Eriggs's Posts
Nairaland Forum › Eriggs's Profile › Eriggs's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 93 94 95 96 97 98 99 100 101 (of 112 pages)
He warned them against reopening schools without the federal government’s approval.They dare not ... Our country is getting back gradually |
DominusPrime:dis boy, i don dey notice all ur posts on nairaland, 99% na to dey quote dem MANNA. Dem take MANNA Swear 4 u ni? u don quote am more than 12 times 2day already. Ur obsession for no be for here o. so anybody that do not support your PDP thief party na crime. i pray make dis obsession no carry u go yaba o. MANNA, carry go jor, dey make dem kolo dey go ![]() |
Carchoice:he's d same kid dat post pornographic on every thread on front page. Dey keep banjing him for his foolishness, he keep creating new moniker every 45 mins. he created dis yana whatever moniker few mins ago. just out to deface nairaland and strike out members comment. he never posts. d mod don show am pepper ![]() |
ThatFairGuy:wetin u give dat pikin drink wey e high like dat? that's bad o |
Cherez:dem don warn u now o. make we no read ur arrest for libel on d front page of nairaland. use ur brain next time b4 typing. no let ur nairaland foolish posts send u go prison. just like d foolish boy posting on Facebook that d rape victim (uwa) deserves her death cos she's dating 2 guys. he's in custody now. bikiaful |
alexpumpin:truth pain dis one head die. hater of truths. i know una. emptiness |
Possiblegee: Possiblegee:Hahaha .my reply pain u sotey, u no know wen u quote me twice. hypocrite, u sef know who u dey misyarn about b4 u type ur rubbish, say wetin she don achieve 4 life.i give u knockout now, u come dey preach, dey cry like small pikin crying . mosque mosquito ![]() |
Possiblegee:dem don achieve what no one in your family go ever achieve in life. even with your fraud money. see dis boy being proud of being a 419. no wonder dey don't like dem MANNA, she dey always grill dem balls daily. shameless fraudsters hating on hardworking Nigerians. e dey call himself gee, gee of fraudsters ![]() |
mayor10:don't mind the boy and his wilson friend. na dem role model dem arrest so. lazy youths |
Shegs12345:dem dey correct ur foolishness, instead make u say thank u, u still come back to embarrass ur sef d more. ur case dey pathetic o |
Clap for them |
mumu pikin |
The Supreme Court ruled that his conviction was illegal on the ground that the trial judge lacked jurisdiction over the case.No be say him no dey corrupt o. Dis country sef. U will still see some fools that he stole their future still celebrating him. smh at the ex convict. all of una go hear wehn |
Commandment 22 : Every Nairleande should tell what they wish for, for the same boy cancelling members posts and posting pornographic post on nairaland Now! And your wish will be granted. |
Commandment 20. A Nairalander must give this boy called John 9 cartons of gala to sell in Lagos traffic first thing on monday morning. He's obviously jobless! |
extol1:Yea, you only see what you want to see with your one eye. I noticed them more in sports section and giving good, quality advice in family sections and members come back to give them quality THANK YOUS after taking to dem MANNA advice. So you only see what you want to see in life. That's all. Dem Manna, Liverpool for the league though Up Reds! |
gambia:mourner, keep mourning abeg, carry ur mourning dey go. mtcheew. see him mourning and typing olodo |
MrRichmond:u dis pikins funny for dis forum o. u cry so bad dat u quoted manna 2 differently times, who is now sounding like a broken record? dem don brainwahsed u make u transfer ur problem to others sotey. ricjmond, u r d one sounding like a broken record here, me and everybody see am. ![]() |
gambia:u av bin so used to mourning and wailing and nothing in life makes u happy anymore. kontinue. congrats into d future |
i dey there LIVE |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 93 94 95 96 97 98 99 100 101 (of 112 pages)