Eriggs's Posts
Nairaland Forum › Eriggs's Profile › Eriggs's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 87 88 89 90 91 92 93 94 95 (of 112 pages)
Vulcanheph:dis one just dey follow dem MANNA post every where all ur posts today na aunty MANNA u dey quote up and down. beta go find work do. stop all dis rubbish on monday morning. aunty no sabi if u dey exist sef. nairaland pikins every where. notin do u, ur soldiers dey for u for here. |
Chidexter:where are the moderators pls? mynd44, justwise, Dominique, Seun. Rule 2 |
Say no to any kind of Sexual Temptation |
here is d role models of some pigs on nairaland . they even celebrate him on their profiles. dem don loot una future finish una never know. una never see anything. shameless pigs supporting criminals |
d tin wey aunty MANNA dey do una wailers for dis forum no be small tin sha. make una sha dey drink water small small o. she don show una pepper. truth is bitter, dem MANNA, keep hitting dem with d truth please. keep hitting dem GBOS GBOS GBAS afraid catch u sotey, u no fit use ur moniker create thread, u gats use precious time to use dem MANNA moniker , create moniker just 2 mins ago, come open thread truth is bitter sha. ![]() Aunty MANNA, keep hitting dem wit d truth abeg. me and other good members and Nigerians dey behind una gidigba. all of us wan dey at manna o. na we be d original, not all dis pained fake wailers. keep wailing, pls don't stop. ignore dem MANNA, i don finish d matter for all of you at . ![]() |
SouthNigerian:shut up, you are still supporting thieves after they fail woefully. shamelessness |
P1PrinceKT:true. i second dis |
biafrasun:na only animal dey talk say dem dey live in zoo. so i am not surprised by this post. coming from this moniker .una leader don tell us una name. and d name fir una |
xarxes:shut up, enemy of Nigeria |
We are moving forward. i hope we win this war against insurgency that pdp leave our narion in. in infrastructures and development, Buhari is doing well. we will get there. |
Chuzoetoh:Dominique, Seun, mynd44 justwise. rule 2 |
Birdeyeview:d tin wey aunty MANNA dey do una wailers for dis forum no be small tin sha. make una sha dey drink water small small o. she don show una pepper. truth is bitter, dem MANNA, keep hitting dem with d truth please. keep hitting dem GBOS GBOS GBAS ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 87 88 89 90 91 92 93 94 95 (of 112 pages)

