Epianuuu's Posts
Nairaland Forum › Epianuuu's Profile › Epianuuu's Posts
1 2 (of 2 pages)
My national anthem has been dat Marvel is a liar but some of una don abuse me sotey sotey sotey una tire. See now na. The guy is wucked. A liar� |
Gilbertase:I dey sorry brother. E pain me say many friends come dey depress cuz of this guy. Make una no vex. I don commot my mouth for dis tori kpa kpa. |
A human without conscience. That is marvel. Look in the mirror mr or ms marvel and see a bsre faced liar. You decieved these young men and women for two years with false stories. Where did this talk about sh come ftom? Where did this talk about mr tata come from? Marvel. Where did the second batch come from? Marvel. Lies upon lies with no conscience, giving people lie lie hope |
Nothing the guy talk be true. People dey depress bcus of false hope. If u tok anything against msrvel, the people u dey fight for go come dey abuseu. Guys, marvel is a liar. He knew nothing snd still knows nothing aboutdis recruitment. |
Mailbab and geec8i thank una for standing by the truth. I don kukuma talk since say marvel na liar. Big liar snd a very wucked somebody. 2yrs of lies! Wow. This guy knows nothing |
Gec8, i never see this kind thing before. Marvel is now their beginning and end. Marvel the wicked person. Lying for almost 2yrs |
Marvel is tired of the lies. Liar! I don talk am tire but almost everyone here calked me names. Marvel is a liar |
People say those of us waiting are merit hopeful? Smh. Our pride in this country is too much. So the people called already are wetin? Unmerit? Make una calm down o. Our portal still been accessible means norring. Snapnet is not dpr. Dpr and snapnet bizwacks don end tey tey. I don do my own underground study. I fon call snapnet dem, dey say shio.. we don commot hand for matter since o. I call dpr helpline last week, dey say shio. Matter don end tey tey. Now, i want us to use head follow this mstter o.. this one ns april already o. Oga Ladan say drm recruit 500persons and im no talk say another list dey o. If oga no tell senators about batch b, is marvel more knowledgeable than oga? Lastly, una feel say marvel go get insider info come dey share am selflessly for nairaland? A faceless forum? Im no go reason say the thing go put im informant for trouble? Una seriously think this thing well? Maje we no use cup dey bail water from well o, one word issa do for a wise man. |
[color=#990000][/color]this is insanity! Babagy832: |
Marvel no get conscience. You lie consistently for more than a year. Wow! Guys wake up! This is 2019! Pls guys let us put our thinking caps on, apply to nnpc now abeg, make we move on from this dpr thing. Three months don dey waka for 3rd year oooo |
I don tell una time and time again, be careful with this marvel stories. Una go abuse me... All these stories should actually make u guys question his stories the past months. Weather or not there will be another list, i comment ma reserve but marvel's stories are not adding up |
@uknownuser, things change so fast! Immediately Marvel reveals their secret, they will tear the letters and change the date hoping that they outsmart him/her. Marvel na nice guy o. Marvel the job man. Una no remember him mr tata story? Una no remember say this guy man say them go attach the new staffs to agip and shell? Una don ask the people wey get the job if them dey shell? Childish lies. |
Marvel, welldone for the sustained lies.. You have no conscience. |
Marvel just read your post again. #childish lies |
marvel "i want to thank u for all d info, its not that you are lying its just dat things change so fast. Today is friday, nothing happened pls give us another "secret" info |
Pls who called for protest after they called for exam? Greeeeeeeeddyyyyyy folks. I hope there is another list sha but d way una dey take bullet for Marvel eee. Its a shame |
@herlecks, what brocks wants is to break the table since he cannot use it. This one na greed. Why u no protest whennthey call u to write exam. Abi u no hear say some persons no write? Why you no protest about interview? We are too greedy, humans. As for Marvel and the people wey believe marvel 100 percentage. I wan yan una say marvel no predict the first call o. Go bavk go see. Na just try and error him do since wey him still dey do now. Do not out too much faith in marvel story... e dey incosistent. Ask the people wey don resume if u know any one. Things go dey change change for the agency say wetin happen? |
It pains my greatly dat marvel is still deceiving people like dis. Chai As for Brocks, u feel say no other person be merit until dey calll u. Why u no protwst when they call u for interview and they no call some persons. Friday don reach, story don start again. A month of election, where agencies dey look window to see if there will be change in govt ni dey go dey do recruitment? Everything na secret but only u know. So as d organization big reach, na only recruitment dem go dey talk about all yr round. Marvel, dis no fair o |
U doubt marvel ,Brocksman.. how do u know you are a merit candidate? Or that u made the final list at all, na u score yourself? u doubt Marvel info which i too doubt long ago but u still keep marvel so called merit and sh gist. @makonko, no reason dat question ooo, xtruz na story teller o, the answer him go give u, fit shock u.hahahahaha |
BrockSamson: |
They are been exposed gradually, inconsistent stories |
They are been exposed gradually, inconsistent liars |
Xtruzz, i say again, respect yourself, we don tire for una lies |
@mailbaba, i wish they call o but Guy, Marvel don scatter people head with stories. Wetin marvel never use as excuse, budget, pigb, pengassan, Nupeng meeting, senate recesss, house of reps recess, police patrol, efcc, everything. The excuses too much |
Hahahahahaha Jwhite, i no go fit join that deceptive cabal o. I don read d lies until i don tire, some users na my witness, i don send private message tire to expose marvel but the way them dey abuse me eh.hahahahaha |
@kings91, if these people called it predictions, it will be fine but they come here with a bogus claim, just this evening, one said a call came in frkm d villa. Hiw you use know? Na ur phone dey use call? Lies lies lies |
@mailbab, these people dey lie o.haha |
Brocksman, i no like Marvel pattern and i believe he and alot of person have been lying to us but curses is a no no! Nothing go happen to am, i tell u. Marvel on the other hand, move on from the lies. You don hurt too many persons with your lies. |
Brocksamson, relax, nothing go happen. You wey dey accuse other people of beebg sh candidates, what if they swear for you too? I no e dey painful but no make everything about u. |
Xtruzz, please respect urself. |
1 2 (of 2 pages)