Eriggs's Posts
Nairaland Forum › Eriggs's Profile › Eriggs's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 84 85 86 87 88 89 90 91 92 (of 112 pages)
ibuildstuff:dem gbosa pain u make u no lie. na so una go dey collect d gbosa if una no mind una business. e dey sweet my body wella. dem no send una. talk anoda one, make dem wire u again... or u don get behind dem so fast. failed suporter of thieves and looters |
GBOKASINCHA:yes, Veronica is her name, a good woman |
IkpuNnegiEwu44:stop wailing, ipob is not recognize in Nigeria. govt has labelled them terrorist. so accept it like that wailer if u see him abusing any tribe in Nigeria, u can report, but if talks about ipob, d same way u go around abusing and cursing d hausas especially fulanis, try to keep shut and dont be a hypocrite. no one recognize Kanu ur runaway leader apart from his supporters. so shut up with yout hypocrisy, this boy with 200 .monikers disturbing nairaland |
ibuildstuff:all u nairaland pikin sef. na jeje dem MANNA siddon wey u go quote dem. now dem give u mamba for head gbosas, u dey shout get behind, wen na u dey run follow dem everywhere for behind, even for ur sleep. who come be demon now? nairaland children too funny sha . dem MANNA, keep hitting dem with the truth. |
Etinosa1234:u fit call ur darling father any names u want now. u hold you? no be una again? MANNA make una kip knocking dem hard. i dey 4 u |
just as you have been doing for the past 4 years abi? failure |
zionema:na him papa |
dis baba sef.... with cheeks like buffalo own ![]() e don chop money dieee ur son no fit win anyways.... Laycon all the way |
vhuqnl:wait till you here from the same moderators you have on your signature. keep d shalaye' to yourself |
na dat mumu thread wey u go see mumu comments by atiku supporters be dis. notin dey inside dem corrupt head, na empty stolen money full dem chicken brains. dem pigs dem. una go lie and wail tire. whether una papa like am or not, Buhari na una family president till 2023. sniper calling una.....Helooooooo. na dis kind thread no go ever smell fp, because na kanu urine full am. |
but which king foolish news be dis with no content . it is only fools and idiots that can only make comment on dis without asking why if it is even ever true. see pics masturbating on d thread as usual. wailing haters with empty brains l. D same Buhari that has supported farmers more than any other president in this country. giving them billions of dollars in fertilizers and farm machineries. foolish pdp supporters wailing blindly. |
Rapmoney:where are the moderators? Justwise, Dominique, Seun, mynd44. rule 2 broken |
offpoint, afraid catch u so tey u no dey get liver mention manna moniker again lik b4, u talk in proverbs now. manna don show u n ur fellow wailers shege for hia o. hahaha . d taming of the shrew |
shey na dis rubbish be d problem of Nigeria right now? misplaced priorities |
awon eyan |
Wada3:who even remember the name of Jonathan's vice anymore, nemanja matic or something? useless figurehead Vice who never did a single thing for 6 wasted years and ogogoro president. stealing is not corruption crew |
WORD! |
PDP finished this country life. they put Nigeria in dis present mess. Grand corruption everywhere |
ZombieTERROR:dem MANNA don show una pepper for dis forum. see as zombie terror start to dey shalaye fast fast, wen nobody ask am question. oga na master anyday. continue to hit them with the truth biko |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 84 85 86 87 88 89 90 91 92 (of 112 pages)

