Enijomah's Posts
Nairaland Forum › Enijomah's Profile › Enijomah's Posts
1 (of 1 pages)
I wished you what others are facing on a daily base, liers and thieves |
Trumpcard05:was he not part of our issues? |
Ignorant, just see as white people Cari religion cage some people for Africa |
Gbagam, from which source? Attention seekers timi is just disgracing himself |
Timi need some brain reset, at the end of all this, ur career and everything abt u go just die off,because u r just a big disgrace to the south south, |
I think this Timi is trying to be relevant, were r the arm men? So bus no go park infront of ur buildn again, wetin u dey fear,i think u r trying to paint it as though the Coza pastor is trying to assassinate u, bros i take God name dey beg u, stop fooling urself, |
Abeggy make shell go boil shit ,now dem wan say dem no sabi say na top govt officials dey do the major crude oil thiefy thify,i have witness in two occasions where govt bungry barges 14 in numbers pass my community,i have a friend working with DPR the guy also accuse senetor magnus of having were dey process stolen crude,so make shell short up dey knw who does thieves are |
One thing some of us dont understand is that,this so called politicians who are beatiing the drum of war will neva join in the fight,they wil fly out and alow the poor to die and later come back and take over any dead persons proparty,pls we all should be wise,dont support |
Mehn our fear for rivers state nw na the aftermat of this whole issues,cos the both sides r preparing 4 a serious war,2day i pass one tight bending corner mehn the kind men and gist wey i hear frm there mouth eh, i only pity innocent youth wey go go die 4 nothing cos big men dey fight,may God save us |
I'm emma frm portharcourt, ,,29365d53 girls only |
Hahahahahahaha i have hope,atleast majority carries the vote.God bless |
I'm emma/ Portharcourt/ 30 / just finished my offshore maritime programme,so i'm blivn God 4 a job soon. 29365d53
|
Describe this dude in one word
|
1 (of 1 pages)