Ellab's Posts
Nairaland Forum › Ellab's Profile › Ellab's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 178 179 180 181 182 183 184 185 186 (of 187 pages)
ow pap go fear,abegi.why u dey carry dat kin face,u no ow u luk like? |
@cyc ![]() @9jaboi,welcome back.where ve u been all dis while? |
chineke,ma own don finish.acid,which transaction u dey do wit cyc.i no be goat wey dem dey sell na.dares notin goin on btw cyc and i oh.na just greeting.i be saint abeg. @cyc,u dey carry plate abi,continue,na pap(akamu or ogi baba. NB:THERES NO WEDDING,CAKES,SUYA etc.NA HOT PAP I GO POUR 4 UNA FACE. *munching fresh pizza.* |
im d marketing officer.any transactions ll ve to go 2ru me since acid ma MD. |
acid acid acidddddd.ow many times did i call u?which investigation panel u kan dey.hmmm,mama must hear this. @cyc,which organ and which cathedral u dey talk about.u don dey kolo abi? |
lol.i was about to say dat. |
we go pluck out ur eyes if u no careful.u fit use ur nose dey smell,afterall its one of d sense organ. ![]() |
@henry,u be mumu.ow i go dey jealous Wetin u dey 4 here also?so u mean u ve been luking 4 snazzy along,u should be happy dat u saw her here.inshort,i no get time 4 u. @kachi,take am easy oh. |
@snazzy,ow acid go toast am.she no get time 4 am. @henry007,which other snazzy dey nl? |
i dey oh.jus dey enjoy ma life u no. ![]() |
u no see say she correct herself? |
@Cyc babe help me ask am ooo |
@clown or cyclone,dont ever call ma sis a sick person.NONSENSE. ![]() @i waz missing u dat waz why i called ur name.actually i made pizza but i wont give u unless u promise not to punish me ![]() |
@cyclone,thanks. |
hmmmm ACIDDDDDDDDDDDDDDDDDDDDDDDD |
oh im flattered. but wen acid waz trying to introduce me to u,u didnt know i existed.![]() |
english wo ni yi bi ![]() |
which belle,no make me troway u 4 window .dat greeting waz to respect her royal highness "ELLA" ![]() |
@bigsis,dat punishment big na,u no fit reduce am?newayz,im goin to make pizza.maybe dat one ll lighten u up. @cyclone,thanks.may ur rice and beans blow u up like d goin down of d moon. ![]() |
na wa o ![]() |
na wa o ![]() |
@big sis,u re welcome anytime. @cyclone5,Wetin be ur own. ![]() |
@9jaboi,Emm do u know her or do u care to xplain watz goin on. @cutie,welcome to nairaland,as u know*clears throat*dere re so many nice peeps down here. 1.acidrop-such a wondrful nice lady who welcomed me wit open arms.tried to back me up wen some MILITANTS wanted to disturb me. ( 2-kachi,nice guy bt tends to run away 4rom his mateys(acid and i)wen trouble comes cuz his afraid to fight powerful gals. ![]() 3-douzy. ![]() so feel free and ve fun. |
@Moondust,she is ma friend and i no her very well.wats up wit u?i wasnt even talking to u in d 1st place.d question of "food"wasnt directed to u in d 1st place. ![]() @cuteangel,sweetie u no food is ma specialty.bt i aint dat fat u no. ![]() |
Emmm,guyz*clears throat*i would like to introduce u to one of ma friends who would be coming to join us sooner or later.CUTEANGEL say hello. ![]() |
@cuteangel,sweetie,dat waz really nice of u.i miss u so much.hope u havent been eating alot of junk food? ![]() |
why i go tell am.u want make e dey steal our food?i no gree ooo. ![]() |
@acid,u re d one to go 1st,den i ll 4low u. |
@kachi who u dey call thief?no make me wound u oh.abi na crime to ask? @acid,na now wey u see money ur eye clear.ACID D REAL IGBO WOMAN. |
@kachi,which big deal?u tink say na only u want "ego" |
@acid,wat do u mean by "share". wen i tell u say bingo dey wait 4 food,Wetin u talk dont worry i ll tell mama to do a special delicacy 4 u so dat kachi ll be beaten d "Ninja"style. ![]() @Kachi,ow ma own kon worse pass?dont u no beans is good 4 d health?u re lacking nutrients ma bro,go and eat beans.maybe dats why u re weak cuz u cant beat d gals.chanting*GO ACID GO ACID GO.GO ACID GO ACID GO* |
lol,kachi u wan chop? ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 178 179 180 181 182 183 184 185 186 (of 187 pages)






