Emmanuel4758's Posts
Nairaland Forum › Emmanuel4758's Profile › Emmanuel4758's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 25 26 27 28 29 30 31 32 33 (of 44 pages)
like obama men jehova go samah dem end time tinz sha ![]() |
ghana my a ss hole |
searay: Pharoah let my people GOallllllllllllllllllllllllllllll.yes i hope fifa is watchin cuz who born chacoal black ass to beat pharoah ![]() |
Godwin978: ghana don hav d energy to play thos giant i see egypt wining dis march,u can bet me...if dy even see a draw dey shud be thankful bud i wish dem gudluck in other comin marchesgbam |
[quote author=Itoroetti ]But they are leading 3-1[/quote]u never no wat wil hapen in cairo |
shymexx:[size=8pt][/size] ![]() |
ghna ![]() |
ghana must go |
ghana no go qualify mark my word |
walcolm: i dont need to download it to prove anything to you...but this is a screen shot of the Blackberry World for BB10 phones showing the real football i don fall frm okada ![]() |
tecno fanz wer una dey make we teach diz bb fanz d koko nt d kwudi ![]() |
cupid4ig: its not waste of mb the problem is u couldn't watch it cos ur china m3 doesnt support flash playercc diz guy abeg techno na south korean company getam and by d way my tec dey use 4g so my streamin na superfast so d link u post na crap cuz no tangible tin in d link ,igbo boy like me no dey waste moni any how ![]() |
walcolm: good luck with your tecno and nobody is begging you to use BB...dwnload rf hd game for ur bb and screen snap it let me c |
walcolm: you should watch thiswaste of mb if i know i woudnt hav watch dis crap |
cupid4ig: probably u need to get ur self a bb phone b4 u can make ur silly posts here, oh wait maybe its too expensive for u to get maybe the Q5 dont worry just look for a friemd that has one and try them out then come back here and compare again.for ur mind nw u be dangote abi ,der is no ned of wastin my money to bye bb wen i know i can get higher quality in lower prize techno noni even dangote d richest man in africa dey use techno ![]() |
cupid4ig: u see how shallow minded u are, so to ur own understanding phone is only made for hd games and downloading of heavy apps? But if I may ask what heavy apps are u even talking about? U can tell me there is any phone app that is more than 80mb apart from games. If there is pls I will like to know. That haven't bn said pls bb can play hd games and can even download heavy apps more than ur m3 thank uif bb go fit play realfootball hd game make i no wetin cusam u think say i never use bb b4 d highest hd game bb fit play n zuma ,abeg highlit to me except frm bbm wetin bb go do tecno no go fit do ![]() |
walcolm: you should laugh in your native language and stop showing your ignorance...to answer your question, BB can play HD games, download any appoboy i no mean all dis small pikin game lik zuma i mean mature hd game lik rfootball hd but tecno can do all diz so bb is lik torres 50 million pound of waste so bb is l00k naira of waste |
shooo dis islam self make dem pak well and allow xtian to pass abi dem swear for der head infact i don vex be d koko.my bro keshi i thank god for ur head . ![]() |
i dey laugh in swahil abeg bb fan accept frm bbm wetin bb go do techno no go fit do abeg my m3 na machine pls pls can bb play hd game or download heavy app ![]() |
Ethiopia don enter one chance but if we beat dem for naija make we no attack dem coz FIFA fit sanctioned naija from football ![]() |
DJDOLA: u are very STUPID must we pray for them before our gov do the right thing abi.....even if u pray from now till eternity our leader are not ready 2 changeif abuser like u becum President would u do beta Dan our present leader |
no NEPA light gej set committee to luk into dis issue |
tecno for life |
bad news to anti Jonathan |
thread closed |
who also know how to hack android |
pls who know how to download and play realfootball game on m3 cus d one I download is not working |
[quote author=nadia_SA]am just come now too .. nairalanders help us ooo[/quote]bad english |
[quote author=nadia_SA]My team my team my team.. Man utd ...[/quote]up united goal up nadia ikechukwuuuu nice one nw 5 to man u 1 to bayern |
thread closed |
wat i know is dat any society ,tribe, religion dat create problem to nigeria wil be d one to suffer ,we igbo create 3 years war at end naija conquer, hausas /fulanis creat terorist at last dey ar d one dyin since many igbos and yorubas left der and der infastructure many tinz were been damage day by day .so let learn frm d past obtse group in nassaraw is goin to be deal wit and after every tin it wil take dem lng time to recover frm damage if military combat dem ,dsame to oduduwa .den while cant we leave since all know we cant defeat nigeria ,let leave in peace, just luk at soviet union and luk at usa,soviet union divide and usa became more strnger to show u know gain in division, let think wise ,wen we leave together we bcm more stronger one nigeria is wat i pray for. |
yaba yoruba go suffer most |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 25 26 27 28 29 30 31 32 33 (of 44 pages)



