Emmanuel4758's Posts
Nairaland Forum › Emmanuel4758's Profile › Emmanuel4758's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 29 30 31 32 33 34 35 36 37 (of 44 pages)
Lordave: I know what your father took before sleeping.wetin be dat and to remind u my fada na reverend |
sure bet man u don carry d day by 5-1 |
man u go carry champion leagueooh nat wetin my fada dream yesterday |
my expectation be say cronaldo and messi go come man u and arsenal and chelsea wil go on relegation.up man united |
abeg who go fit hack aljazeera for me |
sahara and ajazeera is d most tribal site in d world, liars,militant suppoters ,mtchel |
pls jide i press *885*my recharge card but dey keep on tellin me failed |
Ajibel: This thread no go dietah go sidon i don closam |
ayswags: Ibos should take a good look at themselves in the mirror,and ask themselves why everybody is against them.mumu |
uk uk uk visa available at 10 k per second come and grab urs with 10mb free bundles ...pasin to d next thread |
we personaly prefer robot dan obama me we nairaland and seun want robot dan obamaooooh . |
Standing5: Tell him u don't give damn.president jonathan to david cameron i dnt giv a dam to my critics if u like impose visa bond it wil never change d price of gari so go to hell wit ur aid ..news frm sahara report |
onase go sidon hw u go close d thread wen me dey here abeg park well.thread close am d last to coment .suen u dey feel my jaz |
Witi: Am sure you don't have anybody in Academics that is close to you, I wish ASUU can allow the government to carry out their wish to increase the IGR of Universities via Increment in school fees, by the time Federal Universities are paying between 100 to 120k as fees then you people will be ok. Those people that have been stealing your money that you are celebrating,have they contribute half of what an average lecture have contributed to national development in terms of human development. Amidst Poor and outdated teaching facilities, poor learning environment, lack of human capital development (lecturers are not suppose to be using their earned allowances to conduct research and publish research reports)in Nigerian Universities, Graduates produced that are employed are contributing to national development, some that have the opportunity are competing well with fellow graduates all over the globe. WHY DO NIGERIANS ALWAYS LEAVE LEPROSY TO RINGWORM. Imagine 87Billion as earned allowances for over 100,000 people one person stole while few people are stealing over 100billion. WITH PEOPLE LIKE YOU NIGERIA WILL NOT ACTUALIZE THE DREAM OF OUR FOUNDING FATHERSall d sortin dos lecturer dey collect nkor dat one na part of der job,if u calculatin d sortin in a year it wil be tanx 20 of wat dey ar requestin frm fed gvt,i see people like u wil make corruption worst in naija for me i dnt give a dam to selfish interest cuz dat kwudi is nt for research bt increase in salary so kep u mouth shut . |
ENIMONEY: If I was the president I would decree that any lecturer not found in school teaching by next week monday have automatically lost his/her job,and it will be so because many undergraduates are looking for this job n this salary that these old idiots who hav refused to resign are playing with!!!!I will sack all of dem and employ new n fresh graduates who wuld be happy with the salry....imbeciles!!!!!clap for ur silly coment |
owolabifunke14: See as my folo virgin dey chop praises. Virgin good o |
owolabifunke14: See as my folo virgin dey chop praises. Virgin good otah who be virgin na u wey don see multiple di cks be virgin mtchew. |
for what ? No much diferent chai ASUU make una pity naija nah una tink say gej hav enough kwudi and stil go to china to borrow money abeg make una suspend dis strike after all some people never see garri drink una stil dey ask federal govt to increase una salary is dat nt greedy.. |
na me be last to coment thread closed no one shuld coment below ,stil laughin at s.a no 12 hehehehehehe d guy dey vexooh |
[quote author=nadia_SA]yebo yes south africa was going to win[/quote]u dey smoke weed |
[quote author=nadia_SA]I wonder if hs still alive sef.. Anyway we south africans hve better thngs to do than being sad over this little |
[quote author=nadia_SA]dey no sleep abegi[/quote]u ar stil a learner in pidgin english |
[quote author=nadia_SA] mumu[/quote]scalapy |
Aggrippa: i love women and men with hardworking hardened faces and normally only employ them to work for me!dat one na ur own cup of tea but wat of employin monkey or gorila kwanu both hav hardworkin/hardened face |
[quote author=nadia_SA]the match was fixed .. For what reason I don't know south africa ws gng to win tht match[/quote]what ? Ar u dreamin or maditatin did u just say s.a waz goin to win what when naija don already win mandela cup dis girl abi na lady or woman funy sha abeg port bak to s.a we dnt ned dual sim .mtchew |
Aggrippa: com'n, you are just been jealous of the no12 Hard WORKING FACE!! you need to get yourself one because it pays. to be hardworking. quit the hating.e be like say dat guy na ur broda abeg telam say his face na die ,god abeg save me frm bad dream dix nightooh |
moses and nwafor uche na my man of d match wy s.a no 12 na my carton of d match ...hehehehe dat guy realy got my attention dat one na zombie clone |
[quote author=nadia_SA]Smh[/quote]Bleep nadia too ,kudos to ikechukwu ,but nadia hw u see d match self i think d goals peper u wella |
Kenny4lyfe: Their guys whorwhor before nah! Na only their gurls make sence die!dia girls sef na bleachin dey help dem sha |
Bleep s.a Bleep zuma Bleep nkulumah Bleep all s.a we ar d giant am nt suprise cuz s.a is our candidate na sure bettin be disooh Bleep dat s.a no 12 ,s.a ugly die see dia gorilla face |
dat s.a no 12 resemble gorilla lol up 9ja we no dey carry last wow |
egypt military no dey smile at all diz one na protest me i shoot u man no go vex |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 29 30 31 32 33 34 35 36 37 (of 44 pages)