|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
Politics › Re: Major K Yakubu Killed By Boko Haram After Faulty Vehicle by Eriggs: 8:56am On Jun 04, 2020 |
Akpaamunsi: Common sense is indeed not common, sir e no common for losers at all. i dey pray make u find one soon. d boy is right above |
Politics › Re: Major K Yakubu Killed By Boko Haram After Faulty Vehicle by Eriggs: 8:55am On Jun 04, 2020 |
IYANGBALI: go you've bean noticed. Are you happy now? i don notice ur notice me too. bikiaful dere. |
Politics › Re: Five Aspirants To Battle Obaseki For APC Ticket by Eriggs: 8:54am On Jun 04, 2020 |
Edosir: Get lost I don't have time for dirty morons like you this morning. Dominique, mynd44 other moderators come here pls |
Politics › Re: Major K Yakubu Killed By Boko Haram After Faulty Vehicle by Eriggs: 8:53am On Jun 04, 2020 |
Akpaamunsi: Too bad. If wishes were horses, We would have humbly sacrificed some wastes to take your place in the journey beyond, because people like U r still useful to this zoo country of ours rs. RIP hahaha, afraid don catch u for dem MANNA matter again, u fear moderators ban, quickly commot name for ur post after my shikini report. una no get liver, una go just dey run mouth like tap  . what a coward , ban don reset ur brain sotey, ur typing don dey stammer  . u go hear wen for dem MANNA supporters. coward quickly commot name. so funhy |
|
Politics › Re: Five Aspirants To Battle Obaseki For APC Ticket by Eriggs: 8:44am On Jun 04, 2020 |
Edosir: Darling daddy kee you there. Be like dey don grill ur brain join the dead vultures wey u dey grill ur owners just carry money waste on ur small education sha. all ur posts na pidgin English. u cant even type ordinary 'How are you'? shame. na to dey open mouth dey abuse nairaland members. spits |
Politics › Re: Major K Yakubu Killed By Boko Haram After Faulty Vehicle by Eriggs: 8:36am On Jun 04, 2020 |
IYANGBALI: sense don dey enter your body small small sense leave u b4? atiku supporter. because she no dey reply una, una tink say una fit dey type rubbish abi? una yansh go hot die. kontinue |
|
|
|
|
Politics › Re: FIRS Stops Scores Recruited By Fowler From Resuming by Eriggs: 7:30am On Jun 03, 2020 |
AdaGod1: all of us @ cry and scream with loud voice
Buhari is a criminal terrorist vagabond gworo chewing bastard burukutu sipping gorilla Buhari is the worst president in the history of mankind dis boy. i pray make u no enter market naked b4 December o. ur matta na serious matta. i dey pity ur owners |
|
|
|
Politics › Re: Why Money Ritual Is Being Associated With Senator Ifeanyi Ubah by Eriggs: 12:46am On May 27, 2020*. Modified: 5:47am On May 27, 2020 |
na dem  |
|
|
|