Eriggs's Posts
Nairaland Forum › Eriggs's Profile › Eriggs's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 88 89 90 91 92 93 94 95 96 (of 112 pages)
Azmanaty:let's assume this is even true, so u know obaseki has no achievements to run on, and u r here everyday supporting him. if every youths in edo statebe like you, edo state don finish. youths of stomach infrastructure . typical of pdp supporters |
what a dangerous tin. i tank God for her life o. na so she for put the innocent okada man in trouble....as her head no dey stay one place ![]() |
Azmanaty:dem don do una wailers strong tin.for dis forum. she just dey live rent free for all of una heads, dey hit una wit d truth. na like 12 hours ago she come online last, but una still carry am 4 head like gala. carry go aunty MANNA, keep killing dem wit d truth, we dey wit u |
vivaciousvivi:aunty manna no go turn una to sometin, una no fit even hide as e dey do una again. sha stay away from sniper. dem MANNA, continue to pepper dem abeg we are behind you ma |
over |
DominusPrime:haha, see dis kid comparing likes for real o, judging your life on people number of likes? what a pitiable immature life, u cant be up to 22 obviously. very immature comment. about your fraudulent activities here and WhatsApp, i will soon send screenshots from ur WhatsApp, i am there, asking people to send money after lying to them here. u will soon see 21 yr old, get busy and legal wit life |
DominusPrime:1 like? people don't like your jargons anymore? sorry o, u r now alone in ur hatred for dem MANNA, d truth people. enjoy ur loneliness and stop dat whatsapp tin u r doin here. we will report u to d mods, not time for people to lose their money, u r warned |
Chuzoetoh:
|
Farki:wetin small pikin know, go call ur village chief to come and be President now |
sLentlover7778: Yobabad: goodnessme1:shut up if you av noting to type |
Marine54:because dem MANNA no dey reply una foolishness 4 here, una tink say na only una get mind to talk abi? this coming from a supporter of criminals and looters is suprising , between u and dem MANNA, may God punish whoever is supporting evil and looters. because she no support atiku is now a crime? don't be a loser...advice |
BeardedMeat:i am only advising u as ur elder one o, pity mom atleast, 5million is a lot to waste on fine boy, ur choice from here. it is ur life anyway |
BeardedMeat:if dem carry u wit ur boxers now, u will be crying, u better learn how to talk with facts b4 u start naming names. pity ur self at least. nairaland is not that faceless as u and ur type think |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 88 89 90 91 92 93 94 95 96 (of 112 pages)
