Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,153,018 members, 7,818,014 topics. Date: Sunday, 05 May 2024 at 04:22 AM

Can Nairaland Girls Post There Pictures, Some Men Are Interested In You Here! - Romance (8) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / Can Nairaland Girls Post There Pictures, Some Men Are Interested In You Here! (14734 Views)

Why Do Girls Post Nude Pictures Of Themselves On social mediak / My Babe Is Prettier Than All Nairaland Girls Combined / Guys Caption These Pictures! Some Guys Are Sexy Sha! (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (5) (6) (7) (8) (9) (10) (Reply) (Go Down)

Re: Can Nairaland Girls Post There Pictures, Some Men Are Interested In You Here! by Silentgroper(m): 11:21am On Jul 05, 2022
Beebah2000:
5 undecided
LOL .. Ok ooo..
dey enjoy na. tongue
Re: Can Nairaland Girls Post There Pictures, Some Men Are Interested In You Here! by Nobody: 11:23am On Jul 05, 2022
Silentgroper:
U sha dey scope me.. U no wan talk am. I get it.

you're being careful.. U no wan cast for nl, mke those trolls no carry ur matter for head like pesin wey dey sell gala for express.. No p nw..
Hahahaha grin grin
U gerrit wink
But, I dey sincere. Things way I dey do, I no dey see am like haram, but na haram for my religion. Like listening to music, singing.... Etc tongue
Re: Can Nairaland Girls Post There Pictures, Some Men Are Interested In You Here! by Nobody: 11:29am On Jul 05, 2022
Silentgroper:
LOL .. Ok ooo..

dey enjoy na. tongue
Thank ya tongue
Re: Can Nairaland Girls Post There Pictures, Some Men Are Interested In You Here! by Silentgroper(m): 11:39am On Jul 05, 2022
Beebah2000:
Hahahaha grin grin
U gerrit wink
But, I dey sincere. Things way I dey do, I no dey see am like haram, but na haram for my religion. Like listening to music, singing.... Etc tongue
Hahahaha. I don die.. Singing nd listening to music na haram.. Are u joking abi u just dey exaggerate am.

Nawa oo. Salam aleikum to u northerners.. Like seriously, how u dey take cope? Doesnt it take a toll on u mentally or something ... Una dey try o
Re: Can Nairaland Girls Post There Pictures, Some Men Are Interested In You Here! by Silentgroper(m): 11:41am On Jul 05, 2022
Beebah2000:
Thank ya tongue
Mtcheew .. Which one be thank u.. U wan dey make me jealous .. See ur mouth like thank u..
Re: Can Nairaland Girls Post There Pictures, Some Men Are Interested In You Here! by EmiDior(m): 11:52am On Jul 05, 2022
Silentgroper:
Mtcheew .. Which one be thank u.. U wan dey make me jealous .. See ur mouth like thank u..
that moniker na man abi woman?
Re: Can Nairaland Girls Post There Pictures, Some Men Are Interested In You Here! by Silentgroper(m): 11:54am On Jul 05, 2022
EmiDior:
that moniker na man abi woman?
What do u think?
Re: Can Nairaland Girls Post There Pictures, Some Men Are Interested In You Here! by EmiDior(m): 11:55am On Jul 05, 2022
Silentgroper:
What do u think?
bobrisky
Re: Can Nairaland Girls Post There Pictures, Some Men Are Interested In You Here! by Silentgroper(m): 11:59am On Jul 05, 2022
EmiDior:
bobrisky
Lmao.. Wetin u see?
Re: Can Nairaland Girls Post There Pictures, Some Men Are Interested In You Here! by EmiDior(m): 12:00pm On Jul 05, 2022
Silentgroper:
Lmao.. Wetin u see?
a female man
Re: Can Nairaland Girls Post There Pictures, Some Men Are Interested In You Here! by Silentgroper(m): 12:06pm On Jul 05, 2022
EmiDior:
a female man
How did u determine that?
Re: Can Nairaland Girls Post There Pictures, Some Men Are Interested In You Here! by EmiDior(m): 12:09pm On Jul 05, 2022
Silentgroper:
How did u determine that?
how did u come about jeon's own?
Abi u don forget my main moniker that was banned?
Re: Can Nairaland Girls Post There Pictures, Some Men Are Interested In You Here! by Nobody: 12:19pm On Jul 05, 2022
EmiDior:
how did u come about jeon's own?
Abi u don forget my main moniker that was banned?
Lol.. Emi wetin u do when dem knack u ban grin
Re: Can Nairaland Girls Post There Pictures, Some Men Are Interested In You Here! by Silentgroper(m): 12:19pm On Jul 05, 2022
EmiDior:
how did u come about jeon's own? Abi u don forget my main moniker that was banned?
Haaa ... Na u sef..
jeon na queer na. She has it on her signature nw..
Re: Can Nairaland Girls Post There Pictures, Some Men Are Interested In You Here! by Silentgroper(m): 12:28pm On Jul 05, 2022
EmiDior:
how did u come about jeon's own?
Abi u don forget my main moniker that was banned?
Ur signature na from buju - confidence na
Re: Can Nairaland Girls Post There Pictures, Some Men Are Interested In You Here! by Nobody: 12:33pm On Jul 05, 2022
Silentgroper:
Hahahaha. I don die.. Singing nd listening to music na haram.. Are u joking abi u just dey exaggerate am.

Nawa oo. Salam aleikum to u northerners.. Like seriously, how u dey take cope? Doesnt it take a toll on u mentally or something ... Una dey try o
We still dey listening to music, dey sing am sef tongue
So, nobody is perfect.
U must just break rule tongue
Forcing a girl into marriage sef na sin, but na North dey do am pass tongue
U see now..... Them sef dey break rule but them no care, when u dey do your own, them go con dey complain.
Re: Can Nairaland Girls Post There Pictures, Some Men Are Interested In You Here! by Nobody: 12:35pm On Jul 05, 2022
Silentgroper:
Mtcheew .. Which one be thank u.. U wan dey make me jealous .. See ur mouth like thank u..
Lolzz grin grin
Jealousy. tongue tongue
Re: Can Nairaland Girls Post There Pictures, Some Men Are Interested In You Here! by EmiDior(m): 12:36pm On Jul 05, 2022
Silentgroper:
Ur signature na from buju - confidence na
okaaaaaaayyy, so you want make my signature be from jeon baa
Re: Can Nairaland Girls Post There Pictures, Some Men Are Interested In You Here! by EmiDior(m): 12:38pm On Jul 05, 2022
killmods:

Lol.. Emi wetin u do when dem knack u ban grin
brodaman na shot wey i fire,backfired 10yrs ban to me
ooooo
Re: Can Nairaland Girls Post There Pictures, Some Men Are Interested In You Here! by EmiDior(m): 12:39pm On Jul 05, 2022
Silentgroper:
Haaa ... Na u sef..

jeon na queer na. She has it on her signature nw..
i just dey wonder the kind woman that girl be sef
Re: Can Nairaland Girls Post There Pictures, Some Men Are Interested In You Here! by Silentgroper(m): 12:44pm On Jul 05, 2022
Beebah2000:
We still dey listening to music, dey sing am sef tongue
So, nobody is perfect.
U must just break rule tongue
Forcing a girl into marriage sef na sin, but na North dey do am pass tongue
U see now..... Them sef dey break rule but them no care, when u dey do your own, them go con dey complain.
Seriously, it's sad.. Even christians sef, our own dey our body.. We sef get lots of do's nd don't.. Mke pesin no too reason am cuz e fit choke pesin..

Although u go like be northerner or muslim for ur next life?
Re: Can Nairaland Girls Post There Pictures, Some Men Are Interested In You Here! by Silentgroper(m): 12:49pm On Jul 05, 2022
EmiDior:
i just dey wonder the kind woman that girl be sef
*scoffs* she's still exploring or she's just confused.. My guy, me sef no understand.. Go follow am word na, she fit reason u..
Re: Can Nairaland Girls Post There Pictures, Some Men Are Interested In You Here! by EmiDior(m): 12:50pm On Jul 05, 2022
Silentgroper:
*scoffs* she's still exploring or she's just confused.. My guy, me sef no understand.. Go follow am word na, she fit reason u..
abeg ooo
Re: Can Nairaland Girls Post There Pictures, Some Men Are Interested In You Here! by Silentgroper(m): 1:00pm On Jul 05, 2022
EmiDior:
okaaaaaaayyy, so you want make my signature be from jeon baa
Lol. Na u sabi
Re: Can Nairaland Girls Post There Pictures, Some Men Are Interested In You Here! by Nobody: 1:04pm On Jul 05, 2022
Silentgroper:
Seriously, it's sad.. Even christians sef, our own dey our body.. We sef get lots of do's nd don't.. Mke pesin no too reason am cuz e fit choke pesin..

Although u go like be northerner or muslim for ur next life?
Nahhh. All those things don tire me abeg.
I wan see myself for America cheesy grin
Re: Can Nairaland Girls Post There Pictures, Some Men Are Interested In You Here! by EmiDior(m): 1:07pm On Jul 05, 2022
Silentgroper:
Lol. Na u sabi
abeg play me bella shmurda's verse in okwaraji audio
Re: Can Nairaland Girls Post There Pictures, Some Men Are Interested In You Here! by Silentgroper(m): 1:16pm On Jul 05, 2022
Beebah2000:
Nahhh. All those things don tire me abeg.
I wan see myself for America cheesy grin
Lmao... Abi nw..

Alright. I'll talk to u later... See ya
Re: Can Nairaland Girls Post There Pictures, Some Men Are Interested In You Here! by leakstapes: 1:18pm On Jul 05, 2022
grin grin grin hahahaha
Afamsi:
We are not interested
Re: Can Nairaland Girls Post There Pictures, Some Men Are Interested In You Here! by Silentgroper(m): 1:21pm On Jul 05, 2022
EmiDior:
abeg play me bella shmurda's verse in okwaraji audio
Wetin u smoke?
Re: Can Nairaland Girls Post There Pictures, Some Men Are Interested In You Here! by Nobody: 1:26pm On Jul 05, 2022
EmiDior:
brodaman na shot wey i fire,backfired 10yrs ban to me
ooooo
Omor a decade grin
Who u shoot again.... I been tell u oo grin

Re: Can Nairaland Girls Post There Pictures, Some Men Are Interested In You Here! by EmiDior(m): 1:27pm On Jul 05, 2022
Silentgroper:
Wetin u smoke?
oshogbo weed
Re: Can Nairaland Girls Post There Pictures, Some Men Are Interested In You Here! by EmiDior(m): 1:34pm On Jul 05, 2022
killmods:

Omor a decade grin
Who u shoot again.... I been tell u oo grin
na person wey insult me mentioned that forum wey ghana get, come seperate them ,
Na em i come edit am for him, come join the two words together.,
Come dey summon antispam bot on top make dem ban am for mentioning the prohibited site.
I know know say dem go know say na me edit am o,
Na so i take collect ban o.,
Search emidon11's posts, u go see am how e take happen

1 Like

(1) (2) (3) ... (5) (6) (7) (8) (9) (10) (Reply)

Hairy Men Are So Unattractive / Why Do Good Guys Always Lose Out? / I Saw This Girl's Pic On Facebook and I Became Dazed

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 28
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.