Health › Re: COVID-19 Testing Resumes In Kano by Enoch07: 2:40pm On Apr 28, 2020 |
ahiboilandgas: why u want people dead in kano ...bad wish I will neva wish anybody bad, but watch. I fear for the people of kano |
Health › Re: COVID-19 Testing Resumes In Kano by Enoch07: 2:39pm On Apr 28, 2020 |
XullySwt: Shut up Sir!! illiterate, am not doing anything. I said watch |
Celebrities › Re: "I Hate My Bed, Chairs, Sleeping, Walking, Standing, I've Had Enough"- Mercy Eke by Enoch07: 2:37pm On Apr 28, 2020 |
well u look fvckable so maybe I can over. rubbish |
Christianity Etc › Re: How God Healed Me Of Coronavirus And Saved 7 Members Of My Family (pics) by Enoch07: 2:35pm On Apr 28, 2020 |
God don start to do am o |
Health › Re: We've quality Ventilators.. by Enoch07: 2:34pm On Apr 28, 2020 |
Gns247: ... Ventilators save lives.. We're helping the government to save the citizens � okay if u say so |
Health › Re: Suspected COVID-19 Patient Dies At Ondo Hospital by Enoch07: 2:33pm On Apr 28, 2020 |
Rip.. God abeg make dis white people do find cure abeg |
Health › Re: Fire Burnt Mother And Her Two Kids At Choba In Port Harcourt (Disturbing Pics) by Enoch07: 2:32pm On Apr 28, 2020 |
una dey see something?? 2020 do end abeg
|
Health › Re: We've quality Ventilators.. by Enoch07: 2:30pm On Apr 28, 2020 |
Nigerians don start o, ventilators dat will kill person abi |
Romance › Re: Help! by Enoch07: 2:29pm On Apr 28, 2020 |
na abortion, natin too serious. just forget it |
|
Health › Re: Corona Virus Cure Found In Africa by Enoch07: 2:07pm On Apr 28, 2020 |
donbachi: All because na Africa..if to sey na America,Germany or UK.u for Don shout "praise the Lord" yes, because na people way God create be dat |
Nairaland General › Re: My First Nairaland Post by Enoch07: 2:07pm On Apr 28, 2020 |
FatTechGuy: Hahaha I just noticed. Checking threads on the homepage, you will see all kinds of crazy. Hope my own sense doesn't leave me o I hope so |
Health › Re: COVID-19 Testing Resumes In Kano by Enoch07: 2:06pm On Apr 28, 2020 |
|
Health › Re: Corona Virus Cure Found In Africa by Enoch07: 2:01pm On Apr 28, 2020 |
Spice1: Bad belle....you no see your life!
Ewure! mumu, we beta wait for better cure from my beloved white men. if u like go drink rubbish |
|
Health › Re: Corona Virus Cure Found In Africa by Enoch07: 1:39pm On Apr 28, 2020 |
fake news |
Nairaland General › Re: My First Nairaland Post by Enoch07: 1:39pm On Apr 28, 2020 |
CallMeDrino: Why so mean? because nairalanders are something else. watch this guy in d next 2weeks and see something |
Nairaland General › Re: I Don't Want Money But Please Come In by Enoch07: 1:36pm On Apr 28, 2020 |
xcabczyxabczzzz: True, unfortunately a good percentage of Nigerians are like that.
Zero your mind that Nobody is coming to help you. Sounds scary but wonders come from that Outlook.
It is time to go back to your skills, what skills do you have outside your course of studies. am a welder, I dey shop now like dis. but no work, covik19 is not helping matters sef. and to think I studied civil engineering. God dey |
Health › Re: Madagascar Hands Out ‘miracle’ Virus Cure As It Lifts Lockdown by Enoch07: 1:27pm On Apr 28, 2020 |
lol black people |
Romance › Re: What's My Neighbor's Wife Trying To Do? by Enoch07: 1:23pm On Apr 28, 2020 |
my friend go and fvck dat woman and keep quiet. but remember say God go punish u Las las |
Romance › Re: What's My Neighbor's Wife Trying To Do? by Enoch07: 1:23pm On Apr 28, 2020 |
go with your Bible and preach d word to her period |
Nairaland General › Re: I Don't Want Money But Please Come In by Enoch07: 1:21pm On Apr 28, 2020 |
xcabczyxabczzzz: Which one be your type of people. "jobless, young and energetic, smart and a fast learner" na them be this |
Celebrities › Re: I Can’t Remember The Last Time I Wore Clothes Or Even Underwear - Moyo Lawal by Enoch07: 1:18pm On Apr 28, 2020 |
I hear u
|
Nairaland General › Re: I Don't Want Money But Please Come In by Enoch07: 1:16pm On Apr 28, 2020 |
so my type of people still dey this country? |
Nairaland General › Re: My First Nairaland Post by Enoch07: 1:15pm On Apr 28, 2020 |
FatTechGuy:
I just discovered nairaland yesterday and I love it welcome, I hope you came with your sense intact? |
Health › Re: COVID-19 Testing Resumes In Kano by Enoch07: 1:14pm On Apr 28, 2020 |
thank God. oya watch how Kano will over take abuja |
Politics › Re: Be Ready To Pay Higher For Fuel –PPPRA by Enoch07: 1:13pm On Apr 28, 2020 |
y na  na we cause the coronavirus?
|
Nairaland General › Re: My First Nairaland Post by Enoch07: 1:11pm On Apr 28, 2020 |
clap for yourself |
Christianity Etc › Re: ‘Is It An Attempt To Reduce Muslim Population?’ - MURIC Speaks On Kano Deaths by Enoch07: 1:09pm On Apr 28, 2020 |
wetin these ones dey talk
|
Crime › Re: Police Inspector Attached To Imo Govt House Found Dead by Enoch07: 1:07pm On Apr 28, 2020 |
na wa ooo death everywhere |
Crime › Re: Court Orders Police To Apologise, Pay Anambra Lawyer N25millon For Torture by Enoch07: 1:05pm On Apr 28, 2020 |
good, this men matter don dey tire me |
|