NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 10:39pm On Oct 15, 2015 |
Faithluv5: Hahahahahahaha
Elmisti ehn my e-boo doesn't get 10mb but thousands of gig from mtn  LMAO......keribaby...it is confirmed! |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 10:38pm On Oct 15, 2015 |
DonPsymon: Baba kush no dey o
Elmisti wey I say make he bring Osogbo for me since... He nor bring 
If he still d do dat him bidzness I no know  Chillax na... U no see say orders plenty ni....and price don increase by 200% ooooo |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 10:36pm On Oct 15, 2015 |
Guys...bn a while jibriljunior showed up....Hope d nigga is ait
Cc haliluck |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 10:35pm On Oct 15, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 10:34pm On Oct 15, 2015 |
gbest58: waiting 4 d promise land let's play a game Chile |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 10:31pm On Oct 15, 2015 |
Holumiedey: Elmisti abeg I need that weed wey go make me slap soldier for face  *delivered*...I recommend u take anoda one that will make u recover quick from coma |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 10:30pm On Oct 15, 2015 |
itoski: Which mess e start  NIGERIA |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 10:29pm On Oct 15, 2015 |
Blessedgurl: lemme watch movie.....elmisti abeg one strawberry flavoured Jamaican weed for me Order delivered....To the lioness of 2k millennium, The only female land owner on 2k |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 10:21pm On Oct 15, 2015 |
gbest58: America can never 4get = MICHEAL JACKSON
3. South Africa can never 4get = MANDELA
4. Argentina can never 4get = MARADONA
5. England can never 4get = QUEEN ELIZABETH
6. Nigeria can never 4get who.......  Lord Lugard...for starting this mess in 1914 |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 10:18pm On Oct 15, 2015 |
vision3k: hi bro, will u be my e-boo? *puffs weed*
Its official....dere is a gay in d awse....*come nd sit near me*
*i shall help protect y right* |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 10:15pm On Oct 15, 2015 |
*in aboki voice*....shege!....plex12 (flex12)...u sef show dis nyt....bn lng ooo, aftr election. U jst vanish like jega |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 10:12pm On Oct 15, 2015 |
harryson77: lol....fall for lie ke.....na me b pioneer for pg 2k.....i made the impossible possible overnite Kikikiki.....so u no go sleep until u sure wella say millennium no go cross |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 10:10pm On Oct 15, 2015 |
Walspring: Nah so
But if we commissioned 3k in the mid night and some people see it in the morning am sure they will vex and almost cry oo Hahahahaha...u remind me of 2k |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 10:08pm On Oct 15, 2015 |
harryson77: remember me ?? dats wat sm1 said for pg 2k....b4 u say jack Hahaha...that 2k own na smtn else oo...so u fell for d lie too...oya no vex...dis one wnt be like dat |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 9:52pm On Oct 15, 2015 |
U pple should go and sleep jare...3k wnt be commissioned untill 2mrw.... |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 9:04pm On Oct 15, 2015 |
harryson77: lool....u nor dey 4get smtin I am d vigilante of dis place na....I have records |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 8:47pm On Oct 15, 2015 |
harryson77: Abeg page 3k is done and dusted jor..... let's all aim for page 4k Guy, oya come and confess, its only wen lands ar ripe for take u always show up, nd u willbe gingering pple to reach 10k, if I catch u ehn...na pple like u dey lways dey spectator ground....alainikan she sombori...... By next week, dis thread traffic go reduce well, as whatsapp go trend for CMs wit same state |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 8:43pm On Oct 15, 2015 |
idirect: elmisti
No worry result go dey ready from next week Monday. Howdy Boss man I dey...I will fall in on sunday BGG |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 8:42pm On Oct 15, 2015 |
KeriBaby: Hahahaha
Na dat same Gods I go meet for Ur SOR matter Come and take lemme see Lemme go and appease lord akerrius...... Kerri, oya no vex na...*carrying 70 packs of cheese balls ( mega pack) 30 pack of pringles....15 cartons of hollandia yogurt ( strawberry )...*... |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 8:38pm On Oct 15, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 8:32pm On Oct 15, 2015 |
KeriBaby:

Hehehe The fear of being jujued is the beginning of wisdom I dnt knw why u always av my throat in ur hand sef....wen u dey PH, u show me pepper, I went to meet the gods to send u to aks, u reach aks, u shown me fire.....abeg shey I wnt go nd meet DG and help u request for kogi |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 8:28pm On Oct 15, 2015 |
goldenone: keribaby how was your trip? 3hrs journey na trip?...abeg she jst cruise out ni jare |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 8:27pm On Oct 15, 2015 |
whodohgeepee: kikikikikiki! U don bleep up guy! Eyeballs!!! Aint an MTN subscriber! *ella oju kan* *to d dismay of elmisti*  So u ar denying pple dat ar helping ur ministry abi, diaris god oooo! |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 8:26pm On Oct 15, 2015 |
KeriBaby:

wait o
Are you a friend or nah
Cuz na Aks I dey dia juju dey work straight up Ahba!...madam keri...even without juju..u make my life look like libya...if u add juju...u will somalialize evrytn na....oya no vex... |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 8:23pm On Oct 15, 2015 |
whodohgeepee: sharrap dere u! Ishi! U don Bleep up u nd dat ur 2nd e-boo mobiLE! Kikikikiki! Reppin faithluv5 I will consider writing a petition to stop mtn from giving you 10mb... |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 8:21pm On Oct 15, 2015 |
haywire1: ☆☆☆
LADOKITES PREPARE FOR NEXT WEEK
Cc Goldenone Cousin Rashidhum (not sure if I get his moniker correct)
Can't remember others, help me cc them
# Mehn next week is so shady for my own skul oo.....beg cn sm1 jst hint how dat SOR look like sef |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 8:20pm On Oct 15, 2015 |
KeriBaby: It's just 3 hours from phc or even less  Mtcheew....and I was thinking like u were moving from yola to aks....
*goin bak to the shrine to ask for refund from d gods* |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 8:17pm On Oct 15, 2015 |
itoski: instead of canoe..I trust Keribaby go better swim Kikiki...see as u entr keri for her presence...me no dey dia o |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 8:16pm On Oct 15, 2015 |
KeriBaby: Hehehe I will live 
And continue to spy on u no matter how tired u are I will still continue
My journey was very safe I ThankGod na only traffic
Road journey na torture
People just dey gist anyhow  Waait...from wia did u move to aks 2dai  ...dsnt look like u trvld inter state |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 8:13pm On Oct 15, 2015 |
whodohgeepee: swthrt am fine o! Yhu? *to d dismay of marcelinho, ademasta and elmisti plus keribaby* Whohewodogeepe abi wetin b ya name sef, why ar u always looking for my trouble na!...buh dnt worry, I kept my trouble in a safe deposit box inside a swiss bank... |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 8:11pm On Oct 15, 2015 |
KeriBaby: Good evening everyone
Itoski and Mistabiola plus including elmisti una just use me dey catch groove today abi
Omitooguns Akwa-Ibom Ayaya truly 
Sammie2310 my sweet e-boo how art thou Choi!......*faking a big smile*....kerri!....you I missed 2dai!....hwz ya journey...seems u used a speed boat, cuz I estimated u wee be on water for three days paddling canoe |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 7:57pm On Oct 15, 2015 |
|