Emisco1's Posts
Nairaland Forum › Emisco1's Profile › Emisco1's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 17 18 19 20 21 22 23 24 25 (of 28 pages)
MESSI blyk:uhmmmm ds 9jaria again.hope ds keeper wunt gv me bad luck again |
Where are my Ghana padi.hw market oh!! |
[quote author=dotcom_na_me_na_me][size=35pt]Who cares if Chelsea win or lose? All i know is: I CAN'T HEAR YOU FROM THE TOP[/size][/quote]u go hear me 4rm d top vwy soon.wen u dun face man city nd chelsea. #team bluez |
[quote author=deejay_harry1]hp 630 bam die... very cool.. and advisable..[/quote]tnx bro.but@physise u got me confuse. Jst gv me wat 2 luk 4 insyd d laptop. And @deej hary.wat laptop re u usin |
Emisco1: abeg wat d best p.c/laptop 2 buy.4 gaming. I wana go 4 hp630.hope he gbam. I nid bad pc.witin d range of 70k-85k. Wat is d model of ur laptopwuld sumbody plz ansa me |
[quote author=deejay_harry1]bro..check ur processor, cox i do cj wetin worse pass oo.. i give am portal gun.... i change am to kratos, com give am submarine wey him go dey ride underwater... i give am hulk super jumps.... and ability to bang any she , wey dey road..lol.. but still no lag.... i even use trainers..... mayb its ur processor, check it bro.... gta san andreas shouldnt lag na...[/quote]abeg wat d best p.c/laptop 2 buy.4 gaming. I wana go 4 hp630.hope he gbam. I nid bad pc.witin d range of 70k-85k. Wat is d model of ur laptop |
u piple wu re sayin mikel shuld b opt out of d team.u guyz dnt watch futbal,witout no doubt,u piple re til dsame piple hypin praises on mikel wen he play wel at afcon,fifa config matches,u dnt xpect a playa 2 dliva evwi tym.if u dnt mak mistak at d early stage,u beta dnt make mstake at d final stage,cos u wunt b able 2 gt ur foot bk in it, i play futbal wela,dre re tym i play at ma peak.nd dre atym i play rubsh, dre re tym hazard wuld play rubsh,yap i wuld gt angry.bt i knw wat he kan do on a vwy gud day. Ok keshi abeg dnt tak mikel 2 d world cup we dnt nid hm,nd c wat wuld hapen. As 4 mikel,he lyk drawin atention of camera 2 hmslf.dt iz problem. JST A PITY 90% OF U DNT PLAY FOOTBALL |
lilamoski: Why the delay techno:-)askin question,wit d thread topic.ds 1 is strong.click bk boton nd re-read topic again |
iheanyi40: oboy wetin de do u ,are u high ?,whch one b mah get brain ,hope u aint tryin to insult mii ,[colour=000099]i only said i heard not dat i saw nor did i say i belived it, b mindful on ya use use of word[/color]dpend d tune u use in readin it. It 1tin 2read a text.it anoda tin 2 specify d tune u wana use. No insult meant.it jst a clowny talk |
Glo givin out bbz10. Enta ds link below http://micropage.opera.com/glo/7z5nyp07z1.html |
Glo givin out bbz10. Enta ds link below http://micropage.opera.com/glo/7z5nyp07z1.html |
It kan neva b 30k. Gt brain nd do ur tecno calculation. Tartin 4rm 3series{m3},5series{p5,d5},7series{m7,n7},9series{f9} check d price. D 4one no fit pas 20k.compare 2 p5.due 2 it ram nd camera. |
slimzy91: am suprised at some comments.if nt 4 uche 9ja wunt qualify 4 nation cup gt dt man. He is far beta dan al our winger.he got shot power 4 distance.acuracy, nd he got stamina wen holdin d ball. Keshi beta call hm bk. Nd talk sense 2 hs brain. |
Ds 4one luk lyk Htc one. Pway d ram,ba3 shuld b good. Atleast 2500mah ba3. Lol. Even if na 25k.we go 5n moni buy am. Atleast i wunt change fone if i ve ds 4 d nxt 6month |
[quote author=baby-boy]Its footballer of the year not Footballer of AFCON the AFCON is one month out of 12 months, lets look at the other 11 months, Yaya is a player Man City players look up to, we are talking about players like Silva, Aguero, Nasri, Joe Hart, Dzerko etc, Tell me who looks up to Mikel? Look if you throw the question out to the four corners of the world that who is the better Mikel or Toure? I believe 90% will go for Toure If you ask Chelsea fans, would you like to swap Mikel for Yaya? in a heartbeat the will say yes! Mikel is good but not Yaya Toure good[/quote]old story. Even in london piple re calin 4 d head of lampard. Nd lt mikel replace hm. Wat dos dt imply 2 u.nt in london. Same hre in 9jaria evwy bodi want mikel 1st. Eniway na mourinho cus am. Cumin dwn 2 africa. Mikel gt mouth ds year wela. Nd dt pexin wa xay mikel no da perform. Wu da gv al d kiler pas. Mayb u no watch 9jaria vs ethopia.c mikel pas ä emenike dt lead 2 dt p.k. Dt was dsame pas rooney gav van persie dt he score 1 devilsh goal. Mikel al d way |
I gret all surveyor,wu re viewin ds topic. Ds thread re 4 surveyors and geo-informatic and quantity surveyors, am a student learnin ds course.d money is swt bt u ve 2 face d rigour. If u re a surveyor. Lt cum 2geda, post ur success story,hard time, so as 2 gv d young 1ces a hope 4 beta 2mao. D WORLD CAN,T B WITHOUT US |
D future is bright.asumin al ds u17 team 4rm variour country. Wuld grow up nd rep.dre team as snr level.dn we wuld win d world cup as snr level. Lol jst jokin |
SailorXY: Newcastle 2 Chelsea 0guy wait o i b chelsea fan. Bt wait. Cum predict golden eaglet match. Oya.sharp sharp |
Am a chelsea fan.bt na me mk wa we lose.GOD ask me. Which of d two do u want 2 lose 2da match. Chelsea/9ja golden boiz. Nd i saw chelsea. Am nt suprise. Real fact i da vex nw o. |
2ND ACCT: SAME HEREwat code did u use.an me Asap. For d 1day plan |
Xo lokoja boiz da nairaland. I tot am d only oo. |
SuyaEater: nigerian players look malnourishedna u wa da eat suya kum da chop beta fud@ur usa name |
We re wining matches nw.we re gradin our point dwn.if we no rank 5th 4 world wit ds kind of form nxt 5yr.mk i bend. We ve done it b4. Talkin abt d future. Lt keshi cal dt dude @no.10.of d curent u17 team. Wuld b nice 2 c a young star playin at d world. Chelsea mk una put eye 4 dt boy o. I kant fit shout |
Watching the curent form of the super eagles, one can say,we are truly ontop of our game. Playing a game without having younger onces 2 carry along, is anoda issue 2 consider. But dt seem not 2 b d case 4 nigerian,because d U17 re truly teling us dt our future is bright, what can we say would b d lifespan of nigeria football in d next 5yrs or so.were wuld b our position in fifa ranking @#team 9ja. Our boiz re doin us pround the sky is crystal clear even 4 d future |
Na psquare gt d crowd as if na chelsea vs man u da play ball. Asumin it in 9ja nw. Boyz wuld b lyk, gush!.old muzik play anoda jawe.we dun tire jawe, i dun da go hoas jo,i go buy ur CD plate jawe. Lwkmd. U mk name wen u go outsid ur home |
dragnet: Nokia N73 uses a Mini Sd card..tnk man. Rep.nairalanderz.tnkz |
jairus ben: no oo its as big as an adaptor but it is not an adaptor..its a big mcard..tnk man. Rep.nairalanderz.tnkz |
Watin me wun talk b say. Wen we re aproachin nxt yr january/mid feb. Mikel,mose.emenike.shuld pack dre shoe nd play less futbal wit hustle at dre various club,cos i dnt wana hear injury o. Emenike wuld ve score mre goal asumin he was at brazil 4 fif conf.cup. |
[quote author=tm-tech]Micro SD[/quote]plz hw dos it luk lyk abeg. Is it adaptor lyk d 1 da insert in dvd player.or ordinary memorycard |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 17 18 19 20 21 22 23 24 25 (of 28 pages)