Romance › Re: I Would Love To Contest For Mr Nairaland (pics) by ernesty20(op): 12:09pm On Jun 23, 2016 |
|
Romance › Re: I Would Love To Contest For Mr Nairaland (pics) by ernesty20(op): 12:06pm On Jun 23, 2016 |
SANDOSKI: No mind dos mod.. Dey tin vex me...
No fear nobody go ban u  the ban expires on august 17.. A month and.. Can u imagine |
Romance › Re: I Would Love To Contest For Mr Nairaland (pics) by ernesty20(op): 12:04pm On Jun 23, 2016 |
dannyben5: Op abeg show me anoda pics apart frm dos two... my iphone camera don spoil jare.. How many time i go tok am? Nawa oo |
Romance › Re: I Would Love To Contest For Mr Nairaland (pics) by ernesty20(op): 12:02pm On Jun 23, 2016 |
|
Romance › Re: I Would Love To Contest For Mr Nairaland (pics) by ernesty20(op): 12:01pm On Jun 23, 2016 |
nikkypearl: No! My Mimzy is contesting  but u fyn pass her nah.. Why didnt u contest? |
Romance › Re: I Would Love To Contest For Mr Nairaland (pics) by ernesty20(op): 12:00pm On Jun 23, 2016 |
ErnieSmallzz:
says who? Abegi if u wan contest truetrue, go snap more PICS!  i will snap another one.. Will u be my campaign manager? |
Romance › Re: I Would Love To Contest For Mr Nairaland (pics) by ernesty20(op): 11:59am On Jun 23, 2016 |
|
Romance › Re: I Would Love To Contest For Mr Nairaland (pics) by ernesty20(op): 11:53am On Jun 23, 2016 |
|
Romance › Re: I Would Love To Contest For Mr Nairaland (pics) by ernesty20(op): 11:51am On Jun 23, 2016 |
SexyStrawberry: No o, serious o, at least ur head is not shaped like a cone as the OP's head i am sure ur bf is as ugly as hell.. That is why u are jealous |
Romance › Re: I Would Love To Contest For Mr Nairaland (pics) by ernesty20(op): 11:49am On Jun 23, 2016 |
|
Romance › Re: I Would Love To Contest For Mr Nairaland (pics) by ernesty20(op): 11:39am On Jun 23, 2016 |
|
Romance › Re: I Would Love To Contest For Mr Nairaland (pics) by ernesty20(op): 11:38am On Jun 23, 2016 |
sashabree: This guy again, smh  gerrout.. Ugly B |
Romance › Re: I Would Love To Contest For Mr Nairaland (pics) by ernesty20(op): 11:37am On Jun 23, 2016 |
Greene66: Yes last time i check, u dnt even have a pic on urprofile.. U are too shy and scared to show ur ugly pic |
Romance › Re: I Would Love To Contest For Mr Nairaland (pics) by ernesty20(op): 11:26am On Jun 23, 2016 |
SANDOSKI: Bestie dey tin tire me....
Him wan contest for Mr. NL , make we start to dey prepare for campaign....
To be First bank assistant manager no easy..
Him work don close for today .... i am still at work.. We close by 12 every friday |
Romance › Re: I Would Love To Contest For Mr Nairaland (pics) by ernesty20(op): 11:25am On Jun 23, 2016 |
|
Romance › Re: I Would Love To Contest For Mr Nairaland (pics) by ernesty20(op): 11:22am On Jun 23, 2016 |
naughtynaughty: lol Goodmrng mAlady Lemme balance well and hav fun dis mrng
Bestie lol so they don delete dat our firstbank thread o.. Choiii na una winch make mod ban me |
Romance › Re: I Would Love To Contest For Mr Nairaland (pics) by ernesty20(op): 11:21am On Jun 23, 2016 |
nikkypearl:
 fine girl.. Are u contesting for mss nairaland..? Wanna vote u |
Romance › Re: I Would Love To Contest For Mr Nairaland (pics) by ernesty20(op): 11:19am On Jun 23, 2016 |
|
Romance › Re: I Would Love To Contest For Mr Nairaland (pics) by ernesty20(op): 11:18am On Jun 23, 2016 |
tomquest: Yes.
Abeg upload more pictures to prove say there's nothing fishy about you or/and these 2 over-showcased pictures. I suspect that this might not be you - except I see more RECENT pics. my iphone's camera is spoilt |
Romance › Re: I Would Love To Contest For Mr Nairaland (pics) by ernesty20(op): 11:17am On Jun 23, 2016 |
falconey: I can't be i will pay u handsomely bruv |
Romance › Re: I Would Love To Contest For Mr Nairaland (pics) by ernesty20(op): 11:16am On Jun 23, 2016 |
|
Romance › Re: I Would Love To Contest For Mr Nairaland (pics) by ernesty20(op): 11:14am On Jun 23, 2016 |
Berlyn: let me see your six packs u too don learn how to derail threads with silly memes.. Mtchwww |
Romance › Re: I Would Love To Contest For Mr Nairaland (pics) by ernesty20(op): 11:13am On Jun 23, 2016 |
SexyStrawberry: No how much do u need before u vote me? Name it.. I am more than ready to pay |
Romance › Re: I Would Love To Contest For Mr Nairaland (pics) by ernesty20(op): 11:11am On Jun 23, 2016 |
umehmj: Eh? And ive been dulling. Please guys and ladies, vote for meee 
I fine small for face but my body na die lol |
Romance › Re: I Would Love To Contest For Mr Nairaland (pics) by ernesty20(op): 10:51am On Jun 23, 2016 |
FreeWorld23: maybe then....if you can source 100 eligible voters for me...... To convince my team for u, you have a great task to carry. Your pics isn't bad  alright... Lets see how it plays |
Romance › Re: I Would Love To Contest For Mr Nairaland (pics) by ernesty20(op): 10:49am On Jun 23, 2016 |
SANDOSKI: Go contest... Nothing do you....
Na me go give you dey award....
*Bt wait oo wetin u wan use dey money do I think say you be First bank assistant manager... i just wanna contest for the fun of it... And who says bank manager doesnt need money? In this economic hardship? Gerrarrahea jor |
Romance › Re: I Would Love To Contest For Mr Nairaland (pics) by ernesty20(op): 10:47am On Jun 23, 2016 |
umehmj: wait! them dey give the winners money? miss this, mr that don too much. please if them they pay make i enter too. me i no dey do anything wey money no dey comot inside yeah.. 1st position 50k, 2nd position 30k and 3rd position is 20k... |
Romance › Re: I Would Love To Contest For Mr Nairaland (pics) by ernesty20(op): 10:46am On Jun 23, 2016 |
|
Romance › Re: I Would Love To Contest For Mr Nairaland (pics) by ernesty20(op): 10:45am On Jun 23, 2016 |
Greene66: Only this two old looking pics? Show us Abeg if you want to show pix. Besides this is not even handsome so i am ugly? |
Romance › Re: I Would Love To Contest For Mr Nairaland (pics) by ernesty20(op): 10:44am On Jun 23, 2016 |
|
Romance › Re: I Would Love To Contest For Mr Nairaland (pics) by ernesty20(op): 10:42am On Jun 23, 2016 |
tomquest: Take a picture in front of a calendar that says June 2016, or idonbelivit!!!
The other time you told us (with a different moniker) that NL babes have bombarded you with over 150 PMs, it's these 2 pictures you brandished.
Your phone no get camera ni? i have alota pic on my iphone but those other pics of mine are not uploading... I dnt know why |
Romance › Re: I Would Love To Contest For Mr Nairaland (pics) by ernesty20(op): 10:41am On Jun 23, 2016 |
FreeWorld23: yes u will, if you can vote the leading team for the final. Team Lan.icky  i will vote for her only if u cud convince all her fans and friends to vote for me |