Ellab's Posts
Nairaland Forum › Ellab's Profile › Ellab's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 180 181 182 183 184 185 186 187 (of 187 pages)
yes ooo,na kachi.e dey tell me say i be natural born troublemaker. ![]() |
@arktivitym,u re highly welcomeeee.nl is such a nice place to chart wit so many nice peeps like acidrop(such a wondrful young lady),douzy(fills u wit proverbs),kachi(no comment)and last bt not least moi. @kachi,im a saint.dat comment waz due to anger.bt u don see say i don welcome am.re u satisfied? |
Sorry,u dey d wrong place.go another section.dont let d door hit ur butt b4 u go out.nxt time complete ur sentence. |
Sorry,u dey d wrong place.go another section.dont let d door hit ur butt b4 u go out. |
@niger4show,welcome back. @acidrop,levels as in ow? |
lol.i hear u. |
me,type into d fountain of ur wisdom?Never.dere re beta tins to do dan to listen to ur so called wisdom. |
@babeelove,throw away ke,sum ppl dey wey need am.abi Wetin u tink ![]() |
@Kachi,na peeps like u dem suppose kidnap 4 9ja delta cuz u no wan make peace reign. |
Na only suspend ![]() |
@babeelove,hope u didnt add d gecko along wit ur ingredients. ![]() |
@acidrop,tanks 4 introducing me to clown or cyclone(no vex oh).saw ow trendy and u were xchanging words.i had to kip mute.cant dere be PEACE? ![]() |
![]() |
u guyz re sumtin else. ![]() |
Actually, dis happened like 2 or 3yrs back.one sunday morning,i decided making "oats" 4 d family(jus to hold our stomachs so dat we wouldnt faint in church ). We didnt ve enough gas in our gas cylinder so i decided to use stove.d smoke 4rom stoves normally make ma dad sneeze so i took it outside.I started ma cooking and some splashed on d floor.i took a broom to sweep away d ones dat splashed on d floor wen sumtin jumped into d pot(ma mistake waz dat i didnt close d pot). I didnt bother bout it bt l8r had to check wat actually fell in. Lo and behold it waz a TOAD. I screamed at d top of ma voice and ma parents came rushing. I told em wat happened bt ma elder sis found it funny and kept laughing.i didnt enjoy d service in church dat day and i also had terrible Nitemares . share urs. |
awww.dont give up easily on em. ![]() |
im missing ma bigsis(acidrop),douzy and kachi. |
wheres evry1 wen i need em? can seem to understand.abeg make una show face 4 here. |
Na wa o douzy.u Never old to dey watch dose kin cartoons,lol. |
software,yes na.u don even talk am sey e dey give long life. ![]() |
Hmmmm,where d guy sef? |
U Never talk oh.kachi and i still dey wait.lol |
@software,i no gree oh.d locally made gari no dey spoil bt dey giv healthy bones and enough nutrients.d one wey get nafdac number dey spoil well well because d dirty wey suppose give d nutrient 4 d gari no dey there. ![]() |
im listening too.oya acid whisper to me also. im waiting.lol |
Hi acid,how ya doin?missed u so much. actually im confused here.can sum 1 pls explain wats goin on cuz im kinda lost. ![]() |
which tory be dat?oya yarn us now now. ![]() |
@acidrop,wondrful enemy. now i ve really yesterdays fun.douzy,dis one wey u wan speak 4 parables i tink we beta watch out. ![]() |
for where'tpbm is adorable |
Una don make me laugh finish 4 hia.as i dey post to una,na ijebu garri i dey chop so wit "ekpa" and d dirty wey dey float 4 water. ![]() |
@aloib,mo fe je iyan ati eforiro. ![]() |
@aloib,u don kill me.all dose one wey u put,na 4 class dem dey talk dat one oh. @topic,boujour. |
@Kisso,i don hear u bt na muki dey produce d winged okadas 4 her factory.d one wey iice get na d one wey she tell muki to give am.abeg no vex 4 muki cuz she b funny pikens. @muki, u beta go to d factory now now and bring d okada.i no fit wait again.if not i go send rooney to come injure u and destroy dat factory. ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 180 181 182 183 184 185 186 187 (of 187 pages)



share urs.