NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 9:56pm On Aug 30, 2015 |
2el: see dis guy..... U don get mouth. To reply mentions now.....BTW...how come ur own school work on a sunday....How much dem dey pay? |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 9:37pm On Aug 30, 2015 |
goldenone: babatawa did i hear you say Oyo ni ilu awon wife materialsssss Congrats tho!!! Happy for all those ABU peeps! Haywire1 what sayest thou? #dust. My ears like dey ar malfunctioning....U SAY WAH? |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 9:35pm On Aug 30, 2015 |
To all almajiri boys/babes Uni.....accept. My congratulations oooooo........pEeesika, 2el , xcozee, babatawa et al |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 9:31pm On Aug 30, 2015 |
Swagt101: Thanks to God... I and my twin made ABU list Cc Swagk101. One love roomies! Anoda almajiri ! |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 9:30pm On Aug 30, 2015 |
Joyce21: Wow! Am sooooooooo good to go. Congrates to my fellow ABUsites Almajiri babes uni......we v bn waitn! |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 9:22pm On Aug 30, 2015 |
Olami90: Looooooooooool Oga, ah no fit dey work from home..I need apple laptop because na they I go dey do my production frm bfor I send it down to u for verification... Boss, wetin ah need 16tyre for wen I no be omo oni moto . Na suv Behind pls because I need to giv good impression.  Seems u missing something....ITS WEED I DEAL WITH! |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 7:03pm On Aug 30, 2015 |
babatawa: Elmisti head go just give those olden days shilling the guy head nur too dey fruitful like that U. No get. Foresight,,,,u knw how much d shilling go worth for artifacts market |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 6:54pm On Aug 30, 2015 |
babatawa: *pours oil on the floor* Start to dey slide....anyway na way |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 6:52pm On Aug 30, 2015 |
Wia dat man U guy wey see shweinsterger dey do assist yestdai?......Off man u! |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 6:51pm On Aug 30, 2015 |
babatawa: Elmisti don dey supply to the wrong person o...
BTW why should removal of my name be the only solution Kikiki, I dey plan to. Screen all my customers before. Registration begins |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 5:50pm On Aug 30, 2015 |
bharkarh: wagbayi....for just that, you no go loose your sight. Amen! Aaashee! |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 5:48pm On Aug 30, 2015 |
Harinholar: ..like say u knw, I no fit do witout 1CE CREAM..4 a second...lolsss ME I no talk anything ooooooo! |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 4:54pm On Aug 30, 2015 |
Olami90: Make I first see a well furnished office.
Apple laptop (wey ah go dey use work because ah no fit carry farm tools)
Official car (suv to b precise)
Others gonna com in due time Rara ooo, work from home and apple laptop for kini, ontop say. U wn dey scout Weed?......SUV is too small nd cnt do ur work as u will be requuired to transport Goods smtyms...so I go giv U one 16tyre trailer wit container |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 4:44pm On Aug 30, 2015 |
Olami90: Haaaaaaaaaaaaaaaa!!!!!!!! Mayb wit wetin peeeeesika talk d other tym sey he wan use as per parting of red sea #buh scratching head....errrmm errmmm ah don forget d lame . #shaking my head |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 4:29pm On Aug 30, 2015 |
bharkarh: incase you dey find who like your quote, na me  I welcome you all to Bharkarh's Arena 1423  #U ar sighted |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 4:25pm On Aug 30, 2015 |
Olami90: No be dat one!! E fit giv ur natural ingredients of anoda specie ni Good observation, make I add u to my production team.... |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 4:19pm On Aug 30, 2015 |
Harinholar: .....just 4 10 seconds..._ ...u try no be small... Like say u fit do 10 seconds. Without ....... Olami90...abeg fill that. Spce with one word |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 4:17pm On Aug 30, 2015 |
bharkarh: shey person wey I dan sabi...smiles  #In African China voice If I say O U say P Anoda. Man say C............oma na u sabi |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 4:16pm On Aug 30, 2015 |
Olami90: Nice one bro... Continue doing good as it has alwys been. Honestly best place to be is here wen d mood is nt so fyn.
Btw, I jst noticed one moniker up there "Hargbo" ...launch him, he fit help as his name is "Herbal.." (Ibile) Na pple like U dey scout trouble so that person like me go enta am......anyways I give u authority to shallenge anybdy for hia, any day, anytym....u sef don tey hia na...oya help the movement |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 3:54pm On Aug 30, 2015 |
|
Nairaland General › Re: Nigeria Qualify For Afrobasket 2015 FINAL For The First Time Since 2003 by elmisti(m): 3:01pm On Aug 30, 2015 |
chimajii: Chai...what haff carry u to here?  Pple. Dey fflw u gidi gidi... |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 2:51pm On Aug 30, 2015 |
elemhusny: very karrect....anoda reason for weed to be legalized Sadly it won't be anytime soon, but homosexuality will be......I don't. Particularly cre about. Government. Nd. Their laws....Laws are made to be broken in the. First place |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 2:35pm On Aug 30, 2015 |
Physika: *lols
Abeg nor vex 
Oya pass me d kpo, lets get hi in honor gallant B15 PCMs who av nw moved to A16  Good boy, #hands him premium weed grown with ashes of the 32battalion.....To our soldiers! |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 2:29pm On Aug 30, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 2:27pm On Aug 30, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 2:20pm On Aug 30, 2015 |
I dedicate. This. Page to all PCMs whose datum are yet to be uploaded onthe verification. Portal...........
And we will. Miss. Those PCMs who won't be going to the next stage with us.......Use the time wisely nd we will be together @ d top!
#wont mention monikers.........
#put off Weed light.....Won't smoke for 10 seconds in honour of those Soldiers here that have moved to A16 |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 2:19pm On Aug 30, 2015 |
Olami90: #yinmu....na omo onile style we tak rough am....buh I hope elmisti no go dey wit u on d mission sha.. Ur own property. Legit......just that. U go. Allocate some certin plots. To eldersm....na armynu own we go seize |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 2:17pm On Aug 30, 2015 |
Physika: @bolden, u must be on I.T
No wonda u never see ur name.. Lols Almajiri boy! My names have been. There since 123BC, infact my three names.... |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 2:16pm On Aug 30, 2015 |
haywire1: Islam is a religion of peace which preaches goodness to humanity so that's not a problem 
Salam alaikum, peace be unto u
# Well, I think am one of the wrongest. Person to talk religion with...plenty people greet you wit. Peace and cause you trouble,......HUMANITY BEFORE. RELIGIONS! |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 2:09pm On Aug 30, 2015 |
haywire1: Church keee, I belive there's no other God except Allah, I believe d true prophet of Allah is prophet Muhammad (SAW).
# Kikiki, Nigerians shA!......World most religious country......Sha do Good. To humanity..... |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 2:06pm On Aug 30, 2015 |
bharkarh: me ke! Vex bawo. Where my mates Dan start igbo business Ur headdies are there |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 2:05pm On Aug 30, 2015 |
bharkarh: [color=#770077][/color]iyen gidigan o. Who be the person? Hope no be Kunle106? Sorry I cnt disclose the. Identity of my clients |