₦airaland Forum

Welcome, Guest: Register • Login • With Google • Trending • Recent • New

Stats: 3,345,638 members, 8,518,585 topics. Date: Saturday, 14 November 2026 at 01:52 PM

Toggle theme

Elmisti's Posts

Nairaland Forum › Elmisti's Profile › Elmisti's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 31 32 33 34 35 36 37 38 39 (of 185 pages)

NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 2:25am On Nov 25, 2015
I know she will call coolI know she will call
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 2:24am On Nov 25, 2015
Seee dat babe
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 2:23am On Nov 25, 2015
cry
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 2:22am On Nov 25, 2015
Make. I enta left sef
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 2:21am On Nov 25, 2015
I pity some pple hia
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 2:20am On Nov 25, 2015
Oh, some jst dey enta camp
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 2:20am On Nov 25, 2015
See dem sleeping aftr soldier av bend dier life
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m):
*clears throat*



Always felt like I deserve to own. An estate on this thread, tried few times as a PCM buh neva got it, now as a CM it all worked out.....I ddnt give up nd I wnt eva giv up on anytn.....waitn for evry peep to come bak from Camp nd we run. D thread like 1999.....that Keribaby sef, only God knows if soldier av seized her, and Harinholar must av followed mami platoon leader while that ojukokoro ademasta will be wit his state Ms. Nysc, well, I sold my flavoured weed very well @ umunya (Anambra) now my PPA is in onitsha, to teach one skul like dat, SS1...Civic Eduction bi wetin dem call am, subject wey I no do for my own tym huh....nd I met one pekus in camp, God. help me stay faithful to my Boo truout dis service year cuz jst one mnth I don dey shake, oh! and that aare2050, I hope say allsmyles neva elope....Dossylvanus!...carry yah silverback come lagos, I no get ur digits again, and I need FIFA, haywire1, I hope say boys neva bash ur basket mouth....and sammy2310, I neva 4get say u owe me weed money ooo, infact, make una come pay up sef, I wnt to rent a mansion for service, Mobi18, I hope say na ministry of justice dem put U, or wia u dey, I go need ur contact soon cuz I go soon dey do illegal tinz....Dolafunmi, rmbr we still get some unfinished tinz.....Faithluv5, I bought u rope to tie that whohedogeepe abi wetin be hin monikersef....Hilsocial, fine boy..hope say ur handsomeness neva carry u enta wahala for. Camp....and chimajii, I no get y digits again too, bikonu, let me be by ur side when we go to melbourne again. Oooo, I wan buy my first car b4 Roland Gaross......wait sef, wetin make I name my estate ooooo?......THE 3 estate!.....EL MO(bi)DO(lafunmi).......oh nd to all the the MOfos that av stopped me from acquiring my estate earlier.....U see that destiny can not be stopped.......oya start. Pricing the lands.....the lowest will go for $40mil.......This is the future!
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 2:19am On Nov 25, 2015
B
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 2:17am On Nov 25, 2015
A
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 2:16am On Nov 25, 2015
.
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 2:16am On Nov 25, 2015
Just traveled for one month ni oooo
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 2:15am On Nov 25, 2015
Cheesus....see as bush full my EL DOLA
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 2:14am On Nov 25, 2015
Wia all dis nightswatch men dey
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 2:14am On Nov 25, 2015
Thisthreadsef
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 10:16am On Nov 24, 2015
vlad23:
Bros ehn, what is the consequence of arriving later like 26th -27th, I dey reason all the clearance wahala. May it'l be earier if I come later
If u want beta bed space, go early, buh if u fit manage corridor for 3 weeks, no lele.....actually, reg is easier if u go late....so its up to u to decide..
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 1:59pm On Nov 21, 2015
Cousim:
lol come and see tears inside d bus wen we were being transported to our lga..free kpekus ke...i no trust those gals o....buh I no go lie u, that place is dry...i might even redeploy after my first 3 months there
Bhadt boy, u fit dey take care of d babes na, nd u go dey enter city wkends
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 8:05pm On Nov 20, 2015
Cousim:
all of una wit long legs..make una continue o....d place no geh light :-
No be so, my leg short pas dat platoon 9 guy...I rmbr one babe see idemili for her posting, she jst dey cry like say snake bite am alrdy....buh u go enjoy local life na...drink palmi nd chop kolanut, plus free awse.....nd free pekus to take care of ur oda nidz
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 4:51pm On Nov 20, 2015
Cousim:
nnokwa
Idemili boy, na onitsha me dey chill....hope say d place worse as dem dey always talk for camp......
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 4:49pm On Nov 20, 2015
vlad23:
Abeg house.please those in stream 1 share your camp experience so those of us in stream 11 would have some insight...especially Anambra peeps o, cause na there I dey go
So u want expo bah?...oya come nd pay me!.....buh anambra camp no be joke ooooo, jst prepare for mini hell, nd hope u pple ar nt as much as stream1..cuz na sardine style em pack us for room....nd carry enuf white and buy rubber trainers, kip ya air max for awse....then stat prayn for beta ppA cuz anambra get some kind jungles u no go wan enta
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 7:05pm On Nov 17, 2015
*enters thread*




*dust my khaki*.....#puffs weed of freedom#....dis onitsha sef na smtn. Else...packing my bag to lasgidi 2mrw...untill next. Year, no be me dem go kill
NYSC › Re: 2015 Batch B Anambra State by elmisti(m): 6:48am On Nov 17, 2015
Accommodation in onitsha north. Oooooooo!
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 11:23am On Nov 12, 2015
ukeme200:
I dey come Anambra camp oo.... Stream ll
Cool, jst come preprd for d worst....plus carry enuf Ego..so u go fit run most tins witout sweating
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 6:01pm On Nov 11, 2015
Mehn, misd ya all crazieee niggas n nigress........bn a fun filled experience here......although camp no fresh @ all oooo....as I dey type now sef, nigeria jst dey sleep.....but our soldiers and Director ar probably d coolest!....Anambra spirit !......#snakes not to be killed
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 3:07pm On Oct 29, 2015
Blessedgurl:
It's well with us.....God's Mercies is all I pray for us
Amen babie
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 2:17pm On Oct 29, 2015
Jeeez, jst witnessed a marcopolo go in flame arnd Edo....like damn!
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 12:09pm On Oct 29, 2015
This is torture!.......not halfway to anambra and two preaching alrdy...na so dem sabi God reachhuh.....keri...keribaby oooo....wish I cld jst giv dem all weed to smoke....
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 9:19am On Oct 29, 2015
chimajii:
I dey look u from my platinum glass lipsrsealed
Kikiki....no be small gobe oo.....shey u warming d engines. For NBA??....if I enta camp...I dey go resume for dier clinic
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 8:43am On Oct 29, 2015
En route anambra...ma boys in katsina ar sleepn on balcony..buh d female hostel iis fresh.....am so not prepared for camp!
NYSC › Re: 2015 Batch B Anambra State by elmisti(m): 8:49pm On Oct 28, 2015
Abeg, who is going from lag 2mrw?...and una wey don go, hw many hrs iis it frm lag to anambra...nd wr can a nigga get bushuh
NYSC › Re: 2015 Batch B Anambra State by elmisti(m): 7:00pm On Oct 28, 2015
milkydoll:
My fellow coppers,i couldn't cum today ooo hope am not late,pls wats happening in camp
Am goin 2mrw too frm lag....wr ar u moving from?
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 7:34am On Oct 28, 2015
Harinholar:
.....@kogi camp oooo so intresting with blessdgurl....Make sure u don't get late 2 camp tho...safe trip
Mehn...aLl dis trip, I feel like dying alrdy.....wen is camp reg closing?

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 31 32 33 34 35 36 37 38 39 (of 185 pages)