₦airaland Forum

Welcome, Guest: Register • Login • With Google • Trending • Recent • New

Stats: 3,345,082 members, 8,515,455 topics. Date: Sunday, 08 November 2026 at 10:10 PM

Toggle theme

Elmisti's Posts

Nairaland Forum › Elmisti's Profile › Elmisti's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 33 34 35 36 37 38 39 40 41 (of 185 pages)

NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 10:00am On Oct 22, 2015
tk4life:
elmisti sup nau u still dey skul
boss man, i still dey skul ooo.....no be small matter oooo
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 6:37am On Oct 22, 2015
kam4r:
Whoever That is behind That NYSC_ng twitter account is Under The influence of Elmisti's weed ....
DG sef is high on my syrian weed
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 6:36am On Oct 22, 2015
haywire1:
#

GUYS PRAY FOR ELMISTI, HE TRAVELLED TO CALABAR, WE AVNT HEARD FROM HIM SINCE THEN

#
*shege* na ilorin I dey jare
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 6:19pm On Oct 21, 2015
Abeg who do transgender surgery for 2elhuh



Gazaliah, haywire1 tk4life keribaby et al...make una come explain ooooo
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 5:16pm On Oct 21, 2015
lipsrsealed
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 5:15pm On Oct 21, 2015
undecided
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 5:10pm On Oct 21, 2015
bet wait, all those peoplee wey no pay 3k go collect dier own call up same time wit us bah huh>>>>abeg, i need DG to refund my money, why people dey always scam me lyk dis na huh huh huh huh huh huh huh huh huh
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 5:08pm On Oct 21, 2015
every weapon fashioned against me shall miss target.....................SOR, wahala. CALL UP....gobe.........na only me be pcm ni huh
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 4:05pm On Oct 21, 2015
KeriBaby:
Lol typical unbeliever grin
cheesy cheesy
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 3:57pm On Oct 21, 2015
KeriBaby:
U never still apologize to me na
How u think say u go see am
kikikiki...............if i no see am collect tomorow, i shall come appease you
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 3:44pm On Oct 21, 2015
KeriBaby:
Where u come out from again grin


You this Adamawa corper tongue


Shebi u never see ur SOR
hahahaha...........i still nova see SOR ooooo, buh should be ready tomorrow sha...................abi na u hold d tin ni sef huh
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 3:38pm On Oct 21, 2015
KeriBaby:
grin
When time reach sef I no go talk till I hear all of una own o
psssssssstttttt...........................i just check am for u now..............the spirit is showing me ZAMFARA




grin grin grin tongue tongue tongue
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 2:51pm On Oct 21, 2015
no be small thing ooooo
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 10:48am On Oct 21, 2015
naughtylagosguy:
elmisti, how far bro? Have you finished your clearance? Finished mine on Monday and submitted that same day. I was informaed that SOR will be issued on Thursday and Friday.
u be boss
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 9:47am On Oct 21, 2015
mobi18:
Good morning beautiful people.. hu missed me.. i jes got back.. abeg wich time will my call up letter arrive..lagos for sure... grin grin.. elmisti bae,wat av u been doing in my absence,awayu loff
Holla babie....av nt bn arnd too
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 6:48am On Oct 21, 2015
Good morrow err1
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 6:24pm On Oct 20, 2015
tk4life:
Elmisti I don ask of u tire oooo I cum dey fear weda dose ppl don catch u wetin b dia name again self....... I don 4get
Boss man, I go prophetic pilgrimage cuz I dey reason mmake I dey guide pple wey wan redeploy...uknow, sm pple calling na borno...buh em no go wan gree untill a prophet tel dem
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 6:20pm On Oct 20, 2015
Blessedgurl:
elmisti elmisti elmisti elmisti.....where art thou.
Mehn, bn in my skul since sundai......hwz d wait
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 6:17pm On Oct 20, 2015
*enters thread*



Dust my shoe....mehn...dis desert no be here. Oooooo


Oya make una gather for special posting prayer and miracle account increase....



*just returning from the seven seas and 50 mountains
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 7:52am On Oct 19, 2015
iamauxin:
lolz, elmisti, so they still smash heads to celebrate in your area...you're taking us back to Pro-Mary Slessor era...abeg I will like to know the name of your state...that's an example of a state one shouldn't be posted to grin thanks bro, I appreciate kiss
Kikiki...oya enter LAGOS
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 7:29am On Oct 19, 2015
iamauxin:
hmmmm smiley is it a fight?
I dey happy for u ni jare...*smashes anoda bottle on his head*
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 7:17am On Oct 19, 2015
iamauxin:
Hello all, today is my birthday.....say something nice joor smiley modified ; you guys should allow me score all the goals today.... smileyand if anyone inadvertently scores a goal today he/she should pls dedicate same to me. Don't know why I feel I have this right sha.... smileyshow me love kiss
*smashes bottle on his head*...happy bday bro!
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 3:46pm On Oct 18, 2015
Mehn, person don almst old for road......Lag- malete (kwara)
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 7:46am On Oct 18, 2015
idirect:
lmao
My broda no be shere shere oo
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 7:31am On Oct 18, 2015
goldenone:
copied!
Calculating the probability of being posted to your 1st choice of state, using NYSC almighty formula, (Your state of origin+Your residence-your choice of state/number of Boko Haram states) and NYSC stating that it is for survey purposes, the answer is 40%
Kikiki..wen pi=36
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 7:29am On Oct 18, 2015
idirect:
Boss man I was made to understand you won't be able to sign the exit/clearance form without paying the hostel fee. However the exit form is not a prerequisite for getting statement of result, it's just that if you don't finish signing the exit form you cannot get you original result after your service year. I know KWASU is crazy but I doubt if they will use the SOR to get back to those who don't pay the hostel fee. God's willing I will also be in school on Monday.
Cc: Elmisti
Make I chop dis yam and egg finish....I dey com ilorin 2dai 2dai....
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 7:01pm On Oct 17, 2015
elmisti:
YaGunnersYa.....a goal for ramsey. Will sweet my heart...a clean sheet for cech.....make chelsea no loose ooo...I want mke mourinho dey premier. League wen. I go lift trophy and he go dey fight for Europa. Place
And my heart is sweet.....yagunnersYa
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 6:17pm On Oct 17, 2015
wizzprince:
what is this one talking about. Money for what
Baba dis one na my skul wahala ooo
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 4:19pm On Oct 17, 2015
naughtylagosguy:
I never pay.
Why kwasu wan turn alakoba like dis, na wr persn wan see dat kind money in so short notice....and person still gaz prpr for camp too...wnch kind tin b dis nahuh
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 4:00pm On Oct 17, 2015
naughtylagosguy:
They're insisting everyone must pay the 45k. Trust me they really mean business.
Ah!....this one n trouble oooo!....wetin we go do like dishuh....u don pay am?
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 2:58pm On Oct 17, 2015
Rooney playing 9 today...wettin LVG dey chop sefhuh
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 1:52pm On Oct 17, 2015
naughtylagosguy:
I've been in Makete since on Monday. This hostel ish is really giving me tough time. I will be in school on Monday.
Tough tym??...wetin em dey talkhuh

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 33 34 35 36 37 38 39 40 41 (of 185 pages)