Eleko1's Posts
Nairaland Forum › Eleko1's Profile › Eleko1's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 75 76 77 78 79 80 81 82 83 (of 373 pages)
see fine natural beau girl ooo.unlike dos aunties/mummies wey dey use Ghana,togo and dudu osun soap dey bleach. vickyrotex where are thou |
![]() |
good for dem |
Aminat508 .U help me sight vickyrotex? |
good one But for here ,dem go kidnapp am sharp sharp |
why not use ur Moniker rather than dis alternative account u open to market ur cat.Young man "no one will belive ur tale memory. loss.If u indeed loss ur memory card,snap another picture and show us not dis insult. |
![]() christschild: ![]() christschild:Read well,mbanu!Reread what i post slowly.. |
fl@theadsPASTORSareRITUALIST kee that BLOOD SUCKER |
Niagra too is ABROAD |
christschild:have u been there b4/they asked u for bribe?Si ur church. too go ask u for settlement. b4 dey assist u?Even here u dnt have valid document for ur claim. |
is kanu dead? W% |
ragtag l,riffraff terrorists group |
.Pathetic! Take ur medical report to ur local govt,ur senatorial office, NGO and if possible. ipob secretariat fir necessary action.Thieves now cook tale here to scam the unsuspecting public.Wish u well |
sweet vickyrotex,Aminat508 where are thou |
nowadays kids |
unsolicited sms.They'll still charge u..aka my Elephant, Gtb.I neva capture Ecobank sha.I still fey observe dem. |
Thank u,God bless u.The sugary thing i dey consumed don dey bend mt back dat i sometimes crawl b4 i stand. |
frankyychiji:Those people ehn!.I fear dem.Make i nor talk wetin my eyes. dey see there.from B.kebbi to zuru,suru,sakaba,koko |
frankyychiji:u can hadly see RED LIGHT " in Kebbi /alcohol joint except u waka down to mammy market. behind Dukku barrack There u see dem smoking/ drinking.. Once dey hear the PYTHONS sound,dey close shop. |
free the man.He wear the uniform cos of those area boiz.Persin dey ride his okada jeje,u waka go snapped him/u want dem to fire him?Did he disturb u?How i wish somebody dashed u a thunderous slap from behind/ smash dat Tecno phone u take snapped him.Nonsense |
u can't take care of f ur parents and not enjoy longevity |
una weldon ooo.Make person see petrol tomorrow go office sha |
usual gimmick.like ojo maduekwe time |
village EVIL BIRD |
![]() symbianDON: ![]() symbianDON:Nah upgrade version 10.2 be dat.Make we dey observe |
![]() net7777: ![]() net7777:Beta watch ur tongue.I was banned 10 months for d same thing Make we just dey observe |
![]() |
|
![]() BrainnewsNg: ![]() BrainnewsNg:Agent of darkness,confusionist /sadist.Leave us alone to celebrate Jesus.If we pay tithe,una go complain as if dey force u to pay.We dey celebrate Jesus,u get ulcer wey give u restless.Useless post. |
clown. |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 75 76 77 78 79 80 81 82 83 (of 373 pages)

good for dem
why not use ur Moniker rather than dis alternative account u open to market ur cat.Young man "no one will belive ur tale memory. loss.If u indeed loss ur memory card,snap another picture and show us not dis insult.