Ellab's Posts
Nairaland Forum › Ellab's Profile › Ellab's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 172 173 174 175 176 177 178 179 180 (of 187 pages)
no mind am jare.na only God no where e get hin tori 4rom. @acid,cyc no tell me anytin oh. @cyc,tell em so dat dey ll be careful next time. ![]() |
now wey i talk say i dey high skul una don dey take me as small pikin abi? kachi,i go soon injure u.i get power oh. ![]() |
wat re we turning into pls? |
@acid,last year in college.so u mean say i be small gal?i blame u.im old enough to deport u. @kachi,dem tell u say na only 2 much reading and no play go make u get sense?i no wan become mad person u hear?take time oh. |
mai shai,e don tey wey i chop deir bread sef. ![]() |
hin lik ur name na.so e dey give u nickname so dat hin go remember u 4 hin Drim. ![]() |
high skul actually. acid,ow u dey? |
i dont know oh.im a saint.wat does it mean? ![]() |
u has writing d break news wrongly oh.writings it welly. @tommyx,im doin vely fines oh.i cant went to toilet again cuz it has fullest. |
na tru sef |
wen i Never finis to plan our wedding na another person own i go kon dey plan abi.lol. nywayz,she ll tell me if she wants it planned. |
cyc u don kolo. ![]() |
u people will not make me lafted oh.ma belle e has purgeded me alreadys. ![]() |
haba,kachi.lol |
bin busy at skul actually |
hi evry1. wats goin on here. |
haba kachi,she Never reach like dat na.or u tink say she be hausa pikin wey go marry at 12 sef? @cyc,dear wat u doin here?aint u supposed to be at work? |
no be yab.its jus dat i ve nt seen u post dat b4. |
sniffing sumtin in d air. |
lol,kachi ow u take no.u don see am b4? |
hehe,1st time kachi dey use spare me. |
@kachi,oju kokoro. @kate,he said shesone of ur friends.abi na lie? |
kachi,re u truly deltan.cuz we dont ppl like u. |
lol.adult ko. |
talking to urself? ![]() |
in ma profile |
its rite in front of u. |
ose jare egbon ni.dem go wait tire 4 dat me till deir eyes commot 4 deir sockets. |
if i had d power to flog sum ppl,it wuld ve been d officials of d so called NEPA. ![]() |
now can sum1 pls tell me who koyin is? @cyc,still veing a prob bout ur id cuz rite now im using ma fone to browse.(tanks to "pls hold candles now"(PHCN)Formaly known as NEPA,who refused to give me light so as to use ma lappy) |
na me u dey stroke lik dat.no worry,d tin wey i go do u eh,u go hate am. |
ur mail is hidden. re u trying to luk 4 ma trouble or wat. if u no careful,ma sallah meat no go reach ur mouth. ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 172 173 174 175 176 177 178 179 180 (of 187 pages)


na tru sef
