₦airaland Forum

Welcome, Guest: Register • Login • With Google • Trending • Recent • New

Stats: 3,344,661 members, 8,513,016 topics. Date: Wednesday, 04 November 2026 at 11:13 AM

Toggle theme

Ellab's Posts

Nairaland Forum › Ellab's Profile › Ellab's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 175 176 177 178 179 180 181 182 183 (of 187 pages)

Nairaland General › Re: Douzy - The Individual by ellab(f): 5:43am On Oct 02, 2007
make una see question abeg.hisses.
Nairaland General › Re: Newest Member: Give Me Some Luv! by ellab(f): 5:42am On Oct 02, 2007
im sooooooooo sorry. embarassed
Nairaland General › Re: Douzy - The Individual by ellab(f): 5:14am On Oct 02, 2007
i tink u re d one who is a retard.must u come here to insult him jus cuz snazzy no dey giv u face.abeg go kiss transformer.attention seeker. angry
Nairaland General › Re: Newest Member: Give Me Some Luv! by ellab(f): 5:09am On Oct 02, 2007
@acid,i dey help u now.i tink say u go lik am.
@douzy which one be terrorist threat again.
Nairaland General › Re: Douzy - The Individual by ellab(f): 5:05am On Oct 02, 2007
no vex oh acid.its jus dat u took some words out of ma mouth.i waz jus tinking if snazzy likes douzy undecided
@snazzy,no dey put ma sis 4 ur palaver i.e to dey use her name cover up say u like am.
Nairaland General › Re: Just In by ellab(f): 4:50am On Oct 02, 2007
oh cyc dear,no there would be no song now.im out of songs now bt i ll get one wen i want to.for d mean time,do u ve one 4 me?:-)
Nairaland General › Re: Just In by ellab(f): 4:50am On Oct 02, 2007
oh cyc dear,no there would be no song now.im out of songs now bt i ll get one wen i want to.for d mean time,do u ve one 4 me?:-)
Nairaland General › Re: Just In by ellab(f): 4:49am On Oct 02, 2007
oh cyc dear,no there would be no song now.im out of songs now bt i ll get one wen i want to.for d mean time,do u ve one 4 me?:-)
@Acid, kiss
Nairaland General › Re: Just In by ellab(f): 9:22pm On Oct 01, 2007
douzy,ow u dey. smiley @acid,hi big sis wink @CYC, kiss
Nairaland General › Re: Douzy - The Individual by ellab(f): 9:14pm On Oct 01, 2007
na wa o
Nairaland General › Re: Newest Member: Give Me Some Luv! by ellab(f): 2:31pm On Sep 29, 2007
@kachi,how beans dey make person sick?oh now i undrstand,4 ur village,dem dey fall sick cuz of beans?eya,wat a pity.let me tell u sumtin,if u talk to me or ma sis like dat again,i go make sure i and acid go bring beans come ur village so dat dem go fall sick well well. tongue angry
Nairaland General › Re: Just In by ellab(f): 2:21pm On Sep 29, 2007
@acid,hmmm,kinda missed a lot.cant wait to see dose blows and pounches. smiley @cyc,hi honey.its been a long time i ve charted with u.i can see u ve been teaching ma big sis d boxing style.u no say aall the eba wey she dey chop no dey do anitin.wat i ve to do now is to tell our mama to teach her d ninja style. cheesy
Nairaland General › Re: Douzy - The Individual by ellab(f): 2:08pm On Sep 29, 2007
hi evryone.fasted from when.
Nairaland General › Re: Just In by ellab(f): 3:45pm On Sep 22, 2007
*singing*im jus lik u,u re jus like me.its sumtin anyone cant see,its plain as day jus as d sky is blue,dat im like u.u Never tink dat it was so bt now i ve met u and i know.it may take 100yrs to believe dat bt im jus lik all ma friends esp ACID and cyc.

kiss
Nairaland General › Re: Douzy - The Individual by ellab(f): 3:35pm On Sep 22, 2007
notin is goin on,jus charting dats all. smiley
Nairaland General › Re: Just In by ellab(f): 8:08am On Sep 22, 2007
well,d wkend is gonna be full.i ll soon sign off now(to do house chores).bout ma yahoo,i ll soon giv u guys.i no u guys ll tink im dodging,but im not cuz i promised to give acid.
Nairaland General › Re: Newest Member: Give Me Some Luv! by ellab(f): 8:02am On Sep 22, 2007
u drink pammy dis morning huh
Dating And Meet-up Zone › Re: Benin City- Hottest Nairalander's by ellab(f): 7:59am On Sep 22, 2007
Wetin dey make u vex.jose morinho beat u wit cane.
Nairaland General › Re: Newest Member: Give Me Some Luv! by ellab(f): 7:56am On Sep 22, 2007
vamoose to where,henry.if u vamoose 1st den we go folo 4 ur back(dats if i wan go).
Nairaland General › Re: Just In by ellab(f): 7:52am On Sep 22, 2007
morning cyc dearie.well,came to settle evrytin since kachi dey luk 4 ma sis trouble.
Nairaland General › Re: Newest Member: Give Me Some Luv! by ellab(f): 7:48am On Sep 22, 2007
acid,im ok.was jus feeling lonely all along and cyc came to cheer me up(very nice of him).i missed u so much.i dont no why dis illness came to bring me down.now dat im recovering,i can get to see u guys.
Nairaland General › Re: Just In by ellab(f): 7:42am On Sep 22, 2007
i hope so too.cuz i came here to settle evrytin.
Nairaland General › Re: Douzy - The Individual by ellab(f): 7:40am On Sep 22, 2007
T-sup big sis. smiley
Nairaland General › Re: Just In by ellab(f): 9:19pm On Sep 21, 2007
smiley i wont 4get dat.take care.
Nairaland General › Re: Douzy - The Individual by ellab(f): 9:14pm On Sep 21, 2007
dats true dearie.
Nairaland General › Re: Newest Member: Give Me Some Luv! by ellab(f): 9:11pm On Sep 21, 2007
really dats amazing
Nairaland General › Re: Newest Member: Give Me Some Luv! by ellab(f): 7:11pm On Sep 21, 2007
U sef wondr Wetin?
Nairaland General › Re: Douzy - The Individual by ellab(f): 7:04pm On Sep 21, 2007
aww,dats so sweeeeet.the real special ones aint d one we see evryday bt d ones we carry evrywhere in our tots.u re always remembered.
Nairaland General › Re: Just In by ellab(f): 6:52pm On Sep 21, 2007
cant believe u came on wen i wantd to sign off. smiley
Nairaland General › Re: Douzy - The Individual by ellab(f): 6:50pm On Sep 21, 2007
wat do u want me to say dearie
Nairaland General › Re: Newest Member: Give Me Some Luv! by ellab(f): 6:48pm On Sep 21, 2007
WHOAAAA shocked
Nairaland General › Re: Just In by ellab(f): 6:44pm On Sep 21, 2007
nice cyc.dat waz nice.dos words re making me feel beta.thanks. kiss

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 175 176 177 178 179 180 181 182 183 (of 187 pages)