Romance › Re: Seun Looks Like A Woman(his Photos) by EmiDior(m): 12:42pm On Jul 05, 2022 |
SlayerOfSatanst: Seun looks like a woman; very beautiful gay cc:seun, lalasticlala,mynd44 |
Romance › Re: Can Nairaland Girls Post There Pictures, Some Men Are Interested In You Here! by EmiDior(m): 12:39pm On Jul 05, 2022 |
Silentgroper: Haaa ... Na u sef..
jeon na queer na. She has it on her signature nw.. i just dey wonder the kind woman that girl be sef |
Romance › Re: Can Nairaland Girls Post There Pictures, Some Men Are Interested In You Here! by EmiDior(m): 12:38pm On Jul 05, 2022 |
killmods: Lol.. Emi wetin u do when dem knack u ban  brodaman na shot wey i fire,backfired 10yrs ban to me ooooo |
Romance › Re: Can Nairaland Girls Post There Pictures, Some Men Are Interested In You Here! by EmiDior(m): 12:36pm On Jul 05, 2022 |
Silentgroper: Ur signature na from buju - confidence na okaaaaaaayyy, so you want make my signature be from jeon baa |
Romance › Re: Seun Looks Like A Woman(his Photos) by EmiDior(m): 12:19pm On Jul 05, 2022 |
Obamamessi is behind this moniker |
Romance › Re: Can Nairaland Girls Post There Pictures, Some Men Are Interested In You Here! by EmiDior(m): 12:09pm On Jul 05, 2022 |
Silentgroper: How did u determine that? how did u come about jeon's own? Abi u don forget my main moniker that was banned? |
|
Romance › Re: Can Nairaland Girls Post There Pictures, Some Men Are Interested In You Here! by EmiDior(m): 12:00pm On Jul 05, 2022 |
|
Romance › Re: I Just Sent My Last Saving To My Girlfriend, Because Of Her Birthday (pics) by EmiDior(m): 11:57am On Jul 05, 2022 |
Jeon: WHAT A GOOD BOY. chaiii |
Romance › Re: Can Nairaland Girls Post There Pictures, Some Men Are Interested In You Here! by EmiDior(m): 11:55am On Jul 05, 2022 |
|
Romance › Re: Did My Dad Don't Know That Am A Girl by EmiDior(m): 11:54am On Jul 05, 2022 |
La click la bend |
Romance › Re: Can Nairaland Girls Post There Pictures, Some Men Are Interested In You Here! by EmiDior(m): 11:52am On Jul 05, 2022 |
Silentgroper: Mtcheew .. Which one be thank u.. U wan dey make me jealous .. See ur mouth like thank u.. that moniker na man abi woman? |
Romance › Re: What Killed Your Feelings For Someone You Were Once Madly Inlove With by EmiDior(m): 11:48am On Jul 05, 2022 |
See, na nairalanders killed my own ooo |