Eleko1's Posts
Nairaland Forum › Eleko1's Profile › Eleko1's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 77 78 79 80 81 82 83 84 85 (of 374 pages)
unsolicited sms.They'll still charge u..aka my Elephant, Gtb.I neva capture Ecobank sha.I still fey observe dem. |
Thank u,God bless u.The sugary thing i dey consumed don dey bend mt back dat i sometimes crawl b4 i stand. |
frankyychiji:Those people ehn!.I fear dem.Make i nor talk wetin my eyes. dey see there.from B.kebbi to zuru,suru,sakaba,koko |
frankyychiji:u can hadly see RED LIGHT " in Kebbi /alcohol joint except u waka down to mammy market. behind Dukku barrack There u see dem smoking/ drinking.. Once dey hear the PYTHONS sound,dey close shop. |
free the man.He wear the uniform cos of those area boiz.Persin dey ride his okada jeje,u waka go snapped him/u want dem to fire him?Did he disturb u?How i wish somebody dashed u a thunderous slap from behind/ smash dat Tecno phone u take snapped him.Nonsense |
u can't take care of f ur parents and not enjoy longevity |
una weldon ooo.Make person see petrol tomorrow go office sha |
usual gimmick.like ojo maduekwe time |
village EVIL BIRD |
![]() symbianDON: ![]() symbianDON:Nah upgrade version 10.2 be dat.Make we dey observe |
![]() net7777: ![]() net7777:Beta watch ur tongue.I was banned 10 months for d same thing Make we just dey observe |
![]() |
|
![]() BrainnewsNg: ![]() BrainnewsNg:Agent of darkness,confusionist /sadist.Leave us alone to celebrate Jesus.If we pay tithe,una go complain as if dey force u to pay.We dey celebrate Jesus,u get ulcer wey give u restless.Useless post. |
clown. |
blame those side people that like to develop everything |
12k |
![]() |
|
![]() Dotwillis1: .wet in he do u?Nah love wan tin tin |
LEBEfirstson:u don't even need to ask her b4 she do the needful.U baby is either omo iya ijebu /from south East.Dnt let her use ur head. |
![]() LEBEfirstson: if she buy u that ice cream,be rest assured that u'll pay for it in 100 fold.By the way,which state are u both ? |
very right.He have home training. U expect him to stand up and give her 5 (handshake )? |
to take u out go where exactly? is she working.?Did she use otumophor/cast a do as I command spell on u?Tell us una discipline/work |
which SARS flogged him?carry him Com lasgidi,when SARS /opc guys flog him,u'll see change.On a serious note,take him to church for deliverance |
Abacha part 2 |
OK ooo |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 77 78 79 80 81 82 83 84 85 (of 374 pages)
free the man.He wear the uniform cos of those area boiz.Persin dey ride his okada jeje,u waka go snapped him/u want dem to fire him?Did he disturb u?How i wish somebody dashed u a thunderous slap from behind/ smash dat Tecno phone u take snapped him.Nonsense
u can't take care of f ur parents and not enjoy longevity
village EVIL BIRD