Mama Shepos for her Prophecy/Vision.May we never see clueless/misfortune PDP govt again |
Kip wailing till 2023,IT IS IN UNA.Abeg,wey ur Chief mourner BarcanisaTAN ![]() |
we so like dis cultic party/woteva name U give it.One thing iis diff between the Sick,corrupT/useleSs PDP-pigs Party and APC ,the fact remain dat APC is BETTER BY FAR than d pathetic/misfortune PDP.In less than 3 months we now enjoyed stable light(Some area even enjoyed up to 22 hours a day and I believe Ur useless PDP enjoyed dis too).Broom symbolize good thing.It sweep clean(I believe u use the miserable/torn umbrella to sweep yo mosquitoes/rat infested room ).How I wish somebody use d broom to beat d crase comot yo head .May we neva see clueless govt again ![]() |
Nah wah ooo abi dos pipu don sell half of diesel com put fire for d tank to cova up their evil ![]() |
Where is BarcaNisataN d online chief wailer ?Come outa ur hidden and analysis this in beta otuoke English .PDP,let PMB be,if he nor perform to our expectation,we'll delete him d same way we deleted Jona sharp sharp,no time.But as Baba Daura dey perform better by Far,we'll manage him til 2023 .Walahi ![]() |
![]() |
Wey d pinsure. sinebaba: ![]() |
Gud for him. ![]() |
she's uncomfortable with ur star/rising.it is true U are trying to shove her outside as outdated/expired product(I nor blame u sha).I'll advise U to share ur idea with her/carry her along with ur innovation.Be prayerful too so dat she won't send u out b4 u send her packing.Wish u well |
Wicked Wike going!!!.... ![]() |
Where in Mushin?Abeg open d door snap inside.biko! ![]() |
Dey are dogs destined to lost ![]() |
Make Igbo pipu congrats/rejoice with PMB.Jona nah disaster to una.Embrace Change .Waiting for BarcanisaTAN to analysis dis backward as usual. |
Wetin do union bank ![]() |
Go Super Eagle Go .Eagle 4---Tasana 1 |
osaslord500: I pity U small. |
I'm one of the Millionaire in Lagosi.I deal in fake,substandand/counterfeit product :- ![]() |
shekpe coach |
![]() |
God bless baba Daura .Spot Samboribo among the crowd ![]() |
![]() |
that's Dasuki (Ex NSA)loot.Nah so those goats carted our money to SA unda the guise of buying 'dane guns'.The thieves run when No one pursue dem.Thank God,we kicked Jona outa the govt. |
Sorry!I dnt engage kid/trade insult with lady ToyozzieTohBad: |
Sorry! I'm too busy to reread/modify post. U are too small to correct me.Btw,it is English not english ToyozzieTohBad: |
HonestMike,some girls like the company of wild Wild guys,dey seldom date cool,calm guy.Anyway,friendship isn't by force,it is by choice.If they get battered,Nah their headache bi dat/they deserve it |
Dat lamorde own dey do press up.Wonda wot they do with all the exhibit'ed' yahoo Yahoo Money/SUV confiscate Keneking: |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 197 198 199 200 201 202 203 204 205 (of 373 pages)
It won't be nice to see jona and his compatriots in thieving Allison Madueke,Okonjo Wahala in Prison 
abi dos pipu don sell half of diesel com put fire for d tank to cova up their evil
.Walahi 
.Waiting for BarcanisaTAN to analysis dis backward as usual.