Politics › Re: This Is Likely How Tinubu Will Win Next Year Presidential Election by emmyt2: 2:36pm On Jun 09, 2022 |
Truth be told, TINUBU will win the election
A bitter truth |
Romance › Re: Live Update: Tension As Voting Begins (picture) by emmyt2: 7:19pm On Jun 07, 2022 |
U be udelle |
Politics › Re: South East Presidential Aspirants Begging Buhari To Pick Of Them (pix) by emmyt2: 6:59pm On Jun 07, 2022 |
I laff in sawamakuruumba ,,kikikikik |
Politics › Re: Breaking News.....osinbajo Step Down To Remain Asiwaju Vs Amaechi by emmyt2: 5:43pm On Jun 07, 2022 |
Breaking News: I have stepped down for Buhari.. Congratulations me |
Politics › Re: Apc Boils Over Consensus Choice by emmyt2: 5:41pm On Jun 07, 2022 |
They should boil very well |
Politics › Re: Amaechi Wins APC Primaries, Borno Governor Zulum As VP by emmyt2: 5:40pm On Jun 07, 2022 |
Who chop you? |
Politics › Re: Consensual Or Not, You Will Emerge by emmyt2: 1:36pm On Jun 07, 2022 |
E be like say everybody Don craze for this kwantry ? |
Politics › Re: Northern APC Govs Insist On Power Shift To South by emmyt2: 6:01pm On Jun 06, 2022 |
Buhari talk ooo, e no good make papa dey for house and goat go born for rope wey Dem tie am.... Talk oooooo |
Politics › Re: BREAKING: Ex-APC National Scribe, Akpanudoedehe Dumps Party by emmyt2: 4:01pm On Jun 06, 2022 |
If everybody be uga who go be d boy boy ? |
Politics › Re: BREAKING: Ex-APC National Scribe, Akpanudoedehe Dumps Party by emmyt2: 4:00pm On Jun 06, 2022 |
Everybody wan be controller who una wan control Make selfishness no kill una ooooo |
|
Politics › Re: See Who Buhari Supports Ahead Of APC Presidential Primary by emmyt2: 10:13pm On Jun 05, 2022 |
Buhari you have done Noble |
Politics › Re: Know Your Aspirants - YEMI OSIBANJO by emmyt2: 10:05pm On Jun 05, 2022 |
OBI OR OSINBANJO EITHER CAN GO |
Politics › Re: Atiku Is The Next President Of Federal Republic Of Nigeria by emmyt2: 12:38pm On Jun 05, 2022 |
Atifku is president for una house no be for
Nigeria |
Politics › Re: Atiku Is The Next President Of Federal Republic Of Nigeria by emmyt2: 12:36pm On Jun 05, 2022 |
No be for Nigeria na for your house.. |
Politics › Re: Buhari Did Not Zone To Any Region, He Might Pick A Successor - Garba Shehu by emmyt2: 12:09pm On Jun 05, 2022 |
You have done Noble by supporting the south BUBU CARRY GO |
|
|
Politics › Re: . by emmyt2: 6:56pm On Jun 02, 2022 |
We are already OSINBANJOCULATED
TAKE IT TO THE BANK |
Politics › Re: Osinbajo: The Apc’s Masterstroke To Victory In 2023 by emmyt2: 10:07pm On Jun 01, 2022 |
I AM NOW OSIBANJOCULATED ...
OSINBANJO CARRY US DEY GO JARE |
Celebrities › Re: My Girlfriend Forgot These Pills Inside My Car Should I Be Worried (see Pics) by emmyt2: 12:16pm On Jun 01, 2022 |
Fiah fiah pitakwa potopoto |
Politics › Re: I Will Pick My Successor: Buhari(full Speech) by emmyt2: 6:42pm On May 31, 2022 |
Either OBICULATED or PYO
FOR NO WAY TO ANOTHER BABA go slow |
Politics › Re: I Will Pick My Successor: Buhari(full Speech) by emmyt2: 6:40pm On May 31, 2022 |
OBICULATED all the WAY ..................
2023 WE ARE READY |
Politics › Re: I Will Pick My Successor: Buhari(full Speech) by emmyt2: 6:39pm On May 31, 2022 |
No way for ATIKULATED take it and receive Senses .... |
Politics › Re: How Well Do You Know Guns?! Spot The AK-47 In The Picture by emmyt2: 4:24pm On May 31, 2022 |
All of them can kill therefore they are
Gunners ,�� |
Politics › Re: APC Presidential Screening: What Was Tinubu Saying Here? (Video) by emmyt2: 10:39pm On May 30, 2022 |
No way for ATIKU WE ARE GOING TO BE OBICULATED. |
Romance › Re: My Girlfriend Is Cheating On Me What Should I Do by emmyt2: 5:10pm On May 30, 2022 |
Buy her a car ,and a house ,buy her a small phone .
Keep appreciating her all the time don't ever rebuke ,encourage her to have more male friends ,, One day her sense go open or your own go open We move |
Romance › Re: My Girlfriend Is Cheating On Me What Should I Do by emmyt2: 5:07pm On May 30, 2022 |
BUY HER A CAR AND BUILD A HOUSE FOR HER |
Romance › Re: Asian Women Expresses They Love For These Fruits That Looks Like Joystick (pix) by emmyt2: 7:32am On May 30, 2022 |
Wetin man no go see for this world
I tire oooo |
Politics › Re: See What Dino Melaye Is Doing After Losing Senatorial Primary (pic) by emmyt2: 10:42pm On May 24, 2022 |
Life na stage oooo better make good use of your time oooo |
Romance › Re: Check Out The Backside Of This Lady In The Pool, Is It Real Or Fake(photos, 18+) by emmyt2: 7:00pm On May 24, 2022 |
This one na real resting chair ooooo |
Romance › Re: A Lady Loves You Truly If She Easily Does These 8 Things For You by emmyt2: 6:59pm On May 24, 2022 |
Please receive Sense and stop been a Mugu |