Eleko1's Posts
Nairaland Forum › Eleko1's Profile › Eleko1's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 71 72 73 74 75 76 77 78 79 (of 374 pages)
person wey fall down |
diff mood |
outdated pic |
tell us the biz u want to start wit 30k. |
una dey mind those THIEVES. All of dem go dey pray make d old man fall down die/make he nor contest for d election, watch how they'll miraculously get up from their sick bed.In fact Bubu till 2023.Nonsense |
u aren't a slave but a GOOD SAMARITAN.Dnt over stretch urself.Give what u can give them.Dnt allow anybody to put u unda duress. E GO BETA |
Good for dem. Kogites details regret the mistake in their state government house. Dey can't wait to boot Dat useless tout comot |
Daura pipu Don transform em sorry transformation his brain. |
joke.U can't arrest that giant thief Saraki. Saraki is not Ajekuiya fame.Watvh how his village pipu go protest afta collected Kongo of yam flake plus 2k per head. |
all of us |
Thieves! !Ni avenue to steal he cym dey wail.Spit |
only useless pipu go waste their hard earned money to buy this remote control |
how much |
the qu33n is not ur usual village mother..She is old now |
Happy 56 yrs anniversary to our immigrants neighbor.Dey should go back and "develop their village instead of developing Somalia, Sudan, Indonesia, India |
why parade him now? Arrest the boss Dat send him and parade the enemies 9f this kontri. Hope the person behind him neva runaway sha |
PA Oyegun and his foot soldiers Don scatter APC..Good for sowore /under 50 team |
kill urselves. who cares |
my favorite meme/actor but yimu to ur story. |
![]() Aminat508: ![]() Aminat508:nah wah ooo.To show us joyous day pictures nah offense again? We nor insult OBJ, GEJ, and even the current Ebora of Daura ..Iya osogbo oroki, u help me sight my sugar mum vickyrotex? |
standing ovation! |
IPOB EARNESTLY SUPPORT BABA DAURA |
futility/ waste of time |
: mumu pipu.Akeredolu and his family dey choo turkey,salad elsewhere. Una can kill unaselves. .Useless pipu |
FFK is a GOAT |
make we nor come invade the venue with poly nylon bag to cart away his jolof rice plus malt.I hear from tosyne2much say lalasticlala nah Ijebu man |
May u both blossom, fruitful and flourish till ild age.U'll not wither Ur light/lamp shall not be put off. Have a splashing birthday mama bomboy.*Wey cake"Chicken/ malt* |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 71 72 73 74 75 76 77 78 79 (of 374 pages)
person wey fall down
why parade him now? Arrest the boss Dat send him and parade the enemies 9f this kontri. Hope the person behind him neva runaway sha