Ellab's Posts
Nairaland Forum › Ellab's Profile › Ellab's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 179 180 181 182 183 184 185 186 187 (of 187 pages)
@douzy,confess now oh. |
@Dr.Dre ![]() |
@mustay,na both of us go go there 2gether.NAIJA UNTIL I DIE. ![]() |
@chizzy,u re welcome to d land of naira.trust me,u would ve fun. @kachi,hope say u no drink pammie b4 u come here.dis one wey u dey Try introduce urself,e get as e be. @acid,which food,bingo don chop ur beans oh. d food go give me power to fight jackie chan and jet li style. ![]() |
yo momma so ugly dat wen she entered a bank,dey had to turn off d cameras. |
Singing a happy tune*efrebor efrebor u go wound oh* |
ow u wan take break our necks now. our necks re very strong,even if u Try break am,e no go break.![]() |
@efuah,u can have 2 to make it equal. thanks. ![]() |
@Efuah,thanks.u can have 2 so dat it ll be equal. ![]() |
@KACHI,IF DEM SEND U TELL DEM SAY U NO SEE ME.@acid,i know he wants to cover up.kachi close ur ears.whispering to acid.*even if he covers up,we ll still get him.* ![]() |
@acid,all dose 3 re 4 u alone?dash me one jare. |
@acid, @kachi,watever ![]() |
Which one be amebo now acid waz whispering to me and u carry one ear dey listen.dat one no be amebo too. |
;d ;d |
why do u lik wasting food?dont u know mama spent so much time in cooking just to make d food sweet.she added pepper to remove catarrh. u beta hurry up because bingo is seriously hungry. ![]() |
why do u lik wasting food?dont u know mama spent so much time in cooking just to make d food sweet.she added pepper to remove catarrh. u beta hurry up because bingo is seriously hungry. ![]() |
@acid,no mind dem jare.Mama is cooking beans and dodo.come and eat b4 bingo eats ur food. ![]() |
Hi katey kate. @i tink i already watz cooking or maybe i aint sure yet. ![]() |
nope,wats cooking? ![]() |
@Kachi,why u dey fear?well,i guess acid and i re now d men of d house. @mishoo,abeg help me ask am oh. |
awww,thanks a lot acid.i knew u wouldnt let me down. ![]() |
@kachi,re u his spokesman?cuz u re acting like one.newayz,ow waz ur wkend? |
@ACID,u no say u be ma bigsis and i dey ur side always.jus call ma name anywhere and i ll appear like a genie. .wat do i tink bout ras,hmmmm.hehehe,im no ones secret agent.jus trying to play around and pull ur legs.re u still ma bigsis? ![]() |
lol,douzy go get special specie of grass. |
see dis gal oh,u mean say u dey change boys like wrapper wey dem dey sell 4 mkt?na lie oh.dis one i no gree if not i go tell ras.i be secret agent. ![]() |
no worry,wen d rite time comes i ll spill d beans.enough rice and chicken go dey.dose wey be vegetarians go chop grass. ![]() |
@Acid,easy oh.if not i ll tell rasulua 4 u ![]() |
me and kachi ke. |
me and kachi ke. |
@kachi,no be 2 of us dey do d owambe 2gether.d time wey u steal d money 4 national assembly,u talk say u go share d money 4 evrybody. as u no come share am na,Wetin u want make i do?i had to use d lil i ve.abi na crime. @Acid,i don hear u,bt d tin be say,i no fit wait to eat cake and rice wit lots of meat. ![]() |
No mind me jare,jus saw u guys lovey dovey msgs in d "who re u misin" thread.u no say me i dey like all dose kin tins.tell me wen d date of d wedding would be on,venue,clothing outfits aka aso ebi,size of weddin cake etc.and it ll be ready. ![]() |
@acidrop,am i missin sumtin?u didnt even tell kachi and i bout ur engagement to rasulua.at least we would ve given u our blessings. @kachi,abi na lie? |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 179 180 181 182 183 184 185 186 187 (of 187 pages)


d food go give me power to fight jackie chan and jet li style.
our necks re very strong,even if u Try break am,e no go break.

u beta hurry up because bingo is seriously hungry. 