EMERGENCY111's Posts
Nairaland Forum › EMERGENCY111's Profile › EMERGENCY111's Posts
1 (of 1 pages)
I tot you want to say that the camp is heaven on earth.. |
Ebele is nursing 2019 ambition.. maybe Andrew Yakubu will deputise him. |
Monday morning.. give us sharperly name, we dey go work |
federal government don high.. is that the next thing for a country wallowing in recession? thunder wey go kill una still dey inside bathroom dey shower. |
idiot child.. why you no go nnewi wrestling contest if you can fight.. mumu |
una go still go back.. boko never die finish |
ogbanje.. Africans with little brain |
God.. na wa ooo |
1 (of 1 pages)