Ellab's Posts
Nairaland Forum › Ellab's Profile › Ellab's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 171 172 173 174 175 176 177 178 179 (of 187 pages)
ha ha.one chance no good oh |
@kachi,no make me blive Wetin katey talk oh. @sexy,Wetin kachi do u na? @Oluwole,rung num pls Try again. |
ur welcome.pls fill free 2 xpress urself here.as we all no,im d special assistant to d presidon(jintu).any comments shuld be brot to me.and i wont fail to notify d presidon bout it. |
acid is bak.i missed u. |
@katey,yes ma. @kachi,which kin ? be dat. |
bros i dey oh.jus decided to stay off 4rom nl 4 a while bt im bak now. |
maybe he wants to si u in his bedroom ![]() |
i guess its late bt HAPPY NEW YR TO U ALL. @kachi and 9jaborn,which 1 be all dis tingy wey una dey talk? @rootie,dis ur username na wa oh.welcome all d same;-) |
hi OLU.welcome to 9raland.ve a fun filled day wit lot of happiness.chall |
u dey kolo |
which 1 kon be wire transfer? |
well,dont really no.actually ll be travelin to ph so i wont really be online like dat.na only God go help me wit money issue.dis 1 wey i dey spend as if 2moro no dey. @kachi,ow u dey?i no say u dey boxed up so u go transfer N500,000 to ma GTB account. ![]() |
u go wait tire.lol |
im cool.seasons greetins to ya and evry1 in da house |
@cyc,u wan allow d thread die abi?u no even happy say d place dey exist cuz of honourable members(which im NO.1). |
which gist u wan hear?bout ow i fought wit Samuel peters?lol. well,ve bin good actually.jus ve to deal wit skul work u no. |
hello people.really missed u guys. ![]() |
@kachi,ow bodi? ![]() |
@ naijaborn,who u dey tell dat 1 2?abeg go sidon jo |
*sitting down on a chair wit pop-corn and waiting 4 katey to ans* ![]() |
lol.ve i missed sumtin? |
cant believe dis.dis na big eff up.its not fair |
can u imagine.dis is crap.cant believe dat nonentity won. |
dont no yet.still waiting. @adechuks,its a pity bt u can watch it online. |
@Opo,tanks and i ll. ![]() |
since dis thread started,i had bin following it.and its so sad 4 me to say bba2 is coming to an end.lawyerchap,Ndi,tampico,tanks 4 d analysis.spora and adechuks,dont no if i can compare u guys wit ali baba.tanks 4 making d thread fun.salsi(salsera),makin,uche1,tommyex,and others 2 numerous to mention, TANKS!IM REALLY GONNA MISS U GUYS SO BAD.TANKS 4 KIPING ME ENTERTAINED YALL.ONE LOVE PEOPLE. to ofunnemama,we love u and ll always love u.dont 4get to share d cash wit us tho,lol. |
lmao.una no go kill me 4 hia. ![]() |
of course not |
i go injure person here oh. |
bigsis,u dey mind am?abeg leave am bo.ow life? |
na wa ![]() |
kachi na who u dey call minor?yarn urself oh. |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 171 172 173 174 175 176 177 178 179 (of 187 pages)


