Eric4p's Posts
Nairaland Forum › Eric4p's Profile › Eric4p's Posts
1 (of 1 pages)
dis our brother wike no even get sense, no focus, jus dey do old tin. y u no fit follow ameachi way? do drainage nd no b gutter. time 4 gutter don pass 4 rivers state. dualise d road nd stop giving us track road. all dis 1 na campaign work. go see elikahia, rumuomasi, oginigba, old aba road, rumuodara nd rumuola road nd go 2 drawing board. leave campaign work. |
SHOPPERS:still in d dark nd keep dreaming |
I am jus beginning 2 dislike dis man, he likes showing himself 2much. What's d big deal here, visiting ur home.. na wao 4 naija politicians. no development 4 bayelsa state oooooooo |
they should just advice dere jobless youths 2 engage dem selves in sumtin meaningful den disturbing d peace of dis country nd they should nt hope on south south support coz we re nt fool. enyiba has jus won d nigeria league nd they re happy. no body talked about biafra in dat stadium oooo. mumu dey small. |
he is a gud observer bt nt a gud leader..... I still wish him well even if we ve nt recover 4rm his mistakes. |
naija film, engagement ring 1 nd 2....... comin soon..... |
naija is getting better, I am really enjoyin dis change......wowwwwww |
1 (of 1 pages)