Eriggs's Posts
Nairaland Forum › Eriggs's Profile › Eriggs's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 97 98 99 100 101 102 103 104 105 (of 112 pages)
Nigeriawarlord:U even have time to reply that corrupt boy. jason, u beta go back to ur romantic section and continue to beg all Nairaland girls u r deceiving to send dem mails, jason toothpick legs ![]() Nigeriawarlord:nice one. hit dem hard till dem brain reset. may God punish every enemy of Nigeria |
JasonJidenna:First of all illiterate Jason, ordinary guided you cannot spell correctly, olodo. ![]() U no like actors guild? Since Aunty MANNA expose your life inside NAIRALAND, wey i CONFIRM LIVE, u just dey yarn rubbish since then. Hahaha .Jasonscoolari, d matter hit your heart CONFIRM o. Anybody that loves Nigeria now na Dem MANNA, confused MANNA fan! Same Jasonscoolari praising ibori and calling him his god open mouth to say Abba is bad, wasted generations. The Expose below .....[quote author= post=88677001]Hacker spotted. Jasonscoolari, it is obvious you can never change from your blemished spots. Your Jasonscoolari moniker was in limbo and you can't comment on it for abusing and cursing Nairaland members the way you like. You went ahead to create another moniker 'erediauwa', which is now being shown as 'nobody', cos of your same abusive ways, foul languages and breaking the rules of this forum, you turned to nobody from somebody. What a shame! Now you have registered another moniker few hours ago and you continue from where you stopped just yesterday. Anyways, u go dey alright las las. Body go tell u...... Kontinue........[/quote]From somebody to nobody? See savage, has killed this boy for him family. I check it and i CONFIRMED it Aunty . Jason Erediauwa turned to Mr Nobody. U no get small shame Jasonscoolari. no wonder u dey support kemi for hacking Nairaland. Nairaland don show u shege, one week, one moniker . Go hide your toothpick legs in shame ![]()
|
A good man |
[quote author= post=88677001]Hacker spotted. Jasonscoolari, it is obvious you can never change from your blemished spots. Your Jasonscoolari moniker was in limbo and you can't comment on it for abusing and cursing Nairaland members the way you like. You went ahead to create another moniker 'erediauwa', which is now being shown as 'nobody', cos of your same abusive ways, foul languages and breaking the rules of this forum, you turned to nobody from somebody. What a shame! Now you have registered another moniker few hours ago and you continue from where you stopped just yesterday. Anyways, u go dey alright las las. Body go tell u...... Kontinue........[/quote]From somebody to nobody? See savage, has killed this boy for him family. I check it and i CONFIRMED it Aunty . Jason Erediauwa turned to Mr Nobody. U no get small shame Jasonscoolari. no wonder u dey support kemi for hacking Nairaland. Nairaland don show u shege, one week, one moniker . Go hide your toothpick legs in shame ![]()
|
Realtalk20:Hahahaha, dis pikin still dey cry? ![]() Aunty MANNA, have mercy on this your followers now, abeg. Make una no kill dem for dem mama in their young age o. Ur mates dey report, you dey ask moderators and seun questions? hahahaha. make una see questionnaire oo red eye, red eye.Same person you were happy that they hacked his forum, you turned around to call his name with utmost respect like you will address your oldest uncle at home, Mr Sheun Osewa!! confused element. i know you will be postrating while typing that name, confused tool ![]()
|
Realtalk20:Na Dem MANNA make u dey cry like dis this early morning? Na go give all of una hypertension for una young age sha. It is obvious you must be crying loudly and seriously while typing this. Na wa ooo ![]() |
They protest with their national flags. But in Nigeria, you see some pigs breaking shops, stealing and raping and they call it protests. Backward people.
|
Parkleader:Follow dem posts well, u will know who she or his is. Dem dey talk am always for dem post. i believe na aunties. or all join, both men and women, but i know they are more than one person, dat one sure die, they can comment at the same time on 10 different topics. , i hail again o see as dem dey discuss una. una don kill all dis boys for nl finish o. na una be dem nightmare |
Neyoohpompy:like everybody in ur family abi? ur family get problem then, to hate person wey no know dem. na aunty Manna be una family problem i guess? make una no find time for una poor lives dey hate on people wey no send una papa and mama. people wey God don bless. sometin good is missing in your miserable life. beta go for checkup
|
Erediauwa:guy, u funny o. u gather small liver to quote her at last, i thought you are afraid to quote her directly before, dats y u dey hide under people comment dey talk in parables. i dey enjoy all of una posts abeg, all of u should keep it coming. Aunty Manna or dem Mannas, i hail o. eriggs say so |
Coronavirus is real |
China bad |
toprealman:correct man, unfortunately we have many stupid ones here than wise people like you. many of the wise ones just read and pass without commenting so they won't be dragged by idiots that abound here
|
I no know am, but happy Birthday to am. NaijaRoyalty:ur big broda wey dey run tins legit for Japan dey enjoy him life with million of fans loving him daily |
Happy jollof rice and indomie jollof in advance o |
i talk am say make nl pigs quote me say rubbish, d pig no disappoint wit him lamentation akmpo |
akinmusi:na ada ogwashi |
so Nairaland wailers can av something to wail about and abuse PMB 4 killing Nigerians? dem neva get get wetin to wail or complain abt for some days now. leave dem alone with their frustrated lives abeg..one of dem born2breed don dey look d thread one eye below, dey tink of wetin him go write |
The man of d people his really doing well |
madridguy:confirm, i go try to share d love around today. i.go cook ewa aganyin and buy one casket of agege bread for guys for area. eriggs say so |
Doctor2020:go catch small make we see na. quack ogogoro doctor |
NextD18:nairaland number one mumu don type again. dey joke with corona until he catch ur tiny prick soon. miscreant |
.....he will come out negative again . mark my words. eriggs say so |
to infect biafrans? i no read again pass dat line. sho |
madridguy: happy stay at home o |
NaijaRoyalty:Incase u miss am, scroll up to read d 2nd posts for dis thread. now make i leave d thread 4 una wailings, i don say my mind. eriggs say so |
madridguy:u go just dey laff for every thread sha. say ur mind abeg. no let some fools keep u from talking d truth |
na Naija we dey. now, na steal and go to jail, stealing don be corruption now, Jonathan time don waka |
sure tin..meant for only the poor, but truste Lagosians/Nigerians, na so everyone go dey claim poor man, even boy wey dem send 20K to one girl for her papa house every 2 weeks. wicked people |
NaijaRoyalty:....and u dey blind to dey read all the provisions dem dey do since? u dey blind to see how dem don minimize death rate for d country. una only select wetin u wan read, deaths of thousand Nigerians wey una dey pray for just to blame d govt go start dey fall on anyone that wish that for Nigerians. true talk |
Assurance001:when it's not your time to die, u no go die, no amount of barb wire wey hook u for blokos fit stop your living. Again Halleluyah |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 97 98 99 100 101 102 103 104 105 (of 112 pages)

