Engrjamiu's Posts
Nairaland Forum › Engrjamiu's Profile › Engrjamiu's Posts
1 2 (of 2 pages)
this is ojoro ![]() |
i am tired of being a Nigerian, Now boko haram go dey collect Amensty, Niger delta don do their own and go wit it, next is north, now MEND too won start, after that one OPC from west too go start, before we know it evevrbody go dey collect amensty. |
I craze NNNNNNNNNNNNNNNNNNNNNNNNNNNNNNNNNNOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOO, even Buhari NNNNNNNNNNNNNNNNNNNEEEEEEEEEEEEEEEVVVVVVVVVVVVVVVVVVVVVVVEEEEEEEEEEEEEEEEEEERRRRRRRRRRRRRRRRRRRRRRR. Abeg make we divide Nigeria. |
Na waoo for dis scientist prof, dem no won create say na GOd create them, just dey put eyes for different place. |
Truely nobody seeks for knowledge more that the muslims. Prof you are really ARN (all round network) of Knowledge |
the one with the black hat, |
workplace ![]() |
Abeg make dem come ikorodu road and ikotun - egbe road. those in different colour of uniform with different spots. dem go catch tire. |
Signed sealed and confirmed. |
clifford orji the man-eater ![]() |
SEX |
shey dis one na lil kim doll or lil kim sister. |
Me and my own gf don start our seasonal fight, I dey pray say na after Val we go settle am. Guys abeg dey prsy for me make we no settle am b4 Val day cos I no get money for Golden gate or blackberry Z10, na her conditions be dat. [size=8pt][/size] |
Nigeria don turn Champion leagues. I tire for this country. |
shey u don forget the most important one in Naija: HOW TO BE RICH CORRUPTLY AND LEGALLY. chop 25 billion and pay 250,000 back. |
na dem sabi, my account no go increase. if money dey make dem go do am for Birmingham place. |
1 2 (of 2 pages)


[size=8pt][/size]